Bodrin's Posts
Nairaland Forum › Bodrin's Profile › Bodrin's Posts
Mr Cork: Mr Cork:we both no nothing, is he accountable to anyone of u? tell me no dey ask me dat questn if i know am. this your criticism 2222 much. or the guy no dey gv u dough or tell us. if your God! agreed he has kids from 3women but let him beeeeeeeee. |
Mr Cork: nellaluv:all of u wetin una kno. let this guy be. this guy rich pass una that one again dey condemn innocent boy grammer or no grammer he dey make him money. una no fit do anythn about it than to just die minus from his critics. naa good advice be this ooo. what do u want to say abut most footballer wey no fit speak english? if it dey vex una make una go die. |
Mr Cork:go and exhume her make u and her compete naaaaaaaaa. let the children make their choice, not everythn is bad about him. he is good he is good admit the truth. or ur girl dey trip for am? u just vex like craze |
Pezz:OK |
MR CORK OR WETIN U CALL URSLF AND REST CRITICS. THE NEXT THN BE SAY MAKE UNA GO DIE IF your NOT HAPPY FOR HIS SUCCESS. WATER GO ALWAYS FIND HIS PATH, 2FACE DON FIND HIS PATH REMAINGS U GO GET LIFE, THEN COME AND TELL US WHAT U ACHIEVE CYNICS. ALL THE LADIES THAT BORE HIM CHILDREN U FIT SAY HELLO TO THEM TALKLESSS OF SAY U WAN SCOPE? U GO SHIVER NAAAAA. AND THESE LADIES ARE VOLUBLE AND HIM FIT WOO THEM AND THEM THEM TRRRRRRRRRRRIP FOR THE FINEST BOY. GUY CHECK AM. |
U CRITICS DATS WHY NIGERIAN FINDS IT DIFICULT TO MOVE 4WARD. CANT U LEAVE DIS GUY ALONE LET HIM LIVE. SPEAKING GOOD ENGLISH OR NOT HE'S MAKING HIS MILLIONS. HE DOES NOT STOP U NOT TO GO AND HAVE UR OWN BABIES, NO BE UNA HEADACHE. ![]() U TOO TRY AND GET POPULAR, U CAN CHANGE HIS DESTINY. THINK OF HOW UR LIFE GO BETTER NO BE 2DEY ENVY PERSON. ARE CLOSE TO HIM because U PEOPLE ARE TOO CURIOUS ABOUT HIM. ![]() |
it shld baffles u and shld not, ur are seen the reals girl u want marry. this may be an omen u know? think and pray more. attitude na smoke. one day it go ooze out. if any advice is senseless to u kp it to urself, not insultn anybody here. |
put all the advice to pick d one dats is best for u. all of the adviser has advised u very well. experience is the best teacher, u can still go ahead wt ur plans who knows maybe, good lucky dont go and be a slave to luv o. |
me i don apply 4 tyms now since 2003 till date. look they are more interested in our dough. people wey get visa once no no wetin dey. |
this ur girl have seen u like that, been pliable. wetin he go do. i dont know how u treat matters b4 now anyway? altering ur chwque and forging ur signature. guy this is not love, na rubish thats is y i dont blame ladies sometyms for their wrongdoings. u shld blame urslf because u are the one spoiling this ur girl for me she must refund that money 10,000 back to me. because if she take it up with the bank it will affect her and this is a conspiracy with the teller. untill ur million go varnish one day from ur account. thank God no be 500000 thousand. dont say na smaal money talk to her, |
