Buchhogonzalez's Posts
Nairaland Forum › Buchhogonzalez's Profile › Buchhogonzalez's Posts
[quote author=val_dubem]Rubbish! This girl looks like one with HIV syndrome. (Looks soo malnourished)[/quote]tahhhh...she aint that bad, but for guys like me who's got taste for big bum bum, she nor join. |
aburo7: The Ghanaian born actress is really looking cute in her recent pictures.left to me...i wont give dis babe a second glance even if shes the only babe in lasgidi here...i love big yansh jare |
cjonoc: Go to doctor. If youve got a STI you've been giving it others for 2years!whats clever about that? ![]() |
whats wrong with this pix
|
Idowuogbo: Check if ya balls complete o! Hmmmmmm...just checked, na two dey dere..hw many e suppose be? |
Forza p: Hehe....u no sabi toast again ke?op talk true u wan learn hw 2 toast abi?no nid 2 dey deceive urself naui used to be a pro...riit nw,if i see a girl i like , na waka i dey waka pass ![]() |
Exponental: When she dresses like a manwhen she takes star lager beer and ewa agonyi at 8 a.m on a monday morning ![]() |
help ooo, i dont seem to know how to toast babes again ooo ![]() |
Rooneyboy: U well some sef tire for the article ooooo...make i go watch african magic yoruba..i dey cum. |
berem: where is everyone? jeez! today I decided to flirt with my boo, he is nowhere to be found. Oh dearsweetie pie, here i am ![]() |
welcum me oooo...first timer ![]() |




