Romance › Re: Ladies Wats Your Opinion On This by Bleshh: 10:08pm On Jan 11, 2015 |
passionate88: Make we just put in something na.... E no good to jump am pass LMFAO ROTFL**
oh i get bro 
Na Charity Comment ? |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 9:49pm On Jan 11, 2015 |
Jdrake n iamphilips , Dekatron asked of una ooo... where ur head dey?
anyways, Dekatron dey my side right nw, already sleeping!! 
••••••••••••• Y is Akure's Purewater 10naira per one?!! 
Na wa oo 
|
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 9:44pm On Jan 11, 2015 |
Dayzzy: I won die oo...na wed me dey kum and dis one wey blesh dey talk na die
...bettygal, abeg help me beg ur dad to call d prof to ask if we fit submit am anyday this week cos me neva prepare enof to kum 2mao ooooo But why??
ok, come on Wed , make we test wetin Futa go do for people who wan come late. |
Romance › Re: Ladies Wats Your Opinion On This by Bleshh: 9:38pm On Jan 11, 2015 |
passionate88: Are you guys dating?. Yu sef don fall for this Nollywood movie starring our dear sister Divsý  issokay!!!
cc : ggrin iceberylin tosyne2much farano ishilove lalasticala Flawles
come and see something o |
Romance › Re: Ladies Wats Your Opinion On This by Bleshh: 9:29pm On Jan 11, 2015 |
Divsy: blessh na u dey mad,seriously d next tym u'll use foul words 4 me... Foul kor, Turkey ni |
Romance › Re: Ladies Wats Your Opinion On This by Bleshh: 9:28pm On Jan 11, 2015 |
Divsy: blessh na u dey mad,seriously d next tym u'll use foul words 4 me... |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 7:25pm On Jan 11, 2015 |
coprakay: hey girl! Is Tuesday also the day you are moving? HMMMMMNNNN
I SENSE SOMETHING FISHY 
carry go sir!!! Bettygirl ,no go fall coprakay's onechance oo |
Romance › Re: These Parts Of A Lady Is A Complete Turn Off To Me. Am I Normal? by Bleshh: 5:13pm On Jan 11, 2015 |
|
Romance › Re: She Took The Exact Transport To Visit A Guy; She Is Now Stranded by Bleshh: 5:10pm On Jan 11, 2015 |
vizkiz: The brain on your friend's head is equivalent to that of an house-fly and people do say "birds of the same feather______________" "....wont make any differnce in my eyes " |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 4:49pm On Jan 11, 2015 |
Owlumeday: guy wu b ur informant sef. Hw u go talk say all reg is to done on or b4 monday wen we all knw first week is for reg nd we just resumed HEHEHE HAHAHA LMAO 
Submission of Fura Acceptance and Admission Letter should be submitted on or Before Monday!!!
Regustration still goes on till january 25 
Mayb his "informant" dey high on Jedi 
|
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 4:32pm On Jan 11, 2015 |
Dekatron: yes o. . alas!!! i just boarded vehichle@ a whooping price of #1000 and four people on a seat. . ahh no fit buy film o. . i budgeted #800 for transp . if i buy am,una go _______. . what title of film self??
i'm already abt movin. . if can gt it@FUTA gate,i MAY buy it OK BOSS!!!
Safe Journey!!! |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 3:59pm On Jan 11, 2015 |
Dekatron: lol funny you . . i dy charge ni
spoke with the boss,his voice sexy die. choi!! i dy envy dat voice. . nw@ iwo road I SWEAR I GO MURK UR ÅSS WHEN I SEE YOU THIS NIGGÅ 
abeg, all na wash ooo!!
DEKATRON BABA!!!
Iwo road for IB?
when u r coming pls buy FILM wey we go watch, light dey!! |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 3:55pm On Jan 11, 2015 |
So some ppl dey hate me silently? 
If u like harbour hatred towards me... I no sabi u & i dont want to!! so whats d point hating me? 
•••••••••••
HIGHKEY , welcome |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 3:49pm On Jan 11, 2015 |
Horluwahighdee: my brotherly & sisterly dat has landed 2 schl aw was d journey@oga bleshh,mhiz holareh and others aw was the journey? hpe it wasn't stresful... api sunday 2 u all na yest. i land oo 
Journey was fuçken slow.. Spent like 3hours or more on d road!! Thanks BTW..
YOU NKOR?? hope say u don dey come sha |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 3:32pm On Jan 11, 2015 |
holareh: lol wetin u wan tell small me..... We are on our way to chicken republic
the REPUBLIC of CHICKEN 
make i come? |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 3:27pm On Jan 11, 2015 |
holareh: owlumeday wea una dey?? I suspect Something |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 3:25pm On Jan 11, 2015 |
holareh: N NAW HMMM
WELCOME TO FEDERAL UNIVERSITY OF TECHNOLOGY AKURE Wait @ North Gate for me 
i wan tell u something |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 3:03pm On Jan 11, 2015 |
Would be inside FUTA this evening, i wan use dem café!! ( print my admission Letta from Jamb and Browse )
abeg i need help Which café is reliable in school and where is it @? |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 3:00pm On Jan 11, 2015 |
Dekatron: nw thats wat an talking about. . .BLESHH,i need ur number nowww
this is mine: 08139078969,i dy wait o see ur big head like the tyre of JULIUS BERGER trailer!!
i don call ds numba, its switched off na |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 2:56pm On Jan 11, 2015 |
seguncool13:
where d church dey make me sef collect fanta na  I jus check am na MALT !!  i go put am for fridge later, i HATE malt products wu go come drink am for me? |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 1:01pm On Jan 11, 2015 |
My neighbours advise say make i follow dem go AGAPE along FUTA road....
omo, dem pick me out as first timer, i just dey look like Big Mumu!!! 
them even gimme can-drink(mayb Fanta, i neva open am yet) inside customised church-Bag to take away 
The cloth wey i con wear na New Shirt(packing shirt) buh i forgot to Iron it, d tin come dey Rumpled up!! LMAOOO
all ds yeye girls just dey look me... 
FÜCK IT JARE... IYALAYA GBOGBO YIN...
i no send 
The CHurcH dey Döpe tho  ••••••am still there sha•••••••
|
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 12:54pm On Jan 11, 2015 |
seguncool13: Lolz u guys ar funny gimme ur pin or number make I add una Bleshh: 52E61B26
na true na |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 12:53pm On Jan 11, 2015 |
|
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 12:50pm On Jan 11, 2015 |
holareh: Hmmm I b d only gurl in d car RAPE ALERT!!!! 
Una don enta ONE CHANCE!! 
Accept my symapthy |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 8:27am On Jan 11, 2015 |
Dekatron, yaff mad o  |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 7:26am On Jan 11, 2015 |
seyirock: u sure?,dsame issh tire my leg. thats what happened last year...
hope they wont change the system |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 7:18am On Jan 11, 2015 |
Jherry93: is there any deadline for d submission of acceptance form? Cos I don't tink I can still fall in on sunday or monday. " ......should be submitted on or before Monday" how does that sound to you, sir?
Pls, yu berra dont joke with FUTA o |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 7:15am On Jan 11, 2015 |
worisj: @last who says I can't prove my haters wrong @owlumeday.........sips chilled bottle of coke....its about to go down page 229  from ALOMO to COKE?
hmnnn... Thank God for ur life |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 7:13am On Jan 11, 2015 |
holareh: na weac ishhh jawe ( statement of result n testimonial abi na certificate ) In Life we need to b Informed!! 
You can use ur waec result PRINTOUT only if its within 3-YEARS!! and FUTA would accept it!!
You can also type ur testimonial urself!!!
dnt waste ur tym gurl |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 7:08am On Jan 11, 2015 |
Dekatron: Like play like play,count doen from 60+ days don finish. . .
First of all,i go miss that head usher wey always dey disturb me,join USHER,wey fimipa infront one 'oloju fanta,elese coke' babe on new year eve. . Wey dey always buy/give me gaari after service
i go miss that girl wey always want mk i take am PHYSICS at nite(I UGLY O,NO B FINE BOY).Her father go CASTRATE me ni if i toshh ha(na so i tk free am o),he be CHRONIC MUSLIM(NO INSULTS)
I go miss IYA SHAKÍ(a town),wey always gv me #60 bread to chop wit d NOODLES IYA ODÚN GIF ME.
I go miss my FINE LOCAL DOG(MIRANDA).She do eye service die. . Wen u pick up stone to chase goats away,him go run chase dem,wen u go him go dy look
i go miss THAT WOMAN WEY DY ALWAYS FEED ME SHOPRITE BREAD WITH BEANS AND COLD WATER. THAT WOMAN WEY GO DEY DO IYANGA WEN HER HUSBAND REACH HOME. THE WOMAN WEY GO DY LOOK U DY LAFF WEN U DO RONG. THAT WOMAN WEY LIKE WHEAT AND EJA KOTÉ DIE.THE WOMAN WEY LIGHT WELLA,ME COME DUDU. . .I'LL MISS MY MOM!!!!
THAT MAN WEY GO DY FORM VOLTRON. . WEY GO DY TELL ME STORY HOW HIM HURSTLE TO BECOME WAT HE BECAME(DAT ONE CONCERN ME??). THAT MAN WEY LIKE DOVE TV DIE(THE STATION TOOOOOOOOO BORING,AND SETANTA AFRICA). . THE MAN WEY NEVA GIVE U MONEY TO DO HAIR PASS #100. . MAN WEY WAN FOLLOW ME COME SEE MY H.O.D(THE MAN SELF. . ). THE MAN WEY BOTH HIM AND HIM WIFEY DEY USE D SAME GLASSES. .THE MAN WEY FIT BUDGET PASS OKONJO. . . I WL MISS MY DAD!!!!
That boy for church weythink i be hum mate. Wen i come back,him go fear. .
That boy wey we dy run packaging together. Him mouth sweet die. . I go miss my baddest goon : TIMATINS
I GO MISS PEOPLE CHAI!!!
Seydam,jdrake,BLESHH(I NEVA UNDASTAND D GUY,HIM B MATTER AND ANTI-MATTER OF HIMSELF),Philips and dayzzz(our rich boiz)owlumeday. . .i go meet una,and if una FIMIPA wen u all see me,i go swear for u with my IWO MAALU. Divsy,holareh and bettygirl,et al. If dem born u well, make UNA NO SET,WALAHI,KASALA GO BURST.AND FINE TOO O. .IF una like,go use all d MARY KAYS(foundation,lol).
Doyin-i for don woo u tey tey for sch,d@ tym'i dy mad,U GO HEAR AM. Peace,this time i go show u say na MR ONIGBINDE BORN ME. Simbi-No worry,my parol for UTME GO RESUME,FASTER. . . Ronke,God bless ur soul. .
(all na joke,bt real names)
Happy resumption!!!!!!!!!!!!!!! ^^^^^^^^^^^
EVERY NL FUTA FRESHER SHOULD BE DOING THIS
thats how we roll 
Well, u fit come hang out with me wen u don reach Akure, na only me dey ds apartment and its so boring |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 7:04am On Jan 11, 2015 |
Dekatron: make i go thief smart phone? lemme break it down- me phone got spoilt,gave it out. . . .i dnt have,and d symbian my bro dash me(uses BB and TECNO G9),one petty thief came and stole it from the window-my room and my parents rooms were affected. stile my dad's phone him dy charge for him room o,and used stick to carry MOM's bag. took the monies and dropped it nearby. my batteries that are bad, he dropped them around. na one asha 311 i dy use.. . inshort, i no dy BBM. .
MY NUMBER:09038586282
gonna drop the reachable one-nt mine( i too dy borroe,na my great grand pa i resemble) lol Hahaha...
i'll call u, all ba whyning!!!
na iPhone 6+ u go dey use like ds nau |
Romance › Re: Ladies Wats Your Opinion On This by Bleshh: 7:00am On Jan 11, 2015 |
Dekatron: oga bleshh,u fall my hand o. . . @ Op, if it were to be.me.o, i go just laff wicked laff come tell am say: MY SISTER,let me pray about it. . join me in 3 days dry fast,i'll reply wat God.says then. / / immediately,my goons go.hear. . . . REMAINING NA ACTION FILM,eh ni woo tan(u wnt finish am). i case my rest NA DEVIL CAUSE AM!!! |