Buchito1's Posts
Nairaland Forum › Buchito1's Profile › Buchito1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 (of 68 pages)
una wey jst dey talk... Wat ave u done to improve naija!!! I mean its ur country so pray 4 naija!!! E go beta sha... so some people shud jst shut up!!! |
its only in convenant & babcock university dat u see a boy nd a gurl kissing wif their eyes opened!!! |
nawa o!!! Dey are jst training kids dere.... Pastor oyedapo!!!! Nd y dem no go smoke wem scol dry!!! |
SHM!!! We neva even see lite!!! Frm 2010 to 2013!!! Chai!!! E go beta 4 naija!!! ![]() |
kai!!! Wats on earth is happening!!! C'mon 20k dat a woman lost her life!!! Such a bummer!!! I can jst believe ma eyes!!! Lord help us in dis nigeria!!! D man wud ave called me!! ![]() |
uhhhhhhhhhhhhhhhhhh........ so painful o |
lord knws o!!!! y wud he fake his death na....guess am becomin a little bit confued ere o ![]() |
mehn!!! look at dos legs.... can break dem wif my bear hands........... .... |
d more u read d more u become confused... .. Myn is such a burmer... See lie o... Dem tink say we be fools.... ![]() |
Wateva... .. Wen swift is dere... Dem no dey shame sef ![]() |
i dont believe i such ... |
naija police are very confused ... dey dont even knw who to pursue again |


....
.. Wen swift is dere... Dem no dey shame sef