Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,596 members, 7,816,479 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 11:45 AM |
Nairaland Forum / BishopcarterIV's Profile / BishopcarterIV's Posts
Religion / Re: 5 Reasons Why Pastors Do Not Need Private Jets by bishopcarterIV: 1:47pm On Sep 21, 2015 |
TRADELYN:until you get where ? M*U*M*U, is it a must you comment? in fact, do you even eat up to 3 times a day? sidon there, dey side people wey no fit help their church members... How much has these pastors contributed to the Nigerian economy at large. And am sure u dont have a car of your own, meanwhile your pastor is flying in private jet, yet u still pay tithe and offering. RUBBISH |
Politics / Re: Aisha Buhari Distributes Supplements To Pregnant, Nursing Mums by bishopcarterIV: 4:14pm On Sep 17, 2015 |
sammyj:lol.. na wetin, u wan kill d woman ? 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Male Suicide Bomber Disguised As Female Arrested In Chad - See Picture by bishopcarterIV: 1:43pm On Jul 31, 2015 |
Which kind Question be this O.P ? which court.? person wey dem suppose tie down first, then call people in need of materials to come and get any part dey want for free, instead of kidnapping people go too stress dem ... dis one na for free... Anybody in d house in need of H***n parts |
Jokes Etc / Re: Brain Teaser by bishopcarterIV: 12:43pm On Jul 31, 2015 |
for beta for worst |
Family / Re: Baby Boy Born Without Limbs (missing Arms & Legs) In Bauchi by bishopcarterIV: 10:59am On Jul 31, 2015 |
end time |
Politics / Re: Buhari Arrives Cameroon To Discuss Boko Haram Fight by bishopcarterIV: 5:03pm On Jul 30, 2015 |
saint047:i dont have your time... i go dey use your matter pop... IN CLEVER J voice |
Celebrities / Re: Mavin Artiste Di'ja Looks Incredibly Skinny In New Photo by bishopcarterIV: 5:01pm On Jul 30, 2015 |
IamOpemipo:no mind her jor, she no dey chop with meat |
Politics / Re: Buhari Arrives Cameroon To Discuss Boko Haram Fight by bishopcarterIV: 7:42am On Jul 30, 2015 |
saint047:sir, I can't remember the last time I seek for your opinion or want you to tell me anything Mr. Dumb and whatever you call your kind. |
Crime / Re: Notorious Robber Known As'vampire' Arrested By Security Operative In Imo(photo) by bishopcarterIV: 6:44pm On Jul 29, 2015 |
Ofeakwu:you go suck blood tire for kirikiri if not eventually killed |
Health / Re: Foods To Avoid If You Plan To Have Sex by bishopcarterIV: 2:52pm On Jul 29, 2015 |
EagleScribes:BREAD AND CORN FOR GOOD. |
Education / Re: FG Reverses JAMB's Policies On Admission!!! by bishopcarterIV: 2:29pm On Jul 29, 2015 |
Otherique:DONT MY THE FOOL.. NA HIM BE THEIR PAPA NA ... |
Politics / Re: Buhari Arrives Cameroon To Discuss Boko Haram Fight by bishopcarterIV: 2:07pm On Jul 29, 2015 |
saint047: WHO ASK YOU ? WHO U DEY TELL NOW |
Politics / Re: Buhari Arrives Cameroon To Discuss Boko Haram Fight by bishopcarterIV: 2:05pm On Jul 29, 2015 |
hope you'll come with some good and reasonable outcome ooooo, well i trust you sha . MR AJALA D TRAVELER IN CAMEROON GOD BLESS NIGERIA GOD BLESS MR. AJALA |
Politics / Re: Abia Speaker Deceived Us To Approve N30bn Loan —lawmakers by bishopcarterIV: 7:13am On Jul 29, 2015 |
Una don dey Mad. Who deceive una.. All the money wey una dey loot, at the end na still 6feet.. some people na 8feet because dem corpse go stubborn wella |
Politics / Re: United States Gave Buhari Names Of Oil Thieves – Punch by bishopcarterIV: 6:58am On Jul 29, 2015 |
holicalpha:give the president the genuine list bros holicalpha:give the president the genuine list bros |
Education / Re: Big Lies We Used To Tell Friends In HIGH SCHOOL by bishopcarterIV: 1:39pm On Jul 28, 2015 |
Freemanan:NA WETIN MAKE YOU (GREENBUOY) IMPREGNATE THE GIRLS WE YOU DEY BOBO, CON RUN COME LAGOS FINALLY ABI.. YOU DEY RUN FROM YOUR RESPONSIBILITY... TIME DEY GOO.. BROS U BETA GO CLAIM EVERYTHING CLAIMABLE.. THANKS TO O.P.. THE TRUTH IS REVEALING GRADUALLY . |
Politics / Re: Describe Buhari's 2 Months Presidency ... In One Word Or Phrase!! by bishopcarterIV: 1:31pm On Jul 28, 2015 |
Validated:JUST THERE MR. AJALA THE TRAVELER 1 Like |
Travel / Re: 10 Northern Cities Every Nigerian Should Visit by bishopcarterIV: 1:21pm On Jul 28, 2015 |
Go do wetin the fear of Boko-haram is the beginning of naija army push up 1 Like |
Celebrities / Re: Basketmouth Shares Very Hilarious Photo That Will Crack You Up by bishopcarterIV: 1:18pm On Jul 28, 2015 |
make he go crack em mate down.... boring |
Health / Re: Papilloma Deadly Virus Is A Virus Gotten From Kissing, Please Kiss Less Humans by bishopcarterIV: 10:14am On Jul 28, 2015 |
Feranmicharles:he is now making us proud.. I know say one dey some set of people go talk say if u have sex na Chechen visa to heaven. |
Politics / Re: President Buhari To Visit Cameroon From 29-30 July, 2015. by bishopcarterIV: 10:10am On Jul 28, 2015 |
hope say u return with beta thing dis time ooo |
Politics / Re: President Buhari To Visit Cameroon From 29-30 July, 2015. by bishopcarterIV: 10:10am On Jul 28, 2015 |
MR. AJALA 1 Like |
Crime / Re: Fraudsters Arrested With Fake Currencies In Bauchi (photo) by bishopcarterIV: 9:45pm On Jul 27, 2015 |
omojoshy:when people dey shout change, u dey follow dey shout.. U no tell God the kind change wey u want. I see . . . . .I reserve my comment. |
Celebrities / Re: NDA Comes For Rapper MI And Charass For Wearing Camo (Photo) by bishopcarterIV: 9:03pm On Jul 27, 2015 |
SPG4U:MI run for your life.. If dem catch u, one aboki slap, bros u go tall and instantly you go start to rap in yoruba ... |
Crime / Re: Fraudsters Arrested With Fake Currencies In Bauchi (photo) by bishopcarterIV: 8:51pm On Jul 27, 2015 |
omojoshy:bros why na? I don tell u, when u dey drink garri, dey try buy sachet milk at least #20 own, so u go fit see clearly.. All the names wey Op mention which one come from either south-east or south-south. Dey apply na |
Crime / Re: Fraudsters Arrested With Fake Currencies In Bauchi (photo) by bishopcarterIV: 8:45pm On Jul 27, 2015 |
lagmostkuit:see that idiot wearing black, still dey pose with the fake dollar bills.. Dem no get yomi SARS for that place wey fit dial call for ur hear abi. Dem look like Devil sent people. |
Politics / Re: Why Islamic Scholars Are Silent On Boko Haram, By Governor Kashim Shettima by bishopcarterIV: 12:27am On Jul 27, 2015 |
hkidola00:the Nigga get chronic problem and na heavy celestial flogging na em fit solve the nigga problem 63 Likes |
Crime / Re: Landlord’s Manhood Disappears After Giving Stranger N700 To Help Sick Mum by bishopcarterIV: 10:56pm On Jul 26, 2015 |
HungerBAD:na wa for dis Obodo nigeria.. Boko haram dey do their own, biafra, militant self get their own cartel, now someone is using another man's joystick for something else. na crime now to give beggar money? |
Politics / Re: How Jonathan,Governors,Service Chiefs Prevailed On Tompolo To Shelve Meeting by bishopcarterIV: 3:34pm On Jul 26, 2015 |
NAIJA ... I HAIL THEE.
Na una be boss at the same time the actor |
Politics / Re: Boko Haram Suicide Bombers Had An Accident (Photos) by bishopcarterIV: 2:11pm On Jul 26, 2015 |
Good news ... Boko haram go be like ' oboi today na bad market. Laughing in Hindi ; |
Politics / Re: Buhari Blasts Okonjo-iweala, Says Ministers Will Declare Assets by bishopcarterIV: 2:03pm On Jul 26, 2015 |
Yes ooo, no mind that woman wey look like wetin dem one use take go settle quarrel.. Na so dem mislead Oga Jona straight to Otuoke .. God bless PMB God bless NIGERIA !!! |
Politics / Re: President Says Ministers Won't Award Contracts Again by bishopcarterIV: 1:59pm On Jul 26, 2015 |
lolaxavier:Amen !!! |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |