Bizza45's Posts
Nairaland Forum › Bizza45's Profile › Bizza45's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 71 pages)
are u selling for 30k |
davour:Hahahahaha redmi for 26k even if he stole ... check all d risk he took to steal d phone without been caught ... if na me lie-lie I no sell ... guy how much b ur last price joor |
if u want to sell d note3 how much will u sell it |
for how much bro |
seriously I saw her with FIFA president ... expect if all of them went to regular stand |
either d teachers are not teaching them enough or the students are not reading enough ... |
attention seeking idiot !!! u granted an interview , the press reported what u said and and now u are claiming what the press reported isn't what u said ... no b only crush na crusher she b ... mr man if u are looking for attention so much there is always a third mainland bridge or otedola flyover ready to give u all d attention u want |
Rip bro , God knows y it happened .... for d 1st time bloggers didnt tell us shit |
na una dey make this kin people think say dem dey important... so what bloggers does now is to read celebrities chat and post it online ... lack of jobs |
this guy got guts... I know he is stupid and if am a member of his family I will b really ashamed of him but I still give it to him, he got guts ...but unfortunately he got no brain |
this is a case of two fighting ... they have not really told us what happened .. party no birthday ko!! |
congratulating doesn't mean they didn't commit d crime , it means they outsmarted the judge and their prosecutors |
aunty kemi please remind me that name u called this child ... I still find it funny anytime I c her |
so this man still thinks he can deceive all of us.. baba do make u come dey go in 2019... I know say d next president go d fuckup but e go still better pass u |
NaijaTechnician:last time I checked, someone called u a scammer, so until u clear your ass, no deal for u |
bobo65:he never gave me his contact and i sent him a mail but he didnt reply |
shuu mkt no b for everyone nah. if e hijack am no wahala |
colorsofrainbow:alright bro... take care |
which side for pH u dey |
colorsofrainbow:na 30k I get... if I get more than that I for talk |
akusucymon:how much do u want to sell.. drop ur contact |
akusucymon:how much do u want to sell urz... drop your contact |
I need a xiaomi redmi phone and my budget Is 30k ... is there anyone wiling to sell... can anyone help a brother out |
bro na wetin I get... if say u get gun come borrow me make I use rob bank collect 20k take pay u. 30k is my budget |
kayceelingz:na my last card b that, na fasting I go do till next week as I wan spend this 30k so |
iamleumas:baba if say I get 50k I for no advertise am I for GI buy new one sharp sharp kilode.... Abi u go borrow me 20k make I go buy am |
I need a xiaomi redmi phone and my budget Is 30k ... is there anyone wiling to sell |
is there any xiaomi redmi phone I can get for 30k.. even if its new or fairly used I don't mind |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 71 pages)