Blahc007's Posts
Nairaland Forum › Blahc007's Profile › Blahc007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
In as much as i support the movement...i must have to say dis guy is gently turning into a braggat..his thirst for emperoship can disorganize whatever he is doin,,,jus saying mah mind |
Marriage pallaver..God no gree me consider baby mamaism as an option...cos wetin ah don hear from marriages dis days tire me gan...RIP TO D DEAD |
Tell me y lawyers will not smell hell... |
Eiyaa,,,dt was really babaric...but op u didnt tell us her own crime oo,,,,na una voice dem d hia first na |
$1600/day...i think say na moni wey no dey de mek dem sack dia workers...sack 3 replace with multiples of 3.....we r going to come |
The gal face gidigan....nigerians wey d copy anytin wey dem c,mek dem bring dis one com abeg... |
who took d shot?.....pub stunts.. |
one tin must end a man's lyf..toto js did |