BigYash's Posts
Nairaland Forum › BigYash's Profile › BigYash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 383 384 385 386 387 388 389 390 391 (of 395 pages)
All these ones saying it happened in CEDI's country. I can tell you that worst are the doings of some Nigeria women. I pity for some husbands wen lack wisdom. |
And I am seeing something like wedding ring on her finger.. People go just dey marry olosho(public football field ) put for hux,later come dey shout DNA this, DNA that.. Let me cum and be going .. I can not cum and kill myself for another mumu man's life problem... |
Ojemedad:OjemeAbale.. Greetings bro |
donbachi:The woman still gains more. Men actually invest more and get little or nothing. What of the women who didn't birth to male child? Some of una reasoning sef, is the reason why women mishaves these days. |
henrygold100:You have to look for teams that scores goals a lot to play that option. But if you need big odds like that in the ticket you posted. You will go against statistics and I think instinct/luck will work more for you in that aspect.. Observe this link below. It has all the options and explanations.. Goodluck bro! https://www.legit.ng/1136195-bet9ja-options-meanings.html |
olayiwola72:Go and tell your leaders that.. |
henrygold100:Truth is this betting is not a good thing to learn. Talking from experience o,but if you insist,I will teach you how to pick those options. Nothing is sure in this business, its a game of luck bro.. Do you understand? |
But the marlians chief is better off that most graduates. |
If that woman had gun on her,she for blow off their brains. Any female that smiles like that has anger issue. They can easily kill.. That dude above me.. Leave xvideos alone o.. Get a tested FM instead.. You hear me?
|
Home/Away over 1.5. That is you are choosing home or away to score 2goals and above. That pics you posted was super luck for the punter o.. Share code when you've picked urs.. |
So many stupid guys are on this same path these days. Doing rituals to please pussies ,and to intimidate people. I pity all of una . From forty and above, una go see wetin miserable life mean.. Just look at this mumu now.. Tell me why he no go die before his time? |
Baddest flog am,na dust go dey fall out.. This kind ones,na them dey form cult for primary school.. Them dey get crew .. |
XshegzzyeeiX:Una go dey think say condom na savior. That shit is time bomb.. And you never go the girl hux go,scatter where she dey stay? Tell am to come find solution to wetin she give you or let me believe say na Olosho.No be female frd,as you talk. But before help comes your way,start chewing Garlic and Ginger.. Dey pray make e be say na only gono she dash you as takeaway.. |
Tolu181:I don't have account with betking.. If I comot church I go try open and fund am keep till next week. Me no go dey with my PC till evening.. |
Tolu181:Welcome o. Oya come give me 1000odds make I put 10k na. I go give you 20%. If e cut en,me and you go fight o. You dey game? |
Tolu181:Gay for where? I no be Bobrisky ooo. Tolu the troll master. I no fit follow u talk this mrn.. You no go church ,abi you na Babalawo? |
KingAlabi: Its obvious |
ADEMALAIKA2:Make I follow you bros,make you dey give me game. With this ur confidence, e be like say you and Alabi don settle one side. |
KingAlabi:He never know wetin Alabi fit do.. I know say you don dey look am dey smile since. ![]() |
It doesn't work on everybody. If power meet power,the smaller one go bow. Many more girls to run mad very soon. Kayamata go kayamata una brains .. WeMove! |
The fb op is a FOOL. So because they are police officers they should not try their luck to be millionaires Na sawdusk full that op brain |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 383 384 385 386 387 388 389 390 391 (of 395 pages)
flog am,na dust go dey fall out..
Na sawdusk full that op brain