Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 194 pages)
Abi na......since onion na d new gold |
The same subsidy that buhari did not know abojt abii??
|
![]() Yen yen yen........mtcheewww [img]https://media1./images/4e88a61bd9b4aa03a2900ca81bc22dee/tenor.gif?itemid=5103710[/img] |
Dem don silence dis one join......rip |
Aswear......i no fit even differentiate who be paul or peter |
Alaye rest abeg..... Even me i had my own dinner ln d moon d other day, u see me dey loud am?? [img]https://media1./images/d6977e4ee806a3006b5e3e0c7b0d1b0b/tenor.gif?itemid=14415665[/img] |
Wickedness of the highest order!!!...... Make dem kukuma start dey buy coffin for all of us for dis country...... |
![]() How this news wan take reduce price of onions for market?? [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
Wey d curves??
|
![]() Imagine if NLC chair people are ASUU members, life for naija for soft small as na only dem sabi fg medicine |
![]() |
![]() Na wetin all of dem suppose use be dis
|
Cbaii Nobody really knows tomorrow.......not even the rich [img]https://media1./images/fe0a4492dd2421ea7f2e531da67ead50/tenor.gif?itemid=10938625[/img] |
![]() Always quick to attend minor issues while serious issues like hunger, poverty low standardof living are handled with lackadaisical gingers.......this country dey always find news ways to taya persin every blessed day...... Mtcheewww [img]https://media1./images/182abd956ccbe865425e14a152cea455/tenor.gif[/img] |
![]() Wtf??...... That's it..... Thks country is gone finally [img]https://media1./images/182abd956ccbe865425e14a152cea455/tenor.gif[/img] |
Oga op u for put dia full full pictures na....... No be only fine fine face we go chop na
|
![]() What have you people done to stop the protest by way of meeting with the demands of the people?? If u wan kill pipu jus come correct correct with ur full chest make everybody know....... Mtcheewww [img]https://media1./images/285fa046eb682cdd05d89b00e8e16ff6/tenor.gif?itemid=13572440[/img] |
![]() Who is dis wan using buhari and good governance in d same statement again??.... ur mama know say u no dey hear word so??
|
SolexxBarry: ![]() Alaye i dey hail ooo.....u na legend for d mata
|
![]() One of the most proficient and successful liars in Nigeria..........i nor even need d writeup to know say na him lies dem barb Wen dis guy man start him profession even devil dey take notes like....... [img]https://media1./images/ad33ae8fb64a3f35bba626c1523f3371/tenor.gif?itemid=4790188[/img] |
![]() Ah my pipu.......una dey see am??...... Without shame sef [img]https://media1./images/38a7a50dc545dd1ec491ec8e3f849c86/tenor.gif?itemid=10120147[/img] |
![]() Mumu Adeshina go even soon come claim am under buhari list achievements
|
pharmagba: ![]() As in eh.......i wonder how people can open their mouth and comfortably spew thrash, its just amazing!!!! [img]https://media1./images/3c500c6e70e05ebcfe773dd03669beb3/tenor.gif?itemid=10994785[/img] |
![]() Children.......... Mtcheewww [img]https://media1./images/bca87ed841d622292c51f41676f4894f/tenor.gif?itemid=3542800[/img] |
![]() Thats too bad!!!! This better be a joke ooo although i won't be surprised if it isn't........d way dis goverment dey carry us play for dis country don pass be kiafu tey tey
|
TecM0:Boss see as u talk everything finish nothing remain to add agai
|
![]()
|
![]() |
![]() This government and confusion be loike.....
|
Assholeș feeding fat at d expense of the masses U mean they called awa inspector gadget a liar..... Lol
|

