NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:03pm On Sep 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:00pm On Sep 13, 2015 |
Olami90: 100 kini ko ti complete? U don forget wen dis thread started ni? Buh u sef bleep up, how u go hibernate?
Buh I still trust u because na only VIGIL I don see sey ademasta fit do. He fit kill dat babe sef. He no get another plan for her dan to knack $ knack.
Na u allow ademasta com hi-jack her...buh ni isu, loka? Na harinholar go settle am for u guys. Buh if u guys continue nd she no giv any of una pass, I will still go by d way of lacka-dis, lacka-dat.so ur eyes go clear. I hibernate go find money for harinholar maintenance na. Abi she no go use marykay? My rivals just dey waste dem time. U na my padi na, no chop my eye. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:42pm On Sep 13, 2015 |
haywire1: PREFERED STATE OF DEPLOYMENT NYSC B'15
[size=14pt] NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE: [/size]
[b]
LAGOS Haywire1 105*** Goldenone 108*** donasere 116*** Double lady 123*** horladmejy 115*** debeejay 115*** Pwettyface 119*** Adeola007 144*** Annybens1993 125*** Sammy231 705*** Blym 114*** Ekeneluvsu 111*** Idirect 150*** Walspring 106*** Eseohe23 117*** Donxab 109*** Kingnap 112*** Jaziridon 107*** Mobi18 176*** Eclipserhemmy 116*** Sharethemoney 148*** Hazelle 109*** Playbooygang 117*** Debris 132*** Adakoleagbenu 133*** Christay 127*** Zaynab9876 108***
CROSS RIVER bolakale30 140***
ENUGU Gazaliah 107*** Tonyx4x44 Onuwaje 124** Wamenzy 126*** Mekstaniac 113*** Viktaslim 121*** Folabimi 136*** Easysam14 119*** Jayesq 140***
ANAMBRA Whodohgeepee 121*** Soyedele1 174***
AKWA IBOM Gbest58 112*** Omitooguns 104*** Ifeanyija 104*** Williamsnedd 120*** Henrybright 115*** Keribaby 104*** Thespark 159*** Sod09 111*** Ijekul 141*** Mistersle3m 161*** Harinholar 116*** Donpsymon 110*** Mcdonald59 117*** Sugahylz 119*** Emphasizer 138*** Solomonodimegwu 158*** Mcdonald59 117*** Chemss 108*** Iamauxin 121*** Heybel 129***
OGUN Muhyideenabdul 141** Chrisco4christ 111*** Flex12 125*** Jglad 156*** Elmisti 159*** Ogbetty 111*** Whizqueen 173*** Blessedgurl 108*** Mistabiola 117*** Rmfunky 105*** Haykayjay 119*** Biggie023 172***
ABUJA Faithluv5 121*** Hilsocial 114*** Solecontroller 117*** Idee91 LifeIsGuhd 105*** Emerich 110*** Pascal2young 104*** Jerry24kay 157*** Marcelinho 129*** Icehood 117*** Hadassaheke 114*** SirMalik 120*** Yubbie86 128*** Ahmed4luv 121*** Kogistan 107*** Nigpatriot 114***
OYO Wunmi590 109*** Bjay5585 105*** Seun305 170***
RIVERS Akeema14 108*** Ajistai2003 107*** Danpaul1 107***
BORNO Ayima 151***
IMO Elevation 127***
EBONYI Desdola 185***
SOKOTO Mukhcech 147*** Walad4yhu 114*** Analystsheriff 191***
KWARA Ibraheematics 116***
KATSINA Orogodoganyin 112*** Shawwal1 121***
EDO Susskid 124*** Humblega 110***
KADUNA dossylvanus 160***
NASSARAWA Tk4life 134***
OSUN BecaciaBarbie 163***
DELTA Sayid 114*** Dejiadisa 150***
ONDO Ademasta 114***
BENUE Starlight10 105***
# Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN [/b] akwaibom 130 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:32pm On Sep 13, 2015 |
Harinholar: ...heheeeeehheee.....Donasere where art tho.....Bharkarh u be ma person naw, no go dat area ooooo..... no use politics for me jor. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:28pm On Sep 13, 2015 |
Olami90: Loooooooooooooool.....
Ah no knw where to start sef.. Where u dey since? Na early hours of today u jst see harinholar for dream?
I wish u av her anyway buh mak I dey luk...
As all of una jst dey hussle, e fit be a neutral person later o and if u guys no stop argument/to dey drag, ah go jst com take her away singly and ur eyes go clear one time as she go follow..
As harinholar no declare her asset since sef dey somhow, I hope she go com clear d air soon sha  brother mi I just hibernate myself ni o. Na ademasta make me comot myself for sleepmode o with the way wey d guy dey call my wife name(wife wey I marry ni isu lo ka). And make u sef no try wetin u dey think o to collect her from me. About her declaring her asset, she will do that soon(100days sha never complete). |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:23pm On Sep 13, 2015 |
donasere: *singing somborry wants to die in MI n Iceprince voice** hope say no be me u sing dat song for sha? Cos jazz and bante dey o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:19pm On Sep 13, 2015 |
Armynu: thanks bro.. mrnin mate whr u base bro? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 7:54am On Sep 13, 2015 |
Anybody we drag harinholar with me dey find trouble o. Cc elmisti, Olami90, ademasta, kunle106, etc |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 7:17am On Sep 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:10am On Sep 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:50pm On Sep 12, 2015 |
1818  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:10pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon: Maybe they fixed their issue then. It rejected on day 1... Said "card is not supported" yea, mabi. Buy I worked yesterday |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:39pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon: Verve card has issues bruh 
I tried to use my verve card but couldn't... Despite activating online banking at access.
Ended up using my friend's mastercard. access verve card is working. That was what I used yesterday. And wema master card didn't work. |
NYSC › Re: For D People Dat Choose OYO, Akwa Ibom,enugu Let Meet Here by bharkarh(m): 5:39am On Sep 10, 2015 |
Nice move. I picked akwaibom enugu and oyo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:19am On Sep 10, 2015 |
mobi18: gat to go naw... na nyt evry1,so sleep tite and av sweet dreans about ur desired states... may we all wake up safe and sound in good health... ciao  AMEN |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:35pm On Sep 09, 2015 |
Physika: Kikikikikikikikiki
No p. U'll be posted to lindaikeji blog  lol...that kyn place go dey boring jor. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:33pm On Sep 09, 2015 |
donasere: For where!!!.....
You go serve for nairaland sef!!
Abeg pass me dat Peruvian weed... **daht ur cruise madt** lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:33pm On Sep 09, 2015 |
elmisti: Prayed that? Make I leave devil? Lai lai....I chosed satan, he didn't choose me, abeg pray for something else for me...btw! Who av seen my arch enemy bharkarh abi wetin be dat hin dubious moniker sef person call my name. Who be dat? Na elmisti see. How you dey Na? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:28pm On Sep 09, 2015 |
Please help o...I was asked to fill my state of origin o and I wrote Nairaland.hope it won't affect me? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:12am On Sep 09, 2015 |
Xzbit91: calm down boss, as u say u dey miss me, i come dey wonder where wether we don sabi b4. How u go miss somebody wey u no sabi. How ur side? if I no sabi you, how I take sabi your moniker? My side just dry o. Make me sef kan go register. Anticipation wan kill me and no be fun. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:44am On Sep 09, 2015 |
Xzbit91: we sabi from somewhere? na until we sabi from somewhere? OK look your palm, he resemble my own. Sure day you no be my second wey I dey find since? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:34pm On Sep 08, 2015 |
Beamborla: Fine too, dear Done your reg? nope. Till tomao. Have you done yours? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:07pm On Sep 08, 2015 |
Zeeenas: it was peaceful. good to know. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:06pm On Sep 08, 2015 |
Beamborla: Present, sir
Good evening, sir
How was your day, sir  very fine ma. .yours? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:04pm On Sep 08, 2015 |
Xzbit91: Yes boss, any problem? I dey miss you ni |
NYSC › Re: Post All Problems Relating To JAMB Regularization Here - Let's Treat Them by bharkarh(m): 11:32am On Sep 08, 2015 |
Odunmar: I'm in cyber cafe now to register and the jamb number that is showing not existing stop me from registring infact I really need God to use person for me now. Jamb number is 83145854HA. Matric no.. 08/11463/Re Surname.. Ayodele Institution... University of AgricMaMakurdi Birth date... 03 Jan 1986. Please I need this help seriously. Thanks you I don't get..didn't you see you can register on your nysc senate approved status? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:30am On Sep 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:17am On Sep 08, 2015 |
Ayima: Guy no follow me i want serve for Bornu or Yobe o. we dey gada go together  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:17am On Sep 08, 2015 |
Ayima: Guy no follow me i want serve for Bornu or Yobe o. we dey gada go together |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:50am On Sep 08, 2015 |
Ayima: Hahahahahaha, guy I want relax first o u na? na you I dey wait for o. For real |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:46am On Sep 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:44am On Sep 08, 2015 |
Zeeenas: gud morning, nd hope ur nyt was gr8. it was o. What about yours? |