NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:38pm On Feb 24, 2016 |
hardie14: iyawo padi mi kbs468. let me help you out**whispering** na blizzydodo**. no say na me tell you ooooo.*** runs away** diz my frendship sef no b here o, ah c yuu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:36pm On Feb 24, 2016 |
spixytinxy: u no c ur life, so u no care about me, na sepe u dey worry about, se na like dis u go dey tk ogogoro for camp ni, na wa oooooo. Wu b dat ur wife again sef na mi o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:33pm On Feb 24, 2016 |
FolabiBret: House, we gahz step-up our 'care' game. Pesin just disappear for 5 days, una nor even care. Meanwhile, i dey ontop one tree wah dey pluck Mango na so I see some Lions wey cohn flex. As dem nor see me and dem nor comot for 4 days nai me sef just stay up like that. It's good to be back tho'. Cc: Dtobs Hawkvision Fraih Fraiser Kbs48 Logodwhiz AbbeyUnique Blizzydodo BobLil et al. Sorry if ur name doesn't appear. As of the time of typing, my brain is numb. no vex jare, we go change |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 10:30pm On Feb 24, 2016 |
Greycious: sowie dear apology not accepted n I min t...yuu jus kobalize mi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:55pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser: my twinnie hope no b say u nd pressy dey plan to go sell us for market sha yuu are sooo 4ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 8:53pm On Feb 24, 2016 |
yorme: *drags her back* *ties chain on her legs*
Go where? Ko possible mhen! smiln |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 8:30pm On Feb 24, 2016 |
yorme: U didn't see the "except for the beaurifu ones" part abi? Beaurifu ones like u r welcomed na.
Oya, dash me small hug! wish I could, bye bye ooooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 8:29pm On Feb 24, 2016 |
Greycious: I neva involve police, na only GEC chairman I call na hmmmm! yuu no try 4 mi o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:03pm On Feb 24, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 7:00pm On Feb 24, 2016 |
Greycious: In as much as I want u to be a member, I went tru ur post and I noticed u are a GC citizen, it raised my eyebrows when I saw ur vote. any laid down law 4biding mi 4rm being a member nw? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 6:51pm On Feb 24, 2016 |
jus yesterday una welcm mi, 2day na anoda story. All z well |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 6:50pm On Feb 24, 2016 |
Greycious: Trust me, dis no be jealousy of any kind, I posted that out of curiosity ni, as u hv been chatting with us as a GC citizen......until suddenly  jus tell mi yuu want mi 2 b a member & I'll tink bout t *winks* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 6:48pm On Feb 24, 2016 |
yorme: U ehn... We no want intruders jor. Except for beaurifu ones sha  smiln, doz dat min I'm welcomed?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 6:26pm On Feb 24, 2016 |
spixytinxy: Finally d ban don expire, na wa ooooo. Una good evening oooooo welcm back dear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 6:22pm On Feb 24, 2016 |
Greycious: I thought u are from golden city? Chumaster should probe this one o hehehe, cnt stop lafin....diz 1 na jelosy or wetin? I yaf com 2 stay here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 5:54pm On Feb 24, 2016 |
justified10, I'm giving yuu my vote even tho yuu are.......... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 5:52pm On Feb 24, 2016 |
I vote justified10
Cc
Chumaster |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 5:51pm On Feb 24, 2016 |
Johnson Blessing
Ibrahim Badamasi Babangida Uni Lapai
2015
Public Administration
Abj, Kaduna, Enugu & Cross River |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:37pm On Feb 24, 2016 |
Kbs468: Qutyjoice pls you are confusing me ooo. I always think you are referring to me and I don't want to respond now, then my wives would now descend on me mercilessly hmmmm! ashe----woooo kobo kobo. lols |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:32pm On Feb 24, 2016 |
Abbeyunique2: There is always an element of truth in every rumour. ha! even yuuuuu....yuu breaking ma heart |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:57pm On Feb 24, 2016 |
justified10: lol..blizzy wey dem don collect finish for Graceland..u no know anything oga hu don collect mi 4 Graceland? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 3:56pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser: hmmm so d info wey I hear say den don almost collect u for my hand for graceland na true. This is second heartbrake from u o haba! take t easy on mi o, I'm innocent fa...na justified10 plan b diz oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:54pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser: hmm my gud friend na tru u talk o, I don see am for mysef, tanks for d info bur I still no won blive am until I hear her own side of d story cc blizzydoDo Wetin I do na   |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 12:35pm On Feb 24, 2016 |
kapable75: i have couple of friends there. Three of them actually and u might know them ahbi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:39am On Feb 24, 2016 |
okitaiji:
u no see how dollar d fall naira? boys ar not smillin walahi... how ws ur night fine ooooo, sure yurs was same |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 11:37am On Feb 24, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:59am On Feb 24, 2016 |
okitaiji: corper-tion!!! welcom. can u pls tell us more abt niger state be like? did d state govt doing somtin abt state allowee or it still .00? just give us the overview of d state yuu go like mony ooooo....gud morning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 10:57am On Feb 24, 2016 |
kapable75: gud morning dear! Hope ur nyt splendid?
Suleja (kd road) ma nite was fine, datz cool |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 10:53am On Feb 24, 2016 |
justified10: what is it den? tell me na hmmmmm! y are yuu soooo curious 2 know? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:53am On Feb 24, 2016 |
Kbs468:
Oya no vex. Na because I no wan chop cane, hence decided to give excuse for me to be pardoned but Pressy still went ahead to flog ooo. eiya, kpele |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by BlizzydoDo(f): 10:52am On Feb 24, 2016 |
kapable75: diz babe is berefu o!! And she's not even far from me tanx, where do yuu reside? |
Literature › Re: Letting Go By Audrey Timms by BlizzydoDo(f): 10:43am On Feb 24, 2016 |
I'm sooo happy 2day z Wednesday & its all becos of yuu. |