Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,566 members, 7,861,679 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 04:55 PM |
Nairaland Forum / Bobplanner's Profile / Bobplanner's Posts
(1) (of 1 pages)
Jobs/Vacancies / Re: I Got My Dream Job On Nairaland Please Help by Bobplanner: 2:34pm On Jan 15, 2016 |
congratulations man |
TV/Movies / Re: Reps Bill To Break Monopoly Of DSTV Passes Through 2nd Reading by Bobplanner: 1:48pm On Jan 15, 2016 |
right step in the right direction. DSTV wan finish us. |
Politics / Re: Ex-NIMASA Boss, Patrick Akpobolokemi In Court Today - Pictured by Bobplanner: 2:48pm On Jan 14, 2016 |
y all this people dey sick wen dem say make dem appear for court. the next person na for coffin him ho show court room. |
Romance / Re: "Igbo Guys Are The Real Demons"- Girl Narrates Her Ugly Dating Experience by Bobplanner: 3:36pm On Jan 11, 2016 |
Akpiri ogologo |
Politics / Re: Jude Nkama Appointed As Judge In New Jersey by Bobplanner: 3:47pm On Jan 08, 2016 |
if it were in Nigeria, una for don dey ask wich geo political zone,wich tribe, wich religion. afta una go say una dey copy American Democracy. let d best get d job irrespective of tribe, religion or geopolitical zone.#myopinion# 1 Like |
Family / Re: My Brother Is Like A Houseboy To His Wife by Bobplanner: 6:42am On Jan 07, 2016 |
some of u guys shld learn to give meaningful advice. its just like ilara telling osho baba to tie yam for her sista. it's not proper irrespective of his financial status. end time wives. 1 Like |
Family / Re: They Came Out Of The Room Sweating, But She Said They Didn't Have Sex! by Bobplanner: 11:07pm On Jan 01, 2016 |
na wetin u do oda people sistas na him dem dey revenge. |
Celebrities / Re: Davido Apologizes To Dele Momodu After Drama With Babymama, Sophia by Bobplanner: 2:50pm On Dec 31, 2015 |
wen dem dey knack dem post am for twitter? pikin wey say him want bald head na headache good kill am. 1 Like |
Crime / Re: BBC Africa Points Out Error On Nigerian Army's Boko Haram Most Wanted List by Bobplanner: 7:39am On Oct 30, 2015 |
if dem still plenty like dis,which people soldiers com dey kill since. na wa o. |
Politics / Re: Northern Leaders Stole More Than Diezani, Alamieyeseigha – Ijaw Youth Council by Bobplanner: 6:12pm On Oct 26, 2015 |
ijaw or no ijaw as long as the person is culpable, they should face d music or beta still chop of one hand. |
Politics / Re: APC Bribed Tribunal With N23b To Oust Me – Wike by Bobplanner: 5:34pm On Oct 26, 2015 |
Jesus wept! haba wike 23b? stop ranting,go and appeal. we have seen a case in gombe,APC won senatorial and majority in state house of assembly, but PDP won d gubernatorial. make una no dey decieve us we wise o. 1 Like |
Nairaland / General / Re: This Was Killed In My Compound Tonight (pics) by Bobplanner: 11:54pm On Aug 21, 2015 |
C dis mugu o, na beta toilet rat u wan chop so. 2 Likes |
Romance / Re: My Neighbor And Her Daughter Keep Seducing Me Pls Help Me! by Bobplanner: 4:21pm On Aug 20, 2015 |
Dats y I like tuface e for don finish work sinceee |
Romance / Re: Help! My Girlfriend Wears Chain Around Her Waist. by Bobplanner: 10:53am On Jul 23, 2015 |
[code][/code]Bruv if e pain u mk u sef put ur on chain ontop d ring of ur dick |
Politics / Re: Yari Abubakar, Martins Elechi, Nigerias Youngest & Oldest Governors Respectively by Bobplanner: 10:25pm On Feb 27, 2015 |
Dat is his political age. |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |