Bukwazy's Posts
Nairaland Forum › Bukwazy's Profile › Bukwazy's Posts
1 (of 1 pages)
The Apostolic church Lagos Nigeria world largest сhurch
|
Dat miss Bauchi is supposed 2 b named among most Handsome guys in Nigeria, she luks masculine... No insult intended ooo jus passing by... ![]() |
D match pain so te i no knw d tym wey i pour kerosene 4 frying pan won take am fry plantain ![]() |
D jazz wey we use cum backfire... Dats y 1 spirit enta Yobo... I no knw y e no juz leave enyeama mak e do in tin... e go do sabi sabi lol... Make dem rent one faz me i faz u 4 am oo mak e no cum naija oo |
Nokia 3310 (kpemi kpada ôwô nro mi) |
she no dey smile? Every pic i've seen she's just looking serious. Marriage na crious issue na... Its nt an easy tinz ooo lol |
Hw wil som1 wyt dat first hairstyle slip @ night ![]() |
If d lord b 4 him, wu can b against him? No one!!! No b sai dey force u donate, if e dey pain anybody take a bike nd go nd hug a transformer...abi |
I fynk they re both beautiful in their own way, so comparism should'nt be made |
Kslib: Three of you are mad...India name 4 garri is gakhan-rrikhan... Lolzzz |
I dnt undastnd y insignicant topicz nd issues should b posted, wat if he takes a pic wit baba suwe.. ehen... No pro sha oo, buh if by 2marrow ma piz with ma pupy doz nt mak frontpage, i wil...let mi kip it 2 ma sef 4 nw |
So? Mak we go drown ourself 4 bahamas ne |
I dnt jus get sum ppl, either innocent or not, virgin or not, real or fake, it was an advice, tak or leave it nd stp d criticism! |
1 (of 1 pages)


