Bleshh's Posts
Nairaland Forum › Bleshh's Profile › Bleshh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)
Hin be like say JAMB dey mad abi ? Them berra put c.o.c there sharperly, if them no wan run mad for 2years!!!!!! HOLY GHOST FIRE, HELP YOUR SON!!!!! |
This pages go reach 150 befote tomao. |
Abeg na wu du c.oc |
koreat:lol.. I b tomgirl..lol.. I don deax sinc morning 07067844472 |
Pls when u send it, anybody thats kind enough to, notify me here cus my mtn phone is off!!! Thank u so much 07067844472 |
kcdegr8:pls am here oo 07067844472 |
enimcnite:boss pls send me ooo. Na beg. Lol 07067844472 |
Pls i beg u in d name of god, pls share me ooo. I just heard of d cheat buh i had wastd money on bis..... Pls anyone... 07067844472 |
Dechamp:Hmmmmnnnn... Omo i dey use straw sip garri slowly n dey observe from far..... |
omo, that miniTAB rumour na tru ooooooooo!!!!!!! Confirmed it!!! Buh anyhow sha, so far he no affect d sku fees too musshh, cus na groundnut n purewater my mama dey sell!!! |
Hmmmnnnn... FUTA LÉ MAD!!!!!!! 30k plus ? Admissn list next 2wks ? Now i know that d Thunda wey wan fire Daramola dey do press up!!!!! |
seydam21:Honourable Seydam21, you are sighted!!!!!!!! Respect!!! |
Any whatsapp group here... I was on bbm a few days bk buh my bbm was trippn, so i deleted it. and am also looking for one Mz sumtnTemmy or so jare... Need to hook up back. Lol....... Remember your LAST GARRI BENDER |
All the curses wey dey bible go follow u n that mr david for just 30years pere!!!!!!! thats all!!!! Have a curse-filled year ahead. davidchuks89: |
hehehehehehehe. Thunder go fire that yeye calender for next year IJN. Forget, na this year we dey resume. Worisj, una no get job ocontinu dey count dem page dr. U hear? ![]() |
hahahahahahahahahahahahahaha. Futa don do am again o!!!!! Anyways , add me on bbm 7FD0FB2F............ May we word correct talk jae |
Even heard UNILORIN has resumed. Would be starting lectures october10 ...... FUTA . Smh |
THE LIST GO COME OUT THIS WEEK. MAKE UNA JUST PREPARE FOR THEM ACCEPTANCE FEE NI OOOOOOOOOOOOOO....................... THE WAIT IS OVER. |
abeg ooo. . Greetings...... Ppl wu dd change of coxx early, xpct ur names with d secnd batch..... NOTE, SECOND BATCH IS NOT ONLY FOR PDIYES AND DE STUDENTS..... Pardn my spelling oooo, na d new anddy phne wey i jus buy oooo |
Daramola talk say may i greet una wella oooooooo..... He talk say d acceptance fee wey una deu complain about na childs play...... He yarn say una go shiiiiiitt for body when una see the sku fees... Buh no be hin fault, he wan make FUTA bread popular gaan, infact he wan sell am for OAU, Ui,UNiPORT and AAU... So make una no curse am wen u c say d sku fees na 90k shaaa... |
[/b] seydam21 , bruhv i acknowledge u before anyone else......[b] |
[b][/b]hello errybody..... . Am back ![]() |
Blurr: i dnt wantu tell u dis bfor yeah, so bad! I noticed it too. My dad sef na wa 4 him o..... Buh d funiest thing bou d mata is that d so called monkey he was molesting was ur freaking Mum! |
seydam21: you knw what?Bros bros, am def. Sure u are enjoying the attention given here. Cuz (1) i didnt snd d above shii to u and (2) you shud just stfu after reading my last reply to u |
[quote author=Seydam21]Sir, pls its okay. Una don hear? I wanted to Yab d life out of u buh i just tot of laying low till we meet one on one. Then u go knw wagwan! |
Blurr:u c, like fada like son. U too dey jump to wehin dem no kall u too just like ur fada. That was the exact thing the poor man did that led him to his present predicament. Pls, make sure u mind ur business later in life(i doubt it tho, cuz with d way u r going,u r destined to die yung). |
Divsy: dnt even knw,futa is tossing me all arndwdy mean? |
Divsy: no wahala nwwich dept tho? |
seydam21: Ifah hearImpressive!!! Incase u dnt knw, i only prostrate for very aged and weak people who are near death age. So grandpa, i would prostrate when i c u o!! But come to think of it, why is sum1 of your type(old,aged and near death age) about getting admissn to 100l ? |
Are we gonna have like Freshers nite or something? Am just asking o....[b][/b] |
⭐ ✌ ✌ |
Divsy: u dy always vex me..walahi..i no dy fite u o buh i jst av 2 tel uoya sori no vex, we mite b coursema8, xo may we make up charply cuz i no knw hw i take dy vex u o. Ehn? bby |
? Them berra put c.o.c there sharperly, if them no wan run mad for 2years!!!!!! HOLY GHOST FIRE, HELP YOUR SON!!!!!

yeah, so bad! I noticed it too. My dad sef na wa 4 him o..... Buh d funiest thing bou d mata is that d so called monkey he was molesting was ur freaking Mum!