Born2boink's Posts
Nairaland Forum › Born2boink's Profile › Born2boink's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 220 pages)
Me no wan die yet |
seguntijan: Those of u dat has never seen mugu b4 dis is one ooowalahi,mugu pass mugu, this mugu na grade A Mugu, since my mama born me I never see this kind mugu before |
I think say mumu don finish for this century, no wonder yahoo boys still dey catch maga |
Anybody with link to join OPC, I wannaa defend yoruba and igboss people |
Billyonaire: You wont have a chance to cleanse the land, the Boko Boys are bad. They come in Golf laden with c4....lolboko haram will simply want to target ladipo,alaba, oshodi where igbos are based in lagos, igbos are the main target of all these people, you and hauses will vacate this land and fight over there |
Reading what some igbo guys posted really made me sad for them igbos, 90% of boko haram death victim were the east and you people still watching like Mumu, yoruba no dey keep quiet like mumu, I am sad for igbos, you better join us in battling boko haram or else they will finish all the entire igbos |
Na una sabbi,the fowl wey shit,we no piss,na him body he dey |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 220 pages)