BigSmoke4u's Posts
Nairaland Forum › BigSmoke4u's Profile › BigSmoke4u's Posts
1 (of 1 pages)
Una two resemble bad news ![]() |
Everybody dey sympathise na Doggy dey my mind. Lord save my soul |
i havea joke about lagos traffic but you go wait tire ![]() |
I came across this on Facebook let's keep it rolling guys "I have a joke about nigerian nepa but you go hold torch light "
|
Zonefree:U dey go far bros,if Mohbads friend touch am with juju he go slim fit ASAP. Prime boy omo weyrey. |
One mumu said guardiola is loosing on purpose. Dumb nigga |
See this fool sha. |
Thank God Naira is innocent. Imagine those Dalemosu wey dey waka up and down they price coffin You see na stuff like that go dey happen if you no dey husband house You go too dey idle sotey u go dey poke nose for matter wey no consign you. Naira Marley is a Goal. |
Naira is innocent How can you be under pressure and be pricing range rover,releasing album,going for shows,getting ft on tracks and your ex record label boss didn't say shit... You all should be reasonable here guys Runtown went through hell from his ex label boss even threaten him with gun in his parlour Kiss daniel was forced to change his name from kiss to kizz cos of record label issues he wasn't allowed to release a song for a year May d with psquare nko Reekado banks with D jazzy Those ones can't even voice out until they left the label and no one believed their complaint till date Now this is what I called pressure. Naira Marley is a Goal. Anytime Anyday for our own side. #Marlians4ever #RipImole |
old people this days are naturally wicked Well its not easy knowing you might go to bed and not wake up the next day I pray we all see old age and not turn out to be this misfortune above mentioned! Amen |
Look at the pictures deeply you will see the beans cake crying. Disparity of the highest dignity . If na me get that shop na to sue this okpereke wey dey persecute Me favorite meal. |
Dirty Girl |
Its not your fault its just the way you were brought up Now that you know,never raise your child the same way Some parents go dey knack pikin put inside like say na pet,shuuu na parent u be abi vet? |
Sisi wey no train her pikin well Na old age she go dey fill am for body - Bigsmoke |
Mynd44:Wetin I wan use osimehn do for Madrid? |
Na y me I prefer cat be this Patapata cat go leave you enter Bush But you see dog,taaa,e go dey bite you steady |
If you believe what you just read your brain dey leak. |
Nigeria lol when you thought you've seen it all then here we are again A cultist that has human conscience Wtf ![]() |
Is it free? Of course not. Bigsmoke |
But no be your body dem pin am? Shit. Nigerians and mumu topic. 5&6 |
BigSmoke Be like say you no dey satisfy your man on bed wella. Truth is bitter. |
From the start I never believed naira will risk his career,he's not that dumb, niggas a gangster for real,a gangster rapper wouldn't rap about Bible or Jesus coming in his lyrics,listen to 21savage then you will know what am saying. "Sam larry ti settle eh,badoo sneh ti settle eh, Abu abel ti settle eh"...this is a line from PuTa by Naira marley, shortly after he was released from efcc custody,I belive this is how he get connected to the above mentioned, I mean who no like naira that year ,even old mama dey support am. Social media has done more arm than good. Mohbad was struggling even bella no fit sign am. Naira signed him with the pushed over lyta too and zino (nobody said shit then) He paid for the apartment he was living,recording,etc,if e easy go ask how much be rent for agree talkless of lekki. MohBad (R.i.p) forced his way out of the label of course there will be issues, but not to this extent Nigga release ep,doing shows bk 2 bk,get featured on tracks and get paid and you guys were saying he is under pressure,he is scared lol. If you dey look for person wey dey pressure go aso kiss sorry kizz Daniel or runtown then you will know what pressure means. Naira freed him to do whatever he wants,now only God knows what happened yall now tracking back to what happened last year,started blaming naira for MohBad carelessness, ahba. Person wey dey under pressure dey price range rover ![]() Make una dey fear God o. |
1 (of 1 pages)

