Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 252 pages)
Holly Gram make una give me location.I just clean my OLD KALA finish and e remain to load bullet inside. Which kind useless woman be dat. Na to use my OLD KALA take BLAST BLAST her left leg drop for ground then use my NEW KALA take BLAST BLAST the useless guy right leg. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
Cc |
C |
.. |
. |
. |
Holly Gram Damm!Na the useless SIMP of a husband i pity. If she get belle now, na the SIMP of a husband go take responsibility. That’s if the SIMP of a husband never de train PIKIN way no be him own. Der men. DNA test is important oo !! Anyways i de ASHAWO house like dis. Weather cold this morning. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
Holly Gram ![]() Am not gonna take it easy on my haters HEHEHEHEHE ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram people de die of hunger and u de cap say u no know waiting dem want.Anyways i don LOAD enough BULLET for my OLD KALA. Who do anyhow go collect BLASTING for him left leg. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram my elder bro married a UK lady.She follow for people way teach me how to SMOKE CIGARETTE wen i was 12yrs old. Na me de go buy her PACK of CIGARETTES then with chilled bottle of BEER. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram that women go make money pass Huuk up girls for that clubOnce person don high finish, u no go know wen u go take buy frying pan for the woman hand ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
C |
Holly Gram See him strong face like who dem flog ORAIMO CORD for neck.Loot looter looters LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Cc |
Holly Gram Kai !!!One of my guy de that Gabon ooo !! I been de reason to jazz in the KUNTRY last 2yrs but wen the guy begin reason me how matters de go for der, i come de pity 4 him.. Make i kuku stay naija and enjoy my WEED ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Charly boy. The area father.Never forget ur jam. NINJA BIKE, do u wanna take a ride.. Charly boy get money oo!! Na cruise em de oo!! I no de take celebrity cruise serious. I have been to his house at ikeja a couple of times. The guy like electric skateboard too much. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Real Matters on top real matters LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram this is really sad!Na y i don load enough bullet for my OLD KALA be dis Because anybody way hold or touch me, na to use my OLD KALA take BLAST BLAST em left leg drop for ground the run enter bush. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.. |
Holly Gram Bross make u no go make me vex o !I just de pass see ur post. I just say make i tell u say, number 1 & 2 is very recommended and approved LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram kai !!!Biden ticket don cut. This is going to be interesting. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Abeg anything way concern marine, i don comort handLITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram this guy reminds me of 2011 wen i was working for a chinese man. He looks like the guy u posted. This my own de speak Hausa and yoruba ![]() No how way i no try to cheat or chop the guy money but no way. The guy too smart. If me and this chinese guy enter computer village, na him de show me road instead of me showing him road ![]() Although he like smoking CIGARETTE alot ![]() So one de i remove some of the TOBACCO inside his CIGARETTE and mix wit a little touch of WEED ![]() AS the guy smoke finish, him begin call me daddy ![]() I no go finish the story but make una shar know say em press me money and food stuff that day ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Dd |
Holly Gram Hpy married life.As e be now for this KUNTRY, na person way drink better ENERGY DRINK de marry now. Anyways i de ASHAWO house de watch this football. LITE UP my WEED in peace SNIFF in my SNUFF in peace WTF MAN! |
. |
D |
make una give me location.
