Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,785 members, 7,831,540 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 08:24 PM

2face Baba N Son - Celebrities (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / 2face Baba N Son (6213 Views)

2face Clears The Air On Mikel Obi / Lady Sleeping With Father N Son / Baba Suwe Excretes 16 Pellets Of Cocaine, Cries Like Baby (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: 2face Baba N Son by MrCork1: 4:21pm On Aug 12, 2010
Bro did u see how hungry his son looks? (no ofeense)
Re: 2face Baba N Son by nellaluv(f): 7:03pm On Aug 12, 2010
bodrin:


all of u wetin una kno. let this guy be. this guy rich pass una
that one again dey condemn innocent boy
grammer or no grammer he dey make him money. una no fit do anythn about it than to just die minus from his critics. naa good advice be this ooo. what do u want to say abut most footballer wey no fit speak english? if it dey vex una make una go die. grin grin grin cry cry cry



Ode shey footballers dey use mouth dey play football, abi shey ronaldinho tell u say na english is his mother's language tongue


@Mr cork-oroach,
stop hating at the boy, he's just a kid, throw whatever hate you feel at his father grin
Re: 2face Baba N Son by MrCork1: 7:42am On Aug 13, 2010
Actually i blame is Papa. he probbably stopped him at Primary 4 so he could sell bread, or sumthin.

His english is so bleeped up i close my eyes whenever he sangs (no offense)
Re: 2face Baba N Son by bodrin(m): 10:41am On Aug 13, 2010
[quote a
nellaluv:

Ode shey footballers dey use mouth dey play football, abi shey ronaldinho tell u say na english is his mother's language tongue


@Mr cork-oroach,
stop hating at the boy, he's just a kid, throw whatever hate you feel at his father grin

uthor=Mr Cork link=topic=490379.msg6565354#msg6565354 date=1281681740]
Actually i blame is Papa. he probbably stopped him at Primary 4 so he could sell bread, or sumthin.

His english is so bleeped up i close my eyes whenever he sangs (no offense)

[quote][/quote]


seee 2 ode. english is a universal language, now you ode dey talk say ronaldinho, english no be him language, so na 2face english com be him language? english is borrowed language make una get that in2 una blockhead.

make una go collect money for bank and i go tell 2face say sm of him family member dey here wey no get job make him find una work. maybe to dey carry drums or clear crumbs after eating.

una probs be say una wey go school never make am ,person wey no go school com dey make money.  grin grin.

rejoice wt succesful people so that u too can succeed in life. smiley smiley wink

9ice/ajasa don sing sing finish. nkan toba wu elenu lo le fi enu e so. eyin bawo,eyin ode meji.
Re: 2face Baba N Son by MrCork1: 10:47am On Aug 13, 2010
if englishs is not his first language then he shuld STOP singing in englishs.

He is a national this grace!!
Re: 2face Baba N Son by bodrin(m): 10:51am On Aug 13, 2010
uuuuuuuuuuu dis boy i no kno wetin i go tell u again,
ori re ti daru patapata(no offence).
Re: 2face Baba N Son by nellaluv(f): 6:29pm On Aug 13, 2010
It's either you can't comprehend or you're just plain stup!d undecided ,

later sucker tongue
Re: 2face Baba N Son by bamscrib: 11:46am On Feb 24, 2011
mehn!!! dis post is really funny, u guyz r rilyrily 4ny, lolzzzz

(1) (2) (3) (Reply)

Meet The Slim And Hot Ibadan Girl Driving People Crazy On Social MEDIA / Babjide Kolade-otitoju: The Professional Heckler / Lady With A Massive Backside Becomes A "Tourist" Attraction For Men (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.