NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:43pm On Mar 24, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:30am On Mar 24, 2016 |
Rukkyola: I have 1 serious bird call smartins1. He is single and searching 4 a female bird. I think u guys will make a perfect match. So dat una go born plenty birds 4 us. What do u think? not a bad idea sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:14pm On Mar 23, 2016 |
iambibi: .. Alryt dear if u say so... Buh na make Fraiser no come play with ur heart again we no want o.. E no go happen trust mi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:10pm On Mar 23, 2016 |
iambibi: ..lolz oya wakeup from dah dream.... Oya See its time nw to propose to Blizzy.... Or hw u see am? I want 2 b happily single here ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:08pm On Mar 23, 2016 |
LogoDWhiz: Make sense..
E burst my brain..  Aiit, I'm glad t did |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:07pm On Mar 23, 2016 |
jubrealguy: lmao........i dey call dem boiz enter na, loneliness they say kill faster than AIDS Lols.. Tanx 4 yur concern better person |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:06pm On Mar 23, 2016 |
VillageGOAT: i never too old like that na, am just 16 years old with 14 years experience  over old b yur case |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:03pm On Mar 23, 2016 |
LogoDWhiz: Okay na..
Sha bribe me well yuu like d bribe? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:03pm On Mar 23, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:00pm On Mar 23, 2016 |
LogoDWhiz: Okay na..
Sha bribe me well ok, lemme bribe yuu nw |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:59pm On Mar 23, 2016 |
iambibi: .. Lolz..... U min serious bird like vulture? .. Lwkmd Lols.... I pray vulture o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:56pm On Mar 23, 2016 |
LogoDWhiz: U knw na..
Heaven dey watch u smiln, we go settle |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:55pm On Mar 23, 2016 |
spixytinxy: single ke, wat happened ask yur paraga customer oooooo, longest time girlfriend |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:54pm On Mar 23, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:51pm On Mar 23, 2016 |
Rukkyola: Ahan! U and fraiser don divorce? Kilode? he z a playful bird n I want a serious bird |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:39pm On Mar 23, 2016 |
Fraih: Where are the couples in the city?
I am beginning to think that the Love has moved from Online to offline
BlizzydoDo and Fraiser Beckytee and Abbeyunique2 Qutyjoice and Oyehomie Iambibi and Jubrealguy SC31 and DTOBS Hardie14 and Biotechshola MissOyin and Amodu Spixytinxy and Kbs468 Merikims and LogoDWhiz Rukkyola and Sent4rina/eddykisses1
Is there no more lovey dovey here
I'm around Fraih jus dat I'm single nw, believe yuu doing fine |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:09pm On Mar 23, 2016 |
Fraiser: twinnie have never been a lover boy you know... Am just a playful bird... Nd will for now remain a playful bird, your twinnie is not ready to settle down now I yaf catch yuu 2day, it's ok continuu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:26pm On Mar 22, 2016 |
Rukkyola: Lol! No b spixytinxy cause am. Imagine! Bringing up an issue that had already been resolved, simply because she is jealous. I no know wetin I do her o. Na my family matter b her priority now o. She don abandon her ogogoro business. BTW na ur blizzydodo dem go climb like mango tree. If u wanto climb tree make u enter sambisa forest. U go c plenty trees 4 dea. Even ur fellow tree climbers ( monkey) dey dea. I no know wetin u dey do 4 GC. Oya c one monkey dey pass. Hurry make u follow am in case u no know road so dat u no go loss. Bye bye! Hmmmmmmmmm I no go answer yuu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:39am On Mar 21, 2016 |
eaglevision: inasmuch as ive loved and still loveGC and cherish you all especially all my swithearts and beauties am actually sick of being with the fone for 25hrs everyday hehe,am getting to addicted to my fone and its mainly because im jobless for most of the day,tried laying my hands on some stuff but its not really keeping me busy,doing this for anoda 4weeks is gonna b 'hellish',mayb someone can get me a short term job.my eyes pains me everymorning cos of long hours spent on the fone.just saying though.
meanwhile im still ready to champion any protest to challenge this stupidity and insensitivity of nysc. seriously it's not easy, dnt even knw what 2 do anymore sef & diz phone addiction z not helping matters. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:32am On Mar 21, 2016 |
Aghans: There is no way i will celebrate my special day without informing the citizen of this great golden city. Today God has added one year to my years. Join and celebrate with me with your prayers api bufday dear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 12:15am On Mar 21, 2016 |
chemicalT: pls GC lovely PCMs... r we still printing d call up letter on d 24th of dis month @Logowhiz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:38pm On Mar 20, 2016 |
Abbeyunique2: sheybi i told you and u no want believe. the guy didn't deserve ur love. I'm beginning 2 beliv yuu my friend |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:44am On Mar 20, 2016 |
Fraiser: wao... Datz awsome... I lyk dat kind of service... Am a christian babe bur I didnt go to church today... Babe wots ur plans for today, I will consider it as a privilege if u can sacrifice few hours for me out of ur precious tym, just to go out nd enjoy som cool moments togeda, probably a cinema of amusement park. hmmmmmmmmm! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:43am On Mar 20, 2016 |
Fraiser yuu no go church? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:44am On Mar 19, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:43am On Mar 19, 2016 |
tuffpivot: i av c it ooo.... Tnk God say i nova buy anytin sef... Cuz mayb dey go scrap nysc till 2019 Lols, mi sef neva buy notin. Make we jus relax de watch d whole drama |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:34am On Mar 19, 2016 |
tuffpivot: Una good morning oo... Abeg no vex oo na 1st of april i still dey c 4 d website o.... abi na wrong site i check?? gud morning 2 yuu, if yuu check well yuu will c it as d 1st news on nysc.gov.ng |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:14am On Mar 19, 2016 |
Yudeeaikay: Hmmm....well..idioko by God's grace
NYSC cannot frustrate us.. seriously de cnt frustrate us |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:33pm On Mar 18, 2016 |
Yudeeaikay: Good evening lovely fam....missed you guys plenty.
Mbok what is this thing that NYSC is doing ehn...odiro fair o. Please anybody that can link any nysc official to confirm this news should do it ASAP.
One Love.. ufan mkpo abadie? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:53pm On Mar 18, 2016 |
eaglevision: asif i know,sebi na u.wia u go all these days wey u no drop message?
*whispers into her ear* is fraiser still ur husband abi u don divorce am secretly? I de jare, I jus de observe ni. Yuu go like amebo oooo *winks* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 12:32pm On Mar 18, 2016 |
eaglevision: coco biscuit abi coco garri? am just in love with every babe for GC,married and unmarried,but magymagz na numba she just went awol. i no wan love d guys before someone like blizzydodo go say i be gay again. it z allowed 2 b gay o @eaglevision |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:28pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser: babe na person wey I dey call friend won take amebo scatter our house lyk dat o. God pass all of dem na so yur matter de everly b na |