Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:43am On Aug 20, 2010 |
Ileke-IdI: Oya, you two are both wrong. Fighting on that dudu yemi called blacksta.
I say let's pour all our frustration on him  Make una no listen to am - she wan use style collect blacksta from una hand ooo i dey u warn lot  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:39am On Aug 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:37am On Aug 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:33am On Aug 20, 2010 |
Ileke-IdI: And here I was happy just because blacksta flashed me his tooth decay
LOL Abeg so I every time I smile it means I dey toast See me see trouble  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:22am On Aug 20, 2010 |
Ileke-IdI: shooo, I didnt even know I landed in a fight 
blacksta still dey womanize up and down, I see. tchewww Who call u for matter Abi I toast u before Lol |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:13am On Aug 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:06am On Aug 20, 2010 |
cynthoney: u no get excuse for your misbehaviour!!!
im leaving u,sorry!!! 
EFE!!! WHERE R U?!!!! In the bible - Jesus was asked " how many times should we forgive our brethen " and he answered 7 x 7 x 7 x7x7 anyway sha I hand you over to the Lord.  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:03am On Aug 20, 2010 |
Yey - my head don finish for nl - be like say i need fast vacation  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:58am On Aug 20, 2010 |
cynthoney: im disappointed in u blacksta!!!
really!  Haba - where u go all this time - u said u were coming back on thursday - u didnot show - na that one come make i panic Ben-10: Blacksta you dare not trespass. How far - I enter your garden |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:51am On Aug 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:46am On Aug 20, 2010 |
Let us share a quick word of prayer  Father in the name of Jesus Let your blessing abound to all my wives friends And those that want to pour sand in my garri - reduce their bank balance by 1 Naira In Jesus name we pray Amen  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:40am On Aug 20, 2010 |
Pharoh: ^^ Na where u sleep last nite oya confess now.  Shut up na library I dey lol |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:26am On Aug 20, 2010 |
cynthoney: Hey! dont start flattering me with your deceitful smiles
wat hv been doing in my absence?
heard u hv been skirt-chasing,right?!!!  Baby boo . Haba . How was your trip It is part of keeping the engine warm Na just games the amusement park was losing zeal  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:08am On Aug 20, 2010 |
Studio CFR: @Vick, No vex u hear? No vex. Sorry for everything i said yesterday. *smiles* U need to still hug transformer cynthoney: hey! make una wait oh.
i dont understand this at all oh
how many wives blacksta dey marry?
make i kw how many pple i wan break their head!!!  Lol hey boo welcome back . Did u bring me any goodies |
Jokes Etc › Re: I Quit! by blacksta(m): 12:58am On Aug 20, 2010 |
Googles abeg make I search u |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 12:55am On Aug 20, 2010 |
Stud abeg go hug transformer |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:59pm On Aug 19, 2010 |
chi-baby:
 I give up - your wahala to much sef |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:50pm On Aug 19, 2010 |
chi-baby: So datz da only reason why u want 2 follow me  *walks away 4rm Blacksta* >> But that one na first step - it must start from somewhere |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:43pm On Aug 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:39pm On Aug 19, 2010 |
Vic2k3: **sees efe and 4gets everytin runs up2 her and gives her a kiss **how're doing honey? u know more than to dey kiss all the time - i think u suffering from kissislotsmtis  Studio CFR: @black, wetin be mallam dry gin? RED LABEL? Lol You cant afford that one sef |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:33pm On Aug 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:23pm On Aug 19, 2010 |
Studio CFR: *Sip Moet* Make i siddon dey watch as the children dey play Moet u no fit afford am - na mallam gin u dey drink chi-baby: Wat 4 nw?? wettin u wan do 4 car park naa? Enter watever car u r entering |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:15pm On Aug 19, 2010 |
chi-baby: Follow me  wait for me |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:06pm On Aug 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:04pm On Aug 19, 2010 |
chi-baby: Only 5mins??
Are we here alone??  You asked a question and i replied |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 11:01pm On Aug 19, 2010 |
chi-baby: Only 5mins??
Are we here alone??  here |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:41pm On Aug 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:28pm On Aug 19, 2010 |
chi-baby: Go 2 sleep is past yo bed tym! It is u that your bed time do reach - run along dear - lol |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:21pm On Aug 19, 2010 |
Pharoh: Na syringe dey for u today, na which person yansh u go start with?  Filled with crack cocaine - abi |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:16pm On Aug 19, 2010 |
chi-baby: Wat is ds place turnin in2?? Sharrrrrrrrrrrrrrrappppp dia again part 2  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:13pm On Aug 19, 2010 |
I dey - what happening - nothing for blacksta this evening |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:12pm On Aug 19, 2010 |
Jokes section don loose flavour - it need fresh injection |