Crime › Re: Deputy Chairman Of Miyetti Allah ID Card Found At Scene Of Plateau Killings by Captain8(m): 9:58am On Mar 19, 2018 |
INDUSTRIALFAN: and now that his I.d card turned up at a crime scene, does it not look to you that their aim was to set him up? Why would he go on a rampage and somehow dropped his I.d card? Pls Nigerian should learn to see that not everyone is a bad person. Looking at this situation, it is a clear case of trying to implicate an innocent man. Throughout history, we have seen sh!t like this happen. eh abeg nigeria na de terorist be dat y iz it that it was only the ID card that fall from the thieves when they took many things |
Crime › Re: Deputy Chairman Of Miyetti Allah ID Card Found At Scene Of Plateau Killings by Captain8(m): 9:50am On Mar 19, 2018 |
Ah! Na wayo"wayo cc 1 of dea kinpin,dea 2nd in comand to governo el_rufai,wetin tif wan do wit id card abi e lid de troop of terorist to de battle field and God cash am his id fall,GOD purnish u PMB |
Crime › Re: Soldiers Arrest 6 Herdsmen Destroying Farmland In Benue by Captain8(m): 9:44pm On Mar 18, 2018 |
Huh dea chif comanda in lord go release dem once tunda ep me burn pmb and Govnor el rufai |
Politics › Re: I Did Not Say Re-electing Buhari In 2019 Will Collapse Nigeria - Obasanjo Denies by Captain8(m): 9:09pm On Mar 18, 2018 |
seunmsg: Nothing will happen if Buhari is reelected. Hateful wailers will continue to wail while reasonable and hardworking Nigerians will continue to prosper. u b mumu u cc de inocent pple blood wey fulani herdsmen dey shed 4 contry PMB no fit do anytin dat show dat he s de comanda in chif of de terorist armforces fulani hedsmen |
Education › Re: Dear Nigerians, Pidgin English Has Basic Rules Too! by Captain8(m): 12:55pm On Mar 18, 2018 |
I dey gbadu dis yarn no b smol |
Education › Re: Dear Nigerians, Pidgin English Has Basic Rules Too! by Captain8(m): 12:54pm On Mar 18, 2018 |
I gbadu dis yarn no b smol o |
Sports › Re: Cameroon's Douala Stadium Artificial Grassfield For AFCON 2019 Stolen by Captain8(m): 8:39am On Mar 18, 2018 |
osazsky: even if they stole d grass,they shld leave d post o,ihanacgo must score15 goals na so oh even if dem lyk make dem cary d gen iheanacho must score |
Sports › Re: Cameroon's Douala Stadium Artificial Grassfield For AFCON 2019 Stolen by Captain8(m): 8:30am On Mar 18, 2018 |
Obob! al dos ones sef dey vex like 9ja o i hail africa |
Politics › Re: Should President Buhari Contest In 2019? Abuja Residents Share Their Opinions (v by Captain8(m): 11:53pm On Mar 17, 2018 |
tdayof: Nigerians are just aggressive beings. Right to vote and be voted for remain part of his rights.
If you're not interested and feel he didn't do well, then go out and vote against him. If you feel your vote isn't enough then go and meet people with same mind like yours and vote against him. Y'all don't need to start insulting his supporters.
The economy is not good, the economy is bad etc. All your insult won't stop it. Go out and vote and leave the president supporters alone. You can't force me to hate someone because you don't like him.
He's not good enough, that's your opinion. Wait till 2019. This is Nigeria, wailing hasn't changed anything since 1960. y? Or dont u knw pmb s de comanda in chief of de terorist fulani herdsmen |
Politics › Re: Tony Momoh: "If Fulanis Are Killers, Igbos Are Armed Robbers, Yorubas 419ners" by Captain8(m): 9:12pm On Mar 17, 2018 |
Tony momoh it wil b a disgace to d family of goat if i compare u to goat |
Politics › Re: According To The World Bank, Nigeria Has The 2nd Highest Income Gap by Captain8(m): 7:13pm On Mar 17, 2018 |
Buha "ri "ri " ri "ri" ri
Buh "ri "ri "ri "ri "ri |
Politics › Re: President Buhari At Damilola Osinbajo And Oluseun Bakare's Wedding Reception by Captain8(m): 6:59pm On Mar 17, 2018 |
Congrat bt i hope dey do fasting wel b4 com cc baba so hmmm |
Celebrities › Re: Court Awards N1m To Ebere Ohakwe Beaten By A Soldier by Captain8(m): 6:08pm On Mar 17, 2018 |
Y she dey mock we shld show respect to our heroes who put their lives at stake to save dis nation 4 us live |
Politics › Re: President Buhari Congratulates President Xi Jinping On Re-election by Captain8(m): 5:44pm On Mar 17, 2018 |
Stop am dont even think about it u re going back to daura 2019 dulladin |
Politics › Re: Aliu Sabiu, Katsina Speaker Snubs Woman’s Handshake (Photos) by Captain8(m): 9:05pm On Mar 16, 2018 |
See am b like horor |
Crime › Re: South African Mum Beats 7-Month-Old Baby To Death While "Casting Out Demons" by Captain8(m): 1:46pm On Mar 16, 2018 |
Abeg no b s africa pple d nigeria blood wey don shed don manipulate dem so blood don hungry dem |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UEFA Champions League Quarter Final Draw On 16th March 2018 by Captain8(m): 1:32pm On Mar 16, 2018 |
Na lye Wayo!wayo! 2 english team meat at dis time now wayo uefa dey fear mancity and liverpool o |
Sports › Re: Why Lionel Messi Scored 2 Goals Through My Legs - Chelsea Goalkeeper, Courtois by Captain8(m): 7:13am On Mar 16, 2018 |
Mumu hw u wan take c wen ur nose don cova ur eye |
Politics › Re: Boko Haram Attacks Maiduguri After President Buhari's Visit by Captain8(m): 12:16pm On Mar 15, 2018 |
Obob 4 all d badluck pple wey i don c pmb own get grade o, dis is my advice to pple pls avoid pmb not tin wey even im name involve wey no go scatta, either he visit u or u visit am dat y every thing about 9ja colapse yestaday na person wey com visit am get sacked |
Crime › Re: Fulani Herdsmen Kill Catholic Church Catechist, 2 Others In Benue by Captain8(m): 11:35am On Mar 15, 2018 |
So sad, hey christians don turn to animal wey dem dey hunt dey kil everyday wel no wahala sha after all d clueless tribalist dulladin is in charge y we no go dye god go cash una 1 day una go do am cross ijaw land 1 day na beg we dey beg una just as we dey beg boko haram to cross come |