₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,702 members, 8,446,703 topics. Date: Friday, 17 July 2026 at 04:22 AM

Toggle theme

Biingoo's Posts

Nairaland ForumBiingoo's ProfileBiingoo's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 81 pages)

RomanceRe: Naija Guys Don Wise Up Lol by Biingoo(op): 6:31pm On Mar 07, 2019
lefulefu:
yes oo na so she go dey hit my window early in d mornin to wake me up for her devotion. It get to a point i go jus jus pretend say i dey sleepcheesy.at least ur smallie no dey go outside to bother d neighbours for devotioncheesy
If she try that one I go just pursue am. Na her go church passhuh Lol
CelebritiesRe: Pretty Mike: "If I Die Today, I Die Alone, What Family Owes Me Is To Mourn" by Biingoo: 6:01pm On Mar 07, 2019
LuciferSaviour:
Look at that hungry Nairaland feminist olosho salivating & stealing glances at him from her empty table hoping he will ask her to follow him home to fvck.



*spits angry
Hahahaha that's how they behave ooh! And na only bottle water dem dey order dey eye guys wey dey ball. I don see them tire



Lefulefu come and see ooh
CelebritiesRe: Pretty Mike: "If I Die Today, I Die Alone, What Family Owes Me Is To Mourn" by Biingoo: 5:58pm On Mar 07, 2019
See as that girl dey look am. Olosho dem no dey use eyes see fresh guys wey dey ball. Spit!!!
RomanceRe: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Biingoo: 5:56pm On Mar 07, 2019
Martin0:
o boy weitin man go do nagringrin abi the person don die since jorgrin
No dey call me oboy. I fit senior you reach 10yrs Mr!
RomanceRe: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Biingoo: 5:55pm On Mar 07, 2019
Skmoda360:
Lol....I'm not an assassin....but I'm an assassin of bad justice and bad governance. grin grin grin
You're an assassin. Stop lying. Continue hand go soon touch you
RomanceRe: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Biingoo: 5:53pm On Mar 07, 2019
Martin0:
o boy how you take want make person like me get sense when fine fine babes plenty yakata for Nairalandgringrin dey form sense dey go na, ar go know where e go carry you gogrin
Hmmmm so you don already decide say you no go ever get sense for this life again because of pussy? Issorrite. The person wey do you this thing fit Don die sha
RomanceRe: Naija Guys Don Wise Up Lol by Biingoo(op): 5:47pm On Mar 07, 2019
lefulefu:
dat una whatsap group na sharp group oocheesy hahacheesy and as for those churchy girls wey u dey yarn about abegi forgot those ones jor. Na pretend dose ones dey pretend. Its either na dhier pastor dey nack dem even wen they have a serious relationship goin on or na dhier choir master. In short sef i no dey trust all those babes wey dey carry church for head at allcheesy. Dere was one in one lodge wey i rent dat time. As early as 5 am she go wake everybody for morning service and she sabi speak in tongues sef. But we later found out na our old landlord dey smash her steadycheesy. Just pray u get a genuine girl dats all dat matters..
Hahahaha you mean she dey come wake other tenants up for morning devotion?? That my smallie dey behave like that somehow though. But her own na inside house she dey always wake up make we pray. I don warn her to stop am. If she wan pray make she pray alone leave me. To go heaven no be by prayer
RomanceRe: I Need Friends In Abuja by Biingoo: 5:44pm On Mar 07, 2019
NwanyiAwkaetiti:
tongue
You too dey make me vex but you no know. Continue
RomanceRe: Naija Guys Don Wise Up Lol by Biingoo(op): 5:42pm On Mar 07, 2019
lefulefu:
haha an insta babe charge u 30k? Dat one is even cheap naucheesy. Its like na part time runzgirl. Some runzgirls will even charge u 150k and above. Their price no dey fall below 150 k and guys dey pay wella and especially if she's lightskinned she can up d price and the boys go dey drop. This is why most girls as soon as dem don start d runz business dem go start to dey bleach their skin cos dem believe d more yellow they are the more the guys go dey dropcheesy.
50k bawo? After that 30k saga I no dey gree login my instmesage again. Though I hear say Abuja babes for sabi knack price. One of my guy wey be major for army say he sponsored one Abuja runs girl flight to and fro still pay her 100k for spending the weekend with him. I still dey doubt am. E be like money dey that runs ooh! Na to go find of friend make she dey stuck my kitchen and freezer for me only. I no need her money lol
RomanceRe: Naija Guys Don Wise Up Lol by Biingoo(op): 5:34pm On Mar 07, 2019
lefulefu:
b4 instamesage babes don already dey use badoo,facebook and other older social media sites dey pull racketcheesy. There was one babe wey i know dat time in school. This babe no dey hide her runz business na mostly rich old men be her prefrence. She no dey do young guys. Na so her phone go jus dey buzz from her contacts on facebook and badoo. Anytime she don establish contact na so she go pack her bag travel to abuja,kaduna,lagos,calabar throughout the week to meet her contacts.dis na girl wey dey school oocheesy. Omo na so one night some cult boys just bust into her room rob her. We hear say dem collect about 250k wey she put under mattress. Its like na one of her fellow runzgirls na im set her up. Sometimes i jus dey feel pity for the men wey dey end up as husbands to such girlscheesy.
Hahahaha baba no be lie you talk. That's why to see better wife marry for this our generation e be like say e hard well. E get one coded ashawo group I dey for whatsapp for only guys. Before you go into any format of relationship with any girl just post her pix for total synchronization and scrunization. Except she no be runs girl be say no guy there go sabi her. One guy post his gf pix, about three guys for the group sabi her post screenshots of their chats with her my guy begin cry lol. One of my smallie self wey be corper for pH na their I realize say one naval personnel dey Bleep her for her place of assignment. I made my personal investigation come find out say na true lol if you see this girl very innocent. And na those churchy type Anytime she come my place she no dey miss morning mass lol. We guys need to look well before we bring any girl hope for marriage now oh
RomanceRe: I Need Friends In Abuja by Biingoo: 5:19pm On Mar 07, 2019
NwanyiAwkaetiti:
I would have volunteered o but.... All the best though. You'll enjoy Abuja, atleast it's not as stressful as Lagos. There are many fake people here so b careful, even many of the guys too are fake. You'll enjoy the town if you not a loner sha
Smh
RomanceRe: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Biingoo: 5:16pm On Mar 07, 2019
Martin0:
come oo how far you never still get guyhuh see see just arrange my come Abuja if not weitin i gain if are nor toast yougringrin
You still never get sense this boy
RomanceRe: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Biingoo: 5:16pm On Mar 07, 2019
NwanyiAwkaetiti:
Martin mind yourself. Don't mock me.
Kpele. Don't mind that asslicker
RomanceRe: No Money, No Good Wife In Nigeria? by Biingoo: 5:14pm On Mar 07, 2019
gloria34:
All these broke boys who are looking for women to feed them and take care of their every bills yet still claim to be the head of the house. Dont even come near me if u are broke. Lazy bunch
Who will near a second hand garbage disposal bag like you? Your own na to dey breed bastard up and down. Spit!!
CrimeRe: Housewife Kills And Sets Husband Ablaze In Kaduna by Biingoo: 5:11pm On Mar 07, 2019
She should be persecuted if she's up to 18
RomanceRe: Naija Guys Don Wise Up Lol by Biingoo(op): 5:10pm On Mar 07, 2019
NwanyiAwkaetiti:
You tired now eh? Good.
Lol
RomanceRe: Naija Guys Don Wise Up Lol by Biingoo(op): 5:06pm On Mar 07, 2019
NwanyiAwkaetiti:
How are u different? Both payer and payee are both the same. As long as getting sex is transactional, both parties are slutts.
What is your problem young lady? Leave me alone biko!
RomanceRe: Naija Guys Don Wise Up Lol by Biingoo(op): 5:01pm On Mar 07, 2019
lefulefu:
its runz when u thinking about how much u going to make from d dude. Its just like some campus babes dat meet up different men from instagram and facebook and some babes even make up to 50 to 100k from numerious trips. Though these days some babes prefer to call it hookupscheesy.na booming business.
bad guy. So you follow dey patronize instmesage ba? One charge me 30k for St naso I jakpa!!! She don call me tire I no gree pick lol those girls are something else
RomanceRe: Thirteen Years Of Friendship Resulted Into Marriage, See Pre-wedding Pictures by Biingoo: 2:49pm On Mar 07, 2019
RomanceRe: Thirteen Years Of Friendship Resulted Into Marriage, See Pre-wedding Pictures by Biingoo: 1:34pm On Mar 07, 2019
NwanyiAwkaetiti:
Swerve
Joke aside. This is me being serious
RomanceRe: Please Why Do Guys Love Large Labia( Swollen Pvssylip) by Biingoo: 12:33pm On Mar 07, 2019
Amatarasha:
y do u ask nna ?
Answer me first
CrimeRe: Male And Female Beggars Fight Over Money In Enugu. Photos by Biingoo: 12:08pm On Mar 07, 2019
Dear short people, please don't be short for nothing, Help us check the root of our problems in this country
RomanceRe: Naija Guys Don Wise Up Lol by Biingoo(op): 12:05pm On Mar 07, 2019
NwanyiAwkaetiti:
So one travels interstate to meet someone they like that's runz? D guy bad Sha. Reason I Said Distance Relationships Issa scam, off course there are genuine ones.
Mechonu
RomanceRe: Thirteen Years Of Friendship Resulted Into Marriage, See Pre-wedding Pictures by Biingoo: 12:02pm On Mar 07, 2019
NwanyiAwkaetiti:
Just pray I don't meet real life, I'll box your ears first.
I'll be traveling to kaduna by month end but I can stop by in wuse at my cousin's place if you seriously wanna see mehuh
RomanceRe: Thirteen Years Of Friendship Resulted Into Marriage, See Pre-wedding Pictures by Biingoo: 11:18am On Mar 07, 2019
NwanyiAwkaetiti:
You've seen your mate ryt? Shuooo! Move along boy, don't mention me no more.
You think you're older than me? Haa receive sense biko!!
RomanceRe: Thirteen Years Of Friendship Resulted Into Marriage, See Pre-wedding Pictures by Biingoo: 10:37am On Mar 07, 2019
Evalove77:
Lolz! Hope she knows?
Maybe you should ask her yourself
PoliticsRe: Court Sacks Abdurauf Moddibo, Adamawa APC Rep-elect by Biingoo: 10:36am On Mar 07, 2019
Nice one
RomanceRe: Please Why Do Guys Love Large Labia( Swollen Pvssylip) by Biingoo: 10:11am On Mar 07, 2019
Amatarasha:
theory of biingoo grin
Rie nsi!
RomanceRe: Please Why Do Guys Love Large Labia( Swollen Pvssylip) by Biingoo: 10:11am On Mar 07, 2019
Amatarasha:
theory of biingoo grin
Where in anambra are you from?
RomanceRe: Handsome Igbo Guy Shows His Cultural Dance Moves, Ladies Go Gaga (Pix) by Biingoo: 9:45am On Mar 07, 2019
They're after his money. Nothing else
RomanceRe: Naija Guys Don Wise Up Lol by Biingoo(op): 9:34am On Mar 07, 2019
lefulefu:
lol no more good girl indeed cheesy as if u be good girl b4 just admit u mad cos of ur runzjob gone wrong grin u lucky he"s not a ritualist
Lmao preach bro!!!!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 81 pages)