₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,414 members, 8,421,808 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 05:13 AM

Toggle theme

Bowie11's Posts

Nairaland ForumBowie11's ProfileBowie11's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)

PoliticsAfrican China Prophecy by Bowie11(op): 7:19am On Jun 06
See the year 2000 prophetic words of the Nigeria's current situation


Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief one day for owner e
Poor man wey thief maggi
Omo dem go show him face for crime fighter (Crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo we no dey see their face for crime fighter
Tell me something I don′t know
Rich man go dey halla prayer (Modupe)
Poor man go dey shout (Anwuola me e)
Rich man go dey halla prayer (Modupe)
Poor man go dey shout (Anwuola me e)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Mr President
Lead us well
If you be Governor
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Oya lead us well (Nne me e)
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
We no get light
Everybody just dey halla
Fuel no dey na how we wan survive
Many youth ready for work
But as work no dey
Na how dey wan survive
We be giant of Africa
But to get visa enter Ghana na WAEC
My God policeman go see white
E go tell you say I say that thing na red
Tell me something I don't know
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Mr President
Lead us well
If you be Governor
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Oya lead us well (Nne me e)
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Alhaji wey pull Khaki
Say the name of him party
People destroying people
Na the name of the party
Election for my country na paddy paddy
Wayo wayo
Arrange no ni
People wey vote them in still dey live in pain
This na disgrace I am so ashamed
Me don collect shop permit collect trading permit
Raiding permit you still dey burn shop
You wan tell me say you no know when them pay
Why you dey make us dey live in pain
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Mr President
Lead us well
If you be Governor
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Oya lead us well (Nne me e)
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Omo nothing dey pa
Anything wey pa na witch
And make we dey say omo no lele
Tanke
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief one day for owner e
Poor man wey thief maggi
Omo dem go show him face for crime fighter (Crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo we no dey see their face for crime fighter
Tell me something I don′t know
Rich man go dey halla prayer (Modupe)
Poor man go dey shout (Anwuola me e)
Rich man go dey halla prayer (Modupe)
Poor man go dey shout (Anwuola me e)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Mr President
Lead us well
If you be Governor
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Oya lead us well (Nne me e)
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police (Lead us well)
Police well well no dey take bribe
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
We no get light
Everybody just dey halla
Fuel no dey na how we wan survive
My God many youth ready for work
But as work no dey
Na how dey wan survive
We be giant of Africa
But to get visa enter Ghana na WAEC
My God policeman go see white
E go tell you say I say that thing na red
Tell me something I don't know
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Mr President
Lead us well
If you be Governor
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Oya lead us well (Nne me e)
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Oya lead us well (Nne me e)
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Oya lead us well (Nne me e)
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Oya lead us well (Nne me e)
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Oya lead us well (Nne me e)
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
Oya lead us well (Nne me e)
Govern us well
If you be Senator
Senate am well
If you be police
Police well well no dey take bribe
PoliticsRe: Don’t You Dare!” – Oby Ezekwesili Blasts Bola Ahmed Tinubu On Children’s Day by Bowie11(m): 8:07am On May 28
yarimo:
Oby ezekwesili you have never react or condemn IPOB terrorists activities in your state, just a reminder
You need to be banned totally from Nairaland. Who's with me ?
Graphics/Video MarketRe: ChatGPT Image V2 Released: Is This The End For Graphic Designers? (Pictures) by Bowie11(m): 9:54pm On Apr 23
I like to download ChatGPT Image V2 but can't find it on Play Store. How do I download it please
PoliticsRe: US Court Jails Paulinus Okoronkwo For 87 Months Over $2.1m Bribe by Bowie11(m): 11:21pm On Feb 25
The property:

HealthRe: FIIRO Links Organ Failures To Foods Processed With Local Grinders by Bowie11(m): 9:18pm On Feb 16
jmoore:
During grinding, iron that is part of the metal used in fabricating the grinding machine keeps breaking into smaller pieces which contaminates the grinded food.
This is the fact, tiny particles of iron that was used to mold the round grind inside the machine will be coming out in addition with the stuffs (pepper, beans, melon etc being grinded. That's why the best healthy means of grinding now is a Blender that comes in various form, capacity etc
CelebritiesRemembering Late Chief Chief Aret Adams by Bowie11(op): 10:34am On Aug 07, 2025
I am privileged to know, relate with late Chief Godwin Aretanekhai Adams the Udu of Auchi and can't stop remembering him for his benevolence to anyone who comes his way. He left this mother earth exactly 23 years ago. Adieu and may he continue to rest in peace.

Do you know him and what's your opinion about him❓

PoliticsRe: Discos Performance In Power Supply Disappointing - Minister by Bowie11(m): 3:12pm On May 21, 2025
alizma:
If only they have provide prepaid metres to all households, what we would have been talking about now is how to go around checking,to endure that the metres are not tampered with or bypassed. The metres should be on the poles for all and strictly prohibited for any individual to be seen with a prepaid metre except a group of distribution company staffs on official duty to mount metres.
Your response and contribution makes my day. A hearty kudos to you 👍🏽 👏🏽 💯
TravelRe: Hijacked By Negligence: My Steve Nnam Motor Ordeal by Bowie11(op): 10:56am On Apr 19, 2025
Moderator please push this to the front page for the benefits of everybody
TravelRe: Hijacked By Negligence: My Steve Nnam Motor Ordeal by Bowie11(op): 8:55pm On Apr 18, 2025
Mods please push this to do for the benefits of everybody
TravelHijacked By Negligence: My Steve Nnam Motor Ordeal by Bowie11(op): 7:03pm On Apr 18, 2025
To the Management of STEVE NNAM MOTOR

I respectfully call on the Management to urgently address and prevent a recurrence of the highly disappointing and unsafe experience I encountered today, Friday, 18th April 2025, at 7:18 AM, at your Ikorodu terminal.

I purchased two tickets to Delta State at ₦28,500 each, and was duly issued receipts for seats 12 and 13. After completing the manifest, I was asked to await the next bus. Shortly thereafter, Mr. Alex, the branch manager, began boarding passengers according to the seat numbers. Once onboard, our tickets were collected by Alex and never returned—a highly irregular practice.

I immediately noticed that the bus we were boarded onto bore no Steve Nnam Motor branding. Just before Ore, one of the tyres burst and was replaced by the driver with the spare. Upon arriving at Ore Town, the driver purchased another tyre and then discovered the bus had mechanical issues. We were stranded for approximately three hours while mechanics worked on the vehicle. After Benin City, to my dismay, the driver informed me that I would be dropped off in Obiaruku Town, rather than at my actual destination, Umutu—and I will have to find my way independently.

These incidents raise serious concerns, and I must point out the following:
1. The bus used was not an official Steve Nnam Motor vehicle.
2. Our status as legitimate passengers of Steve Nnam Motor was effectively nullified.
3. Any coverage under Steve Nnam Motor’s insurance policies was likely non-existent for us
4. There was no passenger manifest or tracking associated with the unmarked vehicle.
5. As the vehicle was unofficial, your operational standards and safety protocols did not apply.
6. Our safety, comfort, and rights were entirely at the mercy of an unverified third-party driver.

This conduct from Mr Alex to us is not only unprofessional but dangerous and could expose Steve Nnam Motor to serious reputational damage and potential legal consequences.

I strongly recommend that:
a) Immediate and firm disciplinary action be taken against Mr. Alex to deter such reckless conduct in the future and to also serve as a deterrent to all of your staffs
b) The management strengthens its operational oversight to prevent unofficial buses from being used under your name or by your personnel.

I trust you will treat this matter with the seriousness it deserves, in the interest of passenger safety, service integrity, and the continued reputation of Steve Nnam Motor.
CultureRe: Oba Abimbola Owoade Crowned The 46th Alaafin Of Oyo (Photos) by Bowie11(m): 3:17pm On Apr 05, 2025
WELKOM 💐
TV/MoviesRe: Movie Review & Rating: Water And Garri by Bowie11(m): 8:40pm On Feb 02, 2025
Watching the play for like 30 minutes, I was highly disappointed 😞. The play was a drab and I have to be fast forwarding it to the extent that I didn't even finished watching it. it's like the producer was really confused in putting it together, pushing Ghanaian to speak unnatural Yoruba language in the play.
In fact, I scored the play called Water and Gari 15%
EducationRe: Master's Degree In Canada by Bowie11(op): 6:37pm On Jan 17, 2025
Response will be welcome
EducationMaster's Degree In Canada by Bowie11(op): 7:41pm On Jan 15, 2025
Earn Your Master's Degree in Canada

TV/MoviesRe: Please Help On My LG TV Problem by Bowie11(op): 3:36pm On Dec 28, 2024
elloooooo 💐 please enlighten me
TV/MoviesRe: Please Help On My LG TV Problem by Bowie11(op): 9:56pm On Dec 26, 2024
viraldg:
Make sure all your HDMI cables are securely connected and not damaged. Faulty cables can cause strange problems with the display. top smm seller
Thanks,, but the TV also behaves like that even without any inserted HDMI. Please advise me
TV/MoviesRe: Please Help On My LG TV Problem by Bowie11(op): 9:47pm On Dec 22, 2024
.......h
TV/MoviesPlease Help On My LG TV Problem by Bowie11(op): 6:42pm On Dec 21, 2024
Please help me on what to do on this my LG smart 4k UHD TV. See pictures and video of its function

PhonesRe: What Is This Please by Bowie11(op): 5:58pm On Dec 14, 2024
ATEAMS:
Battery saver I guess
Thank you
PhonesWhat Is This Please by Bowie11(op): 2:27pm On Dec 14, 2024
Can anyone please tell me the meaning of this sign on my phone 🤳🏽

Car TalkRe: Please Help by Bowie11(op): 12:56am On Oct 08, 2024
Louiscars:
I’d assume you’re referring to the regular 4x4 and not an awd vehicle.
I’d recommend a Toyota 4Runner, it’s a solid truck, great ground clearance. Great reliable model years ( if Maintained properly).
Need help procuring a good one here’s my contact info 08028992075
AWD is inclusive too please
Car TalkRe: Please Help by Bowie11(op): 12:55am On Oct 08, 2024
2cribz:
Go for acura mdx from 2007 upwards. It's awd advanced.meaning u can climb a hill,both ice Hill,slippery Hill,slippery mud road,pot holes with no stress. The rest suvs are crappie,aside subaru. Watch YouTube videos on diff suv off road and Hill capability. U will see acura mdx and sugary suv coming first. Lexus rx,crv,toyota,all failed the test



https://www.youtube.com/watch?v=SP2DWeK4QKA&pp=ygUTQWN1cmEgbWR4IGhpbGwgdGVzdA%3D%3D
🙏. 🙏
Car TalkRe: Please Help by Bowie11(op): 12:54am On Oct 08, 2024
Thanks to you all
Car TalkPlease Help by Bowie11(op):
The gurus, please tell me on which of the SUV 4x4 is best for a newbie
SportsRe: Burkina Faso Vs Cameroon AFCON 2021 3rd Place Play-off 3 - 5 pens, 5 Feb 2022 by Bowie11(m): 12:39pm On Feb 06, 2022
Thanks for the likes and shares of my input and opinion
SportsRe: Burkina Faso Vs Cameroon AFCON 2021 3rd Place Play-off 3 - 5 pens, 5 Feb 2022 by Bowie11(m): 12:56am On Feb 06, 2022
I was highly disappointed with BF team and game plan but I have to critically analyze the whole match and I came to the conclusion that the match is a fixed one which points to the more you look the less you see. Don't forget that both countries has a common language between them and also the BF may use their loss to humiliate their government and denied the coup plotters who has toppled the elected democratic government the joy of the medals if they win. Looking in-depth at the match you'll realized that the game changed on its head by the 2nd half with the BF giving their opponent the room to direct the game without giving any resistance and any strong/purposeful mindset. Also, coupled with the way the 2 keepers dropped off from the match and the reactions of the 3rd keeper to the penalties.
Jobs/VacanciesRe: Vacancy For 2 Site Engineers by Bowie11(op): 8:05am On Sep 30, 2021
Today is the last day available to apply for this post. Any interested applicants should submit their application before midnight of today.
Jobs/VacanciesRe: Vacancy For 2 Site Engineers by Bowie11(op): 8:11am On Sep 27, 2021
4 days is left for qualified candidates to apply
Jobs/VacanciesRe: Vacancy For 2 Site Engineers by Bowie11(op): 10:21am On Sep 23, 2021
Qualified applicants are invited
Jobs/VacanciesRe: Vacancy For 2 Site Engineers by Bowie11(op): 8:20am On Sep 23, 2021
Opportunities still open
Jobs/VacanciesRe: Vacancy For 2 Site Engineers by Bowie11(op): 11:02am On Sep 20, 2021
More applications please
Jobs/VacanciesRe: Vacancy For 2 Site Engineers by Bowie11(op): 10:41am On Sep 17, 2021
Still open

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)