BigDickFucker's Posts
Nairaland Forum › BigDickFucker's Profile › BigDickFucker's Posts
1 (of 1 pages)
I've been looking for people to share this conversation with. When I was younger, I started breeding serious body odour. So what I did Is quite easy. Use either Dettol cool or Premier cool, the soap usually gives a cooling sensation and a fresh scent Use nivea cool kick as your deoderant Don't use perfume. I'm talking from real life experience. I've not used perfume in years and it's been really helpful. Always stay in ventilated areas, avoid crowded areas because they make you sweat and if you have pit hair, the sweat will congil and store there and ooze bad body odour. If you're fat, try loosing weight and also try taking in vitamin c. I take an average of two tablets daily. You can take colored or white. |
Oboi, ona be real Nigerians. Anybody wey stay naija fit stay anywhere for this world even Jupiter. As for me, my suffer start from boarding school. I been dey ACHS rivers state, my papa no give me pocket money, on top dat one, third week of school, my meal ticket loss. So I dey reach refectory like 1 hour after people don chop to find left over,, i been dey find people to flog me so I go fit get money to buy meal ticket(500 naira), E get time wey reach, God come bless me, when I dey pass school farm, I see ripe plantain, naso I carry my garri dey drink garri and plantain. I get millions of experience for life, but I no fit share all. When I dey boarding school, I chop grass one time make I get money to chop food. For Uniben as fresher I been dey 15 years, the only place wey I been know say I fit print and photocopy na main gate. During clearance, I trek from engineering to health center two times straight under hot sun⛅. From there I trek go back hall 3, then to main gate before I go back class, all in the name of clearance. When I dey 8 years I been dey carry bucket of mud and hardcore to work with men wey be dey build hostel. Things don dey hard but 10 figure money is the goal. |
Emzy10:Okay |
And you dey 100l, ona wey be freshers get money pass we sef� |
I dey uniben too oh.. what of all the unnecessary money wey we dey siphon? You use all your money for June 12? |
Chai, maybe na the way you dey dress� |
1 (of 1 pages)