Bodrin's Posts
Nairaland Forum › Bodrin's Profile › Bodrin's Posts
nobody is ugly when u have ur dough. so money make a man handsome. |
i have not listen to it but i know he's ever consistence. the guy never start just begin!!!!!!!!!!!!!!!!! 2face himself is a song wey nija dey sing |
yagbaboy1:what are u wrinting, it is nonsense cos its meaningless. the guy ask u what s this nonsense. it was a questn not abusive. u too get out of ur thread ![]() |
wh Tosinville:ur a fool, whats all d rubbish, if u cant wash u leave it so why d invectives. how can sm1 who is not ur gal ask u to wash her pant. cant u see ur talknout of reasoning. cant u see that ur really sick. learn how to talk, if u dont av any word to say just read through. idiot what do u know? |
cork or wetin u call urslf. u can never move forward by criticing people, i go find work 4 u for city people just name where so that 2face can make u rich by writing bogus story against him. the guy 2face in a way don create job for u. through criticism. |
wetin una wan wash again after una don use una mouth wash the kitty finish naa. why all these verbiage. it is not bad washing ladies undies its a choice. all of u shld wake up to new life. change from ur illussion |
now u ppls will say u are born again and indirectly cursing innocent guy who dosnt at all know u, have no biz wt u paupers. wish ppl well so that it can be well wt u. only God determine ones tomorrow. hes been consistence, if this guy wins grammy una go die oh!!!!. ![]() if sm of u gals dey eye the fine boy, and he neva see una make una put more efforts so u can be favour b4 him the king 2face. eyin ke, eyin bawo, e ma ku ni. (no offence)2face na breeze wey una critics no fit stop. ![]() all u critics, whatever u wishes are to 2face so be it to you. amen (no offence) ![]() |
![]() i go organise a show for u. u go be MC. if u speak ds kind nonsense english of urs ground go open swallow o. (no offence). |
uuuuuuuuuuu dis boy i no kno wetin i go tell u again, ori re ti daru patapata(no offence). |
[quote a nellaluv:uthor=Mr Cork link=topic=490379.msg6565354#msg6565354 date=1281681740] Actually i blame is Papa. he probbably stopped him at Primary 4 so he could sell bread, or sumthin. His english is so bleeped up i close my eyes whenever he sangs (no offense) [quote][/quote]seee 2 ode. english is a universal language, now you ode dey talk say ronaldinho, english no be him language, so na 2face english com be him language? english is borrowed language make una get that in2 una blockhead. make una go collect money for bank and i go tell 2face say sm of him family member dey here wey no get job make him find una work. maybe to dey carry drums or clear crumbs after eating. una probs be say una wey go school never make am ,person wey no go school com dey make money. . rejoice wt succesful people so that u too can succeed in life. ![]() 9ice/ajasa don sing sing finish. nkan toba wu elenu lo le fi enu e so. eyin bawo,eyin ode meji. |
U SEEEEEEEEEEEEEEEEEE UR LIFE. 2BABA IS EVEN FAR BETTER THAN U. U DEY TALK ENGLISH U URSLF U BE RUBBISH 4 ENGLISH. U CANT MAKE A GOOD SENTENCE. SEE URSLF BELOW. 2FACE LONG LIFE. SPEAK ANYTHING SPEAKABLE. THEM PAPA ![]() Mr Cork: |
Mr Cork:no reason, nothn just sayn he quit. eniba wo iseju (time) akan (crab) yio pe leti omi. |
cork now i know smtn is wrg wt u. gd u admitted he is rich despite his "unletterdness". am sure u go carry dictionary for this simple grammar. u can see the connection btw the them, luv dats what the child needs. he is unstoppable, boy,get ur head busy wt smtn better |
