BigYash's Posts
Nairaland Forum › BigYash's Profile › BigYash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 359 360 361 362 363 364 365 366 367 (of 395 pages)
internationalman:kuku kill the guy o.. Op leave vtul. Play only on weekends with #100 and always book 30million game. D day e come,you go just dey alright once,if u use d money well. If you want to stop completely, then get yourself occupied with something that will take your time (something positive o) E.g learning programming.. You go forget GambleYou also need a good source of income o,cux na make I use this 1k play 5odds take buy fuel ,na em turn some people to addict o. So,you must have another means of survival aside betting. The thing no be life normally, but inside there ,some lucky folks use am build hux ,invest sef.. |
Dpo enter bush come go recover wetin? Just kuku say na una plant am there,for accolade purposes. Them forget add weed join. ![]() Meanwhile, nice job well done ,and kudos to the delta state police force.. Una dey try normally ,even though some elements among "Safe Delta" there still dey misbehave,even after them say them end Sars. |
TariEnoch:Send a mail to your bank and explain to them.They will reverse it. The one they took from me about 3days ago was refunded today ,after I sent them a mail ,they told me to wait 24hrs. Na so the money show,infact its my staking power for the weekend. Them even try,cux all these mumu world cup q matches for don carry the money give alabi since. |
Wow! Good lord be praised |
humilitypays: ![]() |
He stepped on the lion's tail ,and he name no be Daniel... Stupid Boy |
Bodexman: |
MufasaLion:Thanks bro |
Uyi my nigga.The news broke my heart this morning. Rest in peace bro |
Vulcanheph:You want pastor Righteousness to come and view booty thread abi? If his something should stand. I repeat .. If his something should stand.. Let me comment my reserve.. Anti Christ don hijack the name "Church" |
Komnbo:And you should pray for sense.. Is he not saying the truth? |
Phred1717:Where he stand so,no be front of car park? Sorii ,I mean office |
KingOfAllIgbos:Una know where d church dey? I be member already ![]() |
SlyDev:Try get small sense at least.. Dooh |
I believe that's what the falanis just did. Them really wan take over Nigeria I go know how una go gather d pieces,wen d country go break las las |
Oshopikin did it before,d format no work. Mr secondary this format yav cast since.. The man wan just let PDP die finish under am |
Correct |
Crossroad1:Na only God fit save you oo So you na coach when dey ginger dem for pitch abi? You must be a real nigaar |
Crossroad1:E blike say u never take big yash for doggy before chairman U dey miss |
Freestainworld:Help me ask them o.. Maybe na why them still dey celebrate mother's day every Sunday too .. Na men dey no dey produce offspring na.. But I sha learn one or two today sha.. WeMove... |
I hope they wasted the murderer too. If not,they should just shut de Bleep up. I hate nonesense! |
lonelydora:What do you expect from a Fulani man? Herdsmen kill in the bush,why those in public and private offices treat humans as shit.. E.G the old man you just mentioned and that Kaduna state Governor (midget). Murderers walking free in the society.. Meanwhile, you will see the security agencies harassing law abiding citizens.. Until Nigerians says NO to this useless government, nothing will change. They are still taking over 2023 with vote buying ,that's if they will even allow people vote. There is no strong opposition, PDP leaders no get sense normally,the rest don run go APC for security sake. So,same old story continues.. |
[quote author= post=105373245]ASUU and FG[/quote]And You |
OwenJesse27:As he just first belike monkey so.. Wild animal na em d idiot be.. Benin -Auchi road,i heard is now the home of kidnappers. And d stupid man,is not doing anything.. But to make deadly vaccine compulsory, no hard am.. |
Nigerian mumu government is about making it compulsory ![]() |
E don comot for NIN .I talk am.. No be Nigeria again? Even if FG tell Nigerians to chop shit.. Them go dey smile chop am.. ![]() |
Na white TZ you still dey use? U never even start smoke,you dey complain.. |
Op make you and damn niggar no use laugh kill me oo ![]() |
Edyice:If them never add"escape with bullet wounds or exchange fire with police men,who later overpowered the criminals" the story no dey complete If not that they said the dead guy is popularly known and it was a vigilantee member that called the police, me for no blive d story... The guy come even put on native to disguise |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 359 360 361 362 363 364 365 366 367 (of 395 pages)
Op leave vtul. Play only on weekends with #100 and always book 30million game. D day e come,you go just dey alright once,if u use d money well. If you want to stop completely, then get yourself occupied with something that will take your time (something positive o) E.g learning programming.. You go forget Gamble
.. Na men dey no dey produce offspring na.. But I sha learn one or two today sha.. WeMove...