Botpat's Posts
Nairaland Forum › Botpat's Profile › Botpat's Posts
1 (of 1 pages)
It depends where u ar posted to in kwara am serving currently in kwara State 2015 batchB dey ar given small small things every month |
Pls I need help |
Pls am posted to kwara state and I stay in ph where can I get bus goin to kwara |
As for me NO |
And just want to ask dis question here oo y will dey pay some state and wil not pay some state I mean d state allowee ooo is not fair na atleast dey should b given small at all at all na him bad pass. Abeg make una join mouth for dis mata abeg |
Wen will corruption end in dis country my friend registered on d second day of registration and dey gave to report in camp ground on NOV dat is stream2 but yyyy anothe of me frd dey posted her to ebony I state which she did not choose ooo and she register on d first day ooo |
Dey gave me my third chioce which I don't like and I register early on dat first day so wat happened to my first and second chioce corruption in Nija |
which professional course will a science student go for in camp |
like for d science students which CDs is good to join |
barcanista:from or write ups I think u are the next doyin okupe. you talk without reasoning. meet lai Mohammed he will mentor you on how to be a better opposition |
Mr president should increase nysc alawi to 38k |
Mr President should increase d Nysc money to 38k |
1 (of 1 pages)