₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,301 members, 8,425,945 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 11:34 AM

Toggle theme

Blacksta's Posts

Nairaland ForumBlacksta's ProfileBlacksta's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 334 pages)

Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:10pm On Aug 19, 2010
Idowuogbo:
@sta
its Mrs sta baby kiss kiss kiss
We just checking - how are u - anyway - whats good.
Jokes EtcRe: Impossible To Please by blacksta(m): 10:07pm On Aug 19, 2010
Studio CFR:
I be human - and nobody is perfect except God.
Everything get season. I don pay my dues
And now i wan rest for una wey be newbies to make me laugh too
Old man
Jokes EtcRe: School Good Oh : Lol by blacksta(m): 10:06pm On Aug 19, 2010
sledge406:
Studio, u sef dey crave for appreciationhuh

Na wetin u carry come here na im be dishuh So u don dey recite this grammar since u dey dat pump price barhuh
Studio boy don come - i thought them ban u
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:05pm On Aug 19, 2010
Idowuogbo:
i don arrive 2 now
wetin be your name
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:02pm On Aug 19, 2010
Studio CFR:
Hehehe blacky sorry sey i dey expose yo yansh
Lol - cafe ke - when i dey my palace
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 9:53pm On Aug 19, 2010
Studio CFR:
Not true - dem no get money to buy ticket for cafe- lol
No offence
your mouth like cafe . grin
Forum GamesRe: I'd Like To ______ The Person Above Me Part 2 by blacksta(m): 9:48pm On Aug 19, 2010
Idowuogbo:
yes doooo
@op
lead him to d shower after my excretion
lipsrsealed
Forum GamesRe: I'd Like To ______ The Person Above Me Part 2 by blacksta(m): 9:31pm On Aug 19, 2010
Idowuogbo:
nonetity
@op
untie myself and wee on him awwwh tel him is my favorite granbaby and nana loves him kiss
smh
Jokes EtcRe: A Good One - But Rude! by blacksta(m): 9:26pm On Aug 19, 2010
tayo_ast:
escuse me? Do i kno u frm smwia?
for where - u never know - na small world
Jokes EtcRe: A Good One - But Rude! by blacksta(m): 8:54pm On Aug 19, 2010
terrible jokes - u have lost it man wahala don too much for u
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 6:09pm On Aug 19, 2010
Idowuogbo:
blaccckieeee kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
I want to rename your NL usename - to MrsBlacksta - Oya Ben10 arrange that one.

loff u too kiss kiss kiss
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 6:03pm On Aug 19, 2010
Ben-10:
I can't see them. . .seem like I have conjunctivitis. cheesy
Make i send u downloaded slaps - that one dey clear eye webs fast grin
Jokes EtcRe: A Good One - But Rude! by blacksta(m): 5:56pm On Aug 19, 2010
Efe - what happened u drink too much beer - the first joke is terrible.
Jokes EtcRe: Lol With Okija Ft. some Jokers by blacksta(m): 5:53pm On Aug 19, 2010
Efemena_xy:
Really?

and is this a fight to claim your love back??

or a fight to restore your dignity man??

**listens attentively**
Efe dont annoy me - Claim wetin back - shoir - - i have been dragged thru mud

grin
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:52pm On Aug 19, 2010
Efemena_xy:
awww. . .but you know the saying. . .

takes 1 to know 1

so blacksta - you're one of us aren't you?? tongue tongue
oh - I need space to consider everything - the insult is getting too much grin
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:47pm On Aug 19, 2010
Efemena_xy:
^^ Like. . .you perhaps?? tongue
I am the only one with complete faculty for this jungle. grin
Jokes EtcRe: Lol With Okija Ft. some Jokers by blacksta(m): 5:46pm On Aug 19, 2010
Efemena_xy:
GBAM!!

Blacksta - you sure say you fit finish the fight u be wan start so?? grin
Yes - this time - Na fight to finish - I cant take all the insult no more

can u imagine a whole me . grin
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:44pm On Aug 19, 2010
Ben-10:
It's been long I entered this room? what's for lunch? cheesy
Ben look at how your amusement park has been turned into a beer parlour - shocked full of drunks who dont want to go home.
Jokes EtcRe: Lol With Okija Ft. some Jokers by blacksta(m): 5:40pm On Aug 19, 2010
t_z - stop stalking me grin
Jokes EtcRe: Lol With Okija Ft. some Jokers by blacksta(m): 5:30pm On Aug 19, 2010
Some people sha . Abeg get a iLife tongue
Jokes EtcRe: Lol With Okija Ft. some Jokers by blacksta(m): 2:40pm On Aug 19, 2010
tanimz:
^^ Where my joke na? angry angry
Which joke. U buy joke abeg move make I see thread

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 334 pages)