Celebrities › Re: Bella Hadid Is The Most Beautiful Woman In The World - Golden Ratio Of Beauty by blaque7: 1:10pm On Oct 17, 2019 |
I have seen hundreds of other women here in Nigeria who re more beautiful than this 2. |
Travel › Re: LASTMA Vehicle Falls While Chasing A Car From Onipanu To Maryland, Lagos (Video) by blaque7: 1:09pm On Oct 17, 2019 |
Good for them. Let them use d 30k they stole from me to tow d vehicle! |
Politics › Re: Nigeria’s Debt Hits N25.7trn, Rises By N3.3trn In One Year by blaque7: 10:04pm On Oct 15, 2019 |
che na me n u dey owe this money abi na Buhari and obasanjo and jonathan and Tinubu and Saraki them? Who dey even owe this money? Nigerian map abi Nigeria flag abi National assembly who exactly dey owe this money..How e take borrow am and wetin he take am do?
BECOS ME I NO DEY OWE ANYBODY! |
Crime › Re: Court Remands Three In Prison For Impersonating EFCC, ICPC Officials by blaque7: 6:13pm On Oct 15, 2019 |
since that time abi them commit another one? |
Politics › Re: Aisha Buhari: Fatima, Mamman Daura’s Daughter Laughed, Mocked Me, Blocked Me by blaque7: 1:50pm On Oct 15, 2019 |
People wey don see her say she young fine fresh wella! |
Sports › Re: Why Do Nigerians Dislike Genort Rohr by blaque7: 12:59pm On Oct 15, 2019 |
He is a very good coach.. |
Celebrities › Re: Charly Boy's Parents: Margaret & Chukwudifu Oputa Throwback Wedding Photos by blaque7: 12:21pm On Oct 15, 2019 |
All this indomie children wey full nairaland..na everything they dey take play.. I dey sure say nobody for your entire village reach Charley boy papa finger..If u dont respect them for what they achieved, respect them because they are dead. |
Fashion › Re: Most Beautiful Girl In Abuja 2019: Meet The 35 Contestants by blaque7: 11:34pm On Oct 14, 2019 |
Ifa hia say una nack any of them eehhhn!!  |
Sports › Re: Ranking Of Footballers: From Goat To Overrated By Sportbible by blaque7: 11:31pm On Oct 14, 2019 |
whoever that posted the picture chat above..There is no way Okocha could be rated above Kanu as far as football is concerned.
Also only English fans would rate Shearer ahead of Drogba and Hazzard..What did Shearer win?
Also Neymar and Sanchez are not overrated! |
Crime › Re: Yahoo Boys Caught At Osogbo Nightclubs (Photos) by blaque7: 9:43pm On Oct 14, 2019 |
fergieboy: so you had to create new moniker just to drop this comment  
Ifa kash uh! Dey there na.
|
Crime › Re: Yahoo Boys Caught At Osogbo Nightclubs (Photos) by blaque7: 5:05pm On Oct 14, 2019 |
Slawormir: Efcc are not real niggarrrz
Effcc go just dey bust niggarrrs anyhow And the mumu Nigeria media go dey put our matter online anyhow See ehnnnnn Na those outside country run street pass But you nor dey see their matter for internet See ehnnnnnn na Brazilian, Americans and Chinese do these matter pass
Na Brazilian guy teach me work, give me tools and format Na him advice me to buy a MacBook Pro He teach me how to use dynamic and static IP( internet protocol)
Even my aza ehnnnn na white American guy get am And the guy dey pick am steadily Even my Chinese guy na im add me join group chat for WeChat make i dey bomb steadily
Aw far? abeg write me..
k1.mooo1m@gmail.com
may we rob mind.
My name na Don. |