BiolaNaira's Posts
Nairaland Forum › BiolaNaira's Profile › BiolaNaira's Posts
1 (of 1 pages)
Since the past two weeks i just travelled go Ibadan go meet some of my guys make wan teach me yahoo, since then i don off my phone so that nobody go disturb me for there but early this morning one of my nigga dem just tell me say one woman make tie rapper dey outside dey ask of me surprisingly as i come outside na him i see mama chaiii asala don burst na so dem carry me and my load comot for HK Ooo. ![]()
|
Guy go learn Yahoo, u dey dere dey find work How much work wan pay you for this country |
#EndSars
|
If yahoo na crime make dem give us work we no talk say we no fit work but no vacancy wetin man go do man need the rabs and MC Gbomogbomo once said "IF STREET NO PAY U GO HOME" my guy if office no pay u face ur gee #Omoiyami_Mafo. #Aj2dworld #EndSars #EndPoliceBrutality #Ajegunleboiz #Og's #BiolaNaira Aj City the best place for all. |
Nigeria me i no understand again oooo Sars dey do their own Nepa self don start with their own Crazy bill |
Searching for a good clearing & forwarding agent online then u are a way closer to a great one. Lamikuti Nigeria Limited is a reliable Agency which your import and export goods are 100% guaranty to reach their destination with low or minimum rate. Head Office: 6 PTML Container Complex, Tin-Can Island, Apapa, Lagos, Nigeria OR Contact at: 07082605738, 07030109997 iamsodiq@gmail.com, akibu.opeyemi@yahoo.com
|
Follow @biola.naira on instagram for more info he can enlighten you more on how to do this. Or you can text on akajewoleabiola@yahoo.com |
After we #EndSars we will #EndPolice also we only need #BoysScout so if they try nonsense we can beat ourselve to death ![]() |
New Nigerian trending artist #Korezy alongside with Lamikuti Record Label drop their latest song on the 2nd of November 2020 https://audiomack.com/biolanaira/song/korezy-gbangban Download Now
|
duro4chang: |
If u date a guy like me and u go just chop shit |
![]() |
audiomack.com/song/biolanaira/ |
Give the boy a hit
|
1 (of 1 pages)
?