₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,278 members, 8,449,546 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 12:14 AM

Toggle theme

Bharkarh's Posts

Nairaland ForumBharkarh's ProfileBharkarh's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 58 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:28am On Sep 18, 2015
Elmisti go sleep cos I still dey grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:26am On Sep 18, 2015
tongue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:03pm On Sep 17, 2015
mobi18:
barkarh ke,,no oh,maybe treasurer don carry d dues go chop isiewu and odeku for mama comfort side... Barkarh where er u ooo
na your voice wey I hear bring me come here. wink
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:01pm On Sep 17, 2015
elmisti:
U ar an angel, no beta vice...btw, av. U seen that barkarh boy around, the community contributed some. Dues and he is in charge
I dey here Bro. ..na sexuality section hold me as dem gimme chieftancy title there. grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 9:26pm On Sep 16, 2015
I ad missed gan o. I need correct footie for camp o. I hear say unable dey talk bout am a bag jamisi
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:46pm On Sep 16, 2015
ademasta:
I dey o my brother. This is what we call ''login and score''! As you all know, the goal is dedicated to my beautiful Harinholar. Let knw assunderer puts assunder!
embarassed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:22pm On Sep 15, 2015
Olami90:
Hahahahahahaha baba alaye wey u be abi? cheesy buh ah get cold resistant for my system na...u wan mak am useless niyen
ok no wahala o
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:21pm On Sep 15, 2015
Armynu:
based in jos..... but not stable... abj, kaduna and gombe atimes..... any better for me.... and where you based.....?
lagos o and d place dan taya mi.make service do come.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:38pm On Sep 15, 2015
haywire1:
Why do we naija guys talk as if we dey beg female for bed sh1t, why must u say "dash bae to guy" why not 'dash guy to bae" undecided. Afterall na mutual benefit on bed sh1t matter..

Who reason wit me?


#
hmm...na true u talk grin I for dan dash bae to u.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:29pm On Sep 15, 2015
ademasta:
Yea death is the wages of sin, not wages of ademasta. Tufiakwa!
lol..aova my padi?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:26pm On Sep 15, 2015
Olami90:
Olosho bi bawo again? U mentioned dat "u wanna rent a room or somfin" and I said wen I av estate, dat it is not needed.....bside not sexuality section as u said
I get hotel there na...and aspa person wey u b, I be wan dash u bae to quench dis morning cold
NYSCRe: NYSC PCM's Who Chose Akwa-ibom "Fisrt Choice" Lets Meet by bharkarh(m): 11:08am On Sep 15, 2015
Harinholar:
...U tink so?
I just dey stalk u up and down.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:59am On Sep 15, 2015
elmisti:
Kikiki, I am a man of devil...I can't do bad baad tinz
mai kuku leave u since ur devil dan dey use chain nw
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:58am On Sep 15, 2015
Kunle106:
bad guy, make you no over use d guy oooo
ademasta na koret guy but naim dey f-up na. Even bible sef talk am say "the wages of sin is death"
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:47am On Sep 15, 2015
Kunle106:
confirm, you don find work give am sharp sharp, waasere
na so na. No time. Na my backyard e dey work and harinholar dey pass front enter grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:29am On Sep 15, 2015
Kunle106:
lol, nothing do you na... Who con be babe ooo, make u jamisi
harinholar *winks* na ademasta dey drag her with me though e dan go for plumbering work base on engineer wey e b.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:10am On Sep 15, 2015
elmisti:
Choi, konji is a criminal....I give dossylvANUS my room. Dia
no worry bout the money...I go sort everybody. U still fit carry people come. Money dey hungry me spend grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 9:47am On Sep 15, 2015
Kunle106:
lol, who dem be... I don come, make dem park well ooo, cos as I dey my eye don tear oooo.... why ur WhatsApp msg no dey enter?
dem no go fit talk again na.fear eyaf catch dem.lol
abt my whatsapp,na my yeye igbo friend (koret guy tho) seize my phone for hand turn am to mp3/mp4. But I go kolet am back latest tomao.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 9:43am On Sep 15, 2015
shawwal1:
I cannot imagine losing my hard earned sperm just for a quickie on a random lady in camp

Well enjoy urself as for me is a no-no
nice one bro...I still don't why people are looking up to the sex shit o...well,na dem sabi.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 9:40am On Sep 15, 2015
Olami90:
Room bi bawo? Wen I get my own residential area $ enuf estate. Hunhun, I loh want.no go dey do all dis 4 ibom o

Good morning everyone.

And where is balerinagold wink
so u dey carry olosho enter ur mansion? U af Bleep up gidigan.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 9:38am On Sep 15, 2015
Kunle106:
Bharkarh how you dey na? thanks for the mention. e get some kind thing wey happen, na why I no dey online jare... how ur side broda
all is well bro... I dey pray for u here. You successfully see d belle comot? grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 9:36am On Sep 15, 2015
Kunle106:
chai, how I won read all these posts... Bharkarh, elmisti, hilsocial, gazaliah, physika, donsare, xcozee, keribaby, harinhola, aare2050 abeg make una gimme the recap of what has happened while I was off....





in other news #team oyo 136*** @haywire1
my broda from anoda mother... Where u hide go since all these days? Well d summary of wetin happen here be say them wan kolet bae for my hand(wan fe fi owo nla gba mi loju) but my dada brother has come to fight for me grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 7:39am On Sep 15, 2015
Mehn! The cold wey dey catch me dis morning no be here o...eyin guys, I dey go see my friends for sexuality. If kunle106 dan come,abeg help me tellam say I dey our usual spot grin ...dat guy dey do things. Heywire01, babatawa, elmisti, olami90, ademasta, chimanjii, donasere... Make I collect rooms down for una? All billz on me base on who I be.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 7:30am On Sep 15, 2015
haywire1:
No mansion fit hold haywire

#
na wetin u think until u see me tie u join heavy chain.lol...gud mrn boss and hope u no piss 4 body cos ur play yesterday no be here.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 12:12am On Sep 15, 2015
haywire1:
Walahi u need to buy d left mansion, make sure u buy am and buy d people inside am too cos dem be ur people grin grin grin



#
na because of I wan buy am so I go keep you there. grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 12:10am On Sep 15, 2015
Aare2050:
another F' word user.
the world is coming to an end


runs outa thread
grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 12:02am On Sep 15, 2015
Who d fu_ck owns "Left Mansion" cos I wan buy am. grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 12:02am On Sep 15, 2015
Who d fu_ck owns "Left Mansion" cos I wan buy am.:-D
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:59pm On Sep 14, 2015
elmisti:
Make Ogun kiss u dia.....aftr u cary out. Test u confam transgender, u com deymodify. Result ba
no mind nairaland auto correction o. I wan write "female" but I dan forget say I dan write "she" before I kan add male join. Make NL no make my wife leave me o.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:55pm On Sep 14, 2015
Abeg who get bingo make e borrow me? I need like four...I dey find my padi o... Kunle106 where art thou?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:40pm On Sep 14, 2015
muhyideenabdul:
NYSC and REST OF MIND
NYSC and #19800

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 58 pages)