Cabsso's Posts
Nairaland Forum › Cabsso's Profile › Cabsso's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
[ Hw d poster above topic tak change d price of garri for ayingba market ? |
[quote author=da_prinzz]OAU for where? :/[/quote]Ksu resume nw... |
Ksu wat r u waitin 4? |
njuwo: Call off strike na im we want. Forget all dis longinus long toriIf u knw u r feelin dis strike spiritually let me hear u say call off! By pressin like |
Diamond dris: Oh my God...am happy...i cant wait to start school...am a new recruit....U dey hapi for ur mind dem go call am off abi beta go sleep cos dis our ASUU r intelligent more dan Gej |
otijah: If ASUU like they should speak rubbish, whenever fG like they will dismiss all of them including their basket mouth president. Wetin be that his name sef?Heey dis film 2mak sense die e b lik say we go resume sch soon o hmm wetin b dat my matric-no again? My God nutin gum my brain again wia me wan start frm nw ooooooooo! |
Memyselfu2009: Good newsASUU members r no longer united 2bad. |
If money grow on trees girls wunt mind datin monkey |
Fynestboi: So let discuss about this meeting stated to hold today i guess thats the current news....Beta stop belivin dat osufender cos dat site lie 3much. No meetin oo |
lynpetra: Comot for road,let the atmosphere touch meNawa four years in d university simple english u can not spoke |
englishmart: No need to tell u why I said Allah is merciless. All I pray is for God to have mercy on allah. Coz it is written. "For all have sinned and come short of the glory of God. Allah is a servant. I understand no one is impeccable. But allah must change so as to inherit the kingdom of his father (God)U can do more dan dis |
teekrackz: Na waa oooohmm |
bennyraz: very tricky question.. see how people are indirectly giving out their relationship status to the amazement of the posterChai I go mis boobi oo |
hotmolo: I notice that some girls always put on jean trouser when visiting a guy. This makes it hard for we guys especially wen we tryna make a move. What's d reason for this...Lwkmd guy nawa for u o mayb dy r scared of ur rod |
Blackteeth: What sort of silly thought is that? A relationship is a means of survival for ladies? Why can't they say so openly and stop pretending its about love and understanding.So u tink try competin wit a rich guy nd c if u wil get d gal. |
ekenedegreat: Dude, wat do u mean by dat? are u trying to tell us dat a lady must rely on men to make a living? If dat is de case, why re dose feminists protesting about equality.Young man d earlier u luk for moni d beta for u all dis u r sayin r grammers. |
sexkillz: [color=#000030]None of the above. Life is too short abeg. And if it's at gunpoint I'm supposed to make a choice, just shoot me.Ugly oh no certainly not me rada remain single |
[quote author=190-the-clown]abeg my people make UNA comment!! Una nor see say the guy dey beg! [/quote]Dis got me laffin na by force to comment? Any way ur stori is interestin more grease for ya elbow |
smileoly: una wan turn this matter into assassination and conc. politicsAnoda wahala for student |
oya com mak we wash d new kidney wit beer!! |
ksu4life |
Common disease can not kil African man get dat@op! |
Lil chilz: pls what is suya??is a type of game played by cow,goat,ram etc |
Alfa Seltzer: which kind god be this now?1minute silent for dis guy cos his as gud as a dead man. |
Alfa Seltzer: Tell the mod to move it there. Thanks.young devil u can do better. |
Chimerase: Andy am missing u ooooonawa wo c wetin ASUU do man pikin brain. |
?

