BigYash's Posts
Nairaland Forum › BigYash's Profile › BigYash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 395 pages)
wonderr:My father no dey greedy like your father or those two above.. So you have no biz with his pics.. You get the gist abi? |
Most Nigerians enjoy suffering sha |
Money wen no go last reach tomorrow evening. Na bleaching cream them go still use am buy,then go start use toto trade there after.. Fools |
Why grant them bail He will still do more when he is out.. That judge no try.. But wetin d girl find go person house wen no be your brother or lover? Girls sabi take risk sha,and them get mind no be small... |
Ghester:Na Obi tell you that one? ![]() |
Fahdiga: Comrade no injure me with laugh abeg. See as the VP and the BAT be.. Nigeria don suffer for politicians hands no be small.. |
eddynaira125:The person's foolishness has branches. Op gather evidences and report to the nearest police station.. Sorry, report to your mom first, then see where it goes from there... |
Ebenezer4141:My comrade . That smally dey make my vahulens dey rise anyhow. Her dad don over pamper her too much.. |
satandeterrible:Don't mind them.. The mentality is why these under aged girls won't stop misbehaving. Na man good to suffer. Even some woman wrapper kind of men are suggesting same. If she can't stay with her blood brother in a room,make she go dey stay gateman post.. Or go rent her own apartment. And op even said one will be living for school soon. Just d small time,they will stay together, she dey do anyhow. Marry that kind girl now,she no go let the husband family dey come their son house,cux of this her mentality. Op join dey say na madam of the house,wen u dey over pamper her excesses. Op you have work to do on her o. The pride is too much... |
See bokoharam scientist ![]() Nizooria una country ![]() Nigeria my country.. |
Emotionss:Turning away to terrorists abi? They should go nau.. Las las,na everybody go gather chop the breakfast. Now that the economy is sinking, are they not feeling it too? Most people that are making such utterances are paid by the terrorists to do so. Just as we have them here on nairaland. Even nairaland is working for some parties. I believe they wired $$ to Seun.. |
If meat dey raise head for soup, crayfish go wan still raise head ![]() Person wen no fit solve problems wen full he house (naija),dey go dey talk put outside own..(world) |
Labour party no wise at all,if this is true. What nonsense.. |
Elder0001:If the plight of the masses doesn't matter to you,then I doubt if you have conscience . Those things I listed doesn't really matter to me personally,because by God's grace I can afford any ,even for people around me. But you see these masses, they have suffered enough, and they need to taste the good life you "might" be enjoying too.. That's what m trying to explain to you. I no be african politician and I don't support any. Shalom! |
Make he cut this he hair or meeting it.. Na the way he the attach people directly I like.. He don dey get endorsement everywhere.... |
Elder0001:Read through the comment and see delta people saying he has been useless as a governor. So,what the Bleep are you saying? People are looking for a way to fix the country, not voting names and party this time around. What makes you think PDP or APC that ruin the country this far,are ready to fix it now? Abi suffer no dey tire you? How much is gas in your area? Are students back to school in your area? What's the current exchange rate of dollar to naira?Think my nigga. Can these two folks fix the country that APshit has destroyed from where they (pdshit) stopped? |
CrownedPhoenix:The same Atiku that deleted comment on a case of a murdered student,because he was threatened by the killers? Wake up ,you are dreaming my gee.. |
nedu666:Help me ask o. And some Nigerians are already celebrating the confusing statement from the NPF. You say news of her kidnapping na fake, but she is in your custody and she dey hospital.. These people just see all Nigerians as fools.. |
He don hear say people dey decamp. He wan run ![]() |
Nowadays girls are just too confused. She go still come tomorrow say big preek wen she marry,dey injure her. She go dey cheat with d small preek ,she rejected now,after marriage. Confused gender.. |
See balance. See money wen dey he account, he dey complain ![]() |
Op say allow to cool You want eat am hot before? You don't eat such with vahulens,except you wan fry your tongue Na hot beans worst pass. Ur tongue go just done ,like boiled meat ![]() |
booblacain:You gerrit. They are one sided already... |
Fela say " Trouble sleep yanga go wake am.. Wetin he dey find? Kpalava ,he dey find. He come still say cat dey sleep,rat go bite him tail. Wetin d rat dey find? Kpalava. Op you must have heard about how these useless loan apps work,you still went ahead borrowing from them.. Na you find trouble o. Your image don stain ,e don stain. But e no mean say u go end your life.. Tomorrow get belle o. You might become one of the richest man in town tomorrow. E dey happen.. So,just delete their app. And forget them. They should go and collect the money from the contact they called or text. Find job to dey support yourself, but please don't take ur life o.. Please |
Hmmm |
crossfm:E.g shitgriller.. No be our mumu my gee. You go say,if zoobies mumu never do. Some people still dey when wise for the country. People wen money from politicians no fit buy.. Them dey.. |
And this one say him na pastor ![]() Political pastor sha ![]() |
Until inec show una shege Una wan unseat ruling party just like that? Una think say na Jonathan still dey there? The cabals there now are terrorists.. Handing over power to another party will be war.. I repeat war... No be by PVC abi PCV o. Inec is working 100% for FG(APshit) |
The relationship no first dey her mind Na like this them shout change ,change. Comot Jonathan. Buhari carry change come ,he changed the setting from frying Pan to Fire Now is Obedient. I pray make Obi Obey una oo. Nigerian politicians matter tire me. All of them.. |
Tolexander:The list never complete without the nigga o ![]() |
SenatePresdo: Badt sombori. Me sha saw the belle and the kings paint for d face.. Very fine lady...Happy Birthday to you nairaland contestant o.. |
1Sharon:But does it changed the fact about the statement she made? Amebor! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 395 pages)
He will still do more when he is out.. That judge no try.. But wetin d girl find go person house wen no be your brother or lover? Girls sabi take risk sha,and them get mind no be small...

Very fine lady...