₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,278 members, 8,449,546 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 12:13 AM

Toggle theme

Bharkarh's Posts

Nairaland ForumBharkarh's ProfileBharkarh's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 58 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:08am On Sep 26, 2015
Kunle106 why u just leave me so? If u no come here so(I GIVE YOU 48HRS) I go open ya yansh.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:04am On Sep 26, 2015
Who sabi whr mobi18 dey o...I branch one of her popsy gas station today...mehn, the man dey try.
Sha no carry fuel go camp!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:01am On Sep 26, 2015
Harinholar baby, aova na? Na my front u siddon for church...mehn, Ademasta dey do tinz,na real engineer hin be grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:58am On Sep 26, 2015
elmisti:
Bharkarh my frnd.....awayu?
elmisti of life...how far nah! Tinz dan happen for my back o...dat weed wey I take last for Jamaica dey do tinz cos since then, na down,side,up I dey take see tinz for better view.
NYSCRe: N19,000 Wont Be Enough So Get More Pay As A Corper by bharkarh(m): 7:39pm On Sep 25, 2015
Bharkarh@gmail.com
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:20pm On Sep 24, 2015
elmisti:
bharkarh
.na u dey cuse evrytn na, u jst comot for mexico and u nov even enta ya awse, u dey thnk to carry mobi go drink jedi....if I send u go anoda form of hajj now, u go talk say I wicked....
but I win court case na?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:46pm On Sep 24, 2015
ademasta:
Haaa... Wetin dey do dis one? Women grow beards again?
e b like say na iseyin for o
Oyo state you grow.. Go check Igbo girls for Enugu, you go believe me pass Adeboye.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:43pm On Sep 24, 2015
elmisti:
Lukakulukaku......my good friend..I trust u av bn rehabilitated in the mexican prison I sent u to....now that u ar a mafia on ya own....come to EL DOLA ltr 2nyt...I v biznes to discuss wit u.....*lets put d pst behind us*
see hatred at it's peak because I just play with mobi18...oya I dan change, dey kuku carry una waka dey go.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:40pm On Sep 24, 2015
Olami90:
Big man to sure.... I sight yhu. Long tym
I tell you, I dan miss you gan o..wetin dey sup na?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:35pm On Sep 24, 2015
ademasta:
Are yu oryt? Calling my beautiful Harinholar ur harinholar... Wetin dey do u? And again, if truely Mobi18 is ur bae u wudn't hav called her mobi90...
I was not with my glasses when I wrote that but all the same 18 is greater than 90 grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:31pm On Sep 24, 2015
Harinholar:
...Lolssss....I dey oooooo....how sallah 4 ya side?
e be like say na tomorrow be sallah here o...na our house I dey grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:22pm On Sep 24, 2015
Elmisti and olami90 wetin sup here when I no dey? @elmisti you need rebrand your weed o.. I buy packaged one for shoprite wey dey Ibadan...mehn, na correct ghanatogo own.
Harinholar mi, how far? Wetin happen when I no dey?
Ademasta how every na? Hope you no womanise when I no dey sha cos na wetin you like do.
Olami90 how far na? Hope say you never chop fowl leg go?
Mobi90 how far bae.. I wan do Ileya for you,I wan take you go drink jedi grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:09pm On Sep 24, 2015
Oga o...see as pages dan fly...anyways I dan miss everybody o..see beards for everybody face even harinholar and mobi16 carry join grin. Cc ademasta, kunle106,elmisti, olami90 abbl
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:13am On Sep 22, 2015
Harinholar:
......smile# no qualms
ur head dey hand.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:10am On Sep 22, 2015
elmisti:
Fall in.....we dey continue the birthday of all dis september chidren 2dai s nod one dey mark her own....so PCMs don gather money for me to always throw party for them.....but come wit cutlass and enuf protection ooo, cuz that bharkarh nd omitooguns dey plan to scatter EL DOLA
I see your hand work o... U sha let 'em boys kan kidnap me cos of mobi18 ba? U dan do ur own o but dey expect payback.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:57am On Sep 22, 2015
ademasta:
Hmmm, *grabs 22' spanner, waiting for the stubborn head to come for my Harinholar*
I dan leave Harinholar for you na. U've been disturbing me in my dreams of recent and I dan taya.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:28pm On Sep 20, 2015
Dolafunmi help me warn elmisti o...cos e dey drag lipsrsealed with me
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:25pm On Sep 20, 2015
elmisti:
Kikikiki, don't mess with my wife ooo, nd she mst not know abt dis oooo.......bharkah should make d deal Asapjare
I no make any deal again...mobi18 no be "priced commodity" tongue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:22pm On Sep 20, 2015
omitooguns:
gringrin


Pls dont bull-doze d GYM oo shocked
help inform ya boo Mrs Mobi18 Bharkarh...i need dat elmisti 's gym house...the place set...



Reason:
i want to win one of d awards...


and d one of d requirements says i must av 6 packs bt my chest still flat like flat tire grin
base on who you be, me and my love no go break the gym house. cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:20pm On Sep 20, 2015
elmisti:
Is it me or u want us to doit the hard way, I will show you what van gal did to de gea and madrid
tongue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:00pm On Sep 20, 2015
omitooguns:
shocked so u r truely married
lipsrsealed


hope say na one wife u get....or how many huh


mobi18 here is a concrete proof shocked.


advice mobi18...no open ya eye enter one chance ooo...u beta tie d knot wit bharkarh b4 some sharp ladies grab him...wink



by d way....make una 2 join league rain stones for dat El-Dora...


...make elmisti go rent quarters for Aare2050 left mansion grin
baba you owe me 3big stouts. We go bulldoze the whole place. Trust us grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:58pm On Sep 20, 2015
mobi18:
yimu,contact nah... yu and bharkarh be negotiating over me like im a priced commodity.. how does dat feel?
I didn't negotiate with him o. I was only trying to heed to his biddings.all the same, pardon my manners.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:56pm On Sep 20, 2015
mistabiola:
angry angry
baba this one wey you just dey observe so dey fear me o
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:55pm On Sep 20, 2015
mobi18:
issorait,bharkarh,make sure u branch dere ooooooooooooooooooooooo
your wish is my command baby. I go do pass as you send me grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:39pm On Sep 20, 2015
omitooguns:
well wateva u do sha....just make sure u branch d el-dorado lodge abi how dem mafians dey call am....make sure u spoil sometin dere....grin



no use smooth stones ooo.....use rough ones......u can even give d contract of supplying rough stones to physika....he read geology and he go no where dos rough rocks dem dey for naija...


Break glass....infact use catapult dey fire the stones...fire enter inside their toilet too..


.if u no fit reach form ground level, climb tree...fire anytin glass wit wind screen gringrin
hmm mm. ..I will think it through. Thanks baba agbalagba
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:37pm On Sep 20, 2015
mobi18:
i jes dey watch u nd elmisti dey do negotiation ontop my head..kai...issorait,,
babe I dey do that just to avoid hin wahala. Will still have to talk to you in private tho
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:32pm On Sep 20, 2015
elmisti:
Since there is love in sharing, and am a humanist...lemme look into d issue...OK let's go fulani style...u will av to pay for every effort I put into mobi18, every word I said to her and every word she said to me...u pay X100 of the value of whatever I got her....even till her Birthday gift, I go. Collect m bak...go nd ask around how much a land on pge 2000 worth, nd see how many plot I got her.....if u want to sign her, then u gaz pay her buyout clause of $40 billion and buy me 50% of google, cuz she is my everything.....that's just 50% of the requirements...ccept dis one and let's the negotiation move on
I ready pay ×150 thanks bro
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:28pm On Sep 20, 2015
omitooguns:
@Elmisti Mobi18 and Bharkarh


u pple r just confusing persin...


Dis isnt TeleMundo... angry


enough of Drama...let's av some Thriller...



Here:
@ elmisti u mean ur are actually playing d card mobi18 dealthuh


Leave her and find ursef some mexican mafia lordess wink



And @ Bharkarh, i think mobi18 is using u as a bait to get assurred of elmisit 's luv because he neva expressed it in simple 381 - I LOVE U


....now u, Bharkarh have done dat and Mobi18 was thrilled, bt she's only using u to make sure d mafia lord express d love in public like u did...yhuh...simple...lawyers love Documentation...they r bureaucratic.


Advice....@bharkarh....forget mobi18 she wont leave d mafia lord....u no mafians have money shockedshockedshocked as in ego...kudi....owo...shocked



So go and drag wit ademasta and get harinholar from him angry or go drag wit xcozee and get zeeenas....grin odi kwa risky sha ooo grin..



ademasta is an Engr...and engr already av enough p to deal wit...and harinholar no go wont make her boo dey spend more time wit engine or some unrealistic project grin




so, go dig dat...bt b4 u do, pls spark up some commotion @ d el-dora's lodge grin use stones spoil d glass house! grin


goodluck cool
omitooguns thanks a lot for the advice, I really appreciate it. But truth be told I love mobi18 and that love Dan cloud all the things we you talk as e be like gibberish for my ear. But if she ended up with elmisti, He must not break her heart unless e wan sabi as death dey taste. Thanks a lot all the same. Bless up!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:09pm On Sep 20, 2015
elmisti:
See whyning....u sef look like tokunbo....shey n nysc carry u come 9ja bah?
seriously, I need go look my pix again. No make me cry na.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:07pm On Sep 20, 2015
elmisti:
"Watch ya public conduct"....the last sentence in Jegas reply to the troublesome Orubebe...the statement that cooled a nation of over 170 million people...make it a watchword and u will find ya slf in places u can't even. Imagine....like b4 dat word, I was thinking of be-heading U....*weed or alomo*
this bobo score goal sha. You try! Baba kukuru undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 58 pages)