Caseless's Posts
Nairaland Forum › Caseless's Profile › Caseless's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 977 978 979 980 981 982 983 984 985 (of 1145 pages)
Cathaliya: hahaha... I knew you would come up with an explanation.*taps b**b*** |
Ishsoph: Your greatest e-fearshe nor fit show face for wey i de. |
Ishsoph: If you no won carry sickness girls make una no gree caseless and kingsley jay to do una cos na one condom them they use o! **washing things after use**make this babe nor hear u oo.*slaps him* |
xynerise: *slaps his tongue**cuts his prick* |
Kingsley Jay: Almost 4got we r still on d wooing threadd shick don trip finish. we dey on our way to my house now now. abeg, borrow me ur condom. today na today..she no go escape... bosi gbangba kajo |
xynerise: And what is ashewoic about the man?chasing women with ur plastic prick |
Kslib: I feel de-hydrated,walahi..hahahahahahahah*pours gas on xynerise* |
Cathaliya: , they were all jokes na.....;and sometimes we can go off limits. Pls if I said something you really cant digest as a joke, bring it up and I will apologise. if i'm the reason u feel bad today, i'm very sorry. i'm on my knees begging u in the name of God. na joke o. abi u ma don to kingsley wey wan take anything serious? i was trynna tell kingsley to shake everything off and take it as fun. ALLAH if i mean u, i for don de attack u since. i like u, how u've kept some thread bubbling and u are a great lady. abeg no take am serious, na joke. wallahi, nothing i de hold against u. make una help me beg her pls |
xynerise: There is something about her picturehahahahahahahahahah . u de crase. u don go look am abi? ashawo man! |
Kingsley Jay: All those anger forming na wash ooo,no go believe ![]() the first time i mentioned her name and threw a joke at her, she said stuffs that gat every poster quoting her. i thought it was idowuogbo, but she(cathaliya)is igbo. so that destroyed my earlier thought/guess. . i laffed over it cos i wan make trouble, i knw how to do it. ask shollypopz and the rest. jst take everything for fun..... |
lizzabelle02.....no post, no topic. welcome. |
Ishsoph: Someone seriously needs amr-putation*taps bumbum more* |
Kingsley Jay: Explanation101abeggi.... u too de vex ![]() if na u cathaliya de tell wetin she de tell me if u don explode or quit nairaland sef. frm day one wey i see her , na curse she de curse me. ![]() |
Cathaliya: so Caseless, you don vow say na boy boy work you go dey do, eekwa?strictly, na bumbum i come touch/tap today, and i'l appreciate if u let that feeling grow uninhibited. and it will be cataclysmic if u do;of course , i might send u to the hypabyssal for any hint of distractions. ![]() xynerise, call dyt for me. *taps bumbum* |
Crown Prince: Ol boy! Na blom blom you give me for my kids ho ha!!! But this one be like original one ooh...foreign*move no further, u are at the ryt place. madam dyt sells d best cd in this whole town. d one wey i give u na original, use am well. u go last 50 hour. |
Kingsley Jay: Taps bum-bum as d oda aboki's av been doin*brings aboki knife 2 cut his hand* |
Kingsley Jay: As in eh!!!hahahaha...my oga, na joke o. Beside, I nor de correct pple english for here oo. In pope's voice *who am i 2 judge?* no b u follow dat roach dey yab me since yrstrday and now she's after u. U now knw how it feels bein drilled b4 everybody. I jst yab u once , and u don de vex. Naso u dey? |
Dyt: Frowns*taps bum bum* |
Crown Prince: Thank you for the blom blom. My kid gonna like itur kids ar learnin 2 play in a wrong manner. Tell dem dat condom is big enough 2 take what(prick) brought dem in2 dz wrld. Kids, dnt play wth it , it is for daddy. |
Dyt: Talk to d handstalk to d hands , and not bumbum. |
Dyt: Vacate urs for usthis is serious. |
Crown Prince: Sodomu and gumora people, una wan spoil my holyness.*offers him an extra large condom* |
xynerise: Wetin? How many finger prints you see on top her bum-bum, e no past 10?the bumbum wey i de tap, na him all this agberos, including u de tap? *invites shekau and his boys* |
Dyt: Caselessishsop, which hand u carry tap current? place that hand on a flat surface make i cut am. *grabs rwandan machette* |
Dyt: Huh?i'm a bit turned on by what i'm seeing. dont worry i'l shoot him when d show is over. |
Dyt: *crying*hope he did not see anythin? good good. i wan jst cut him prick naw now. |
Dyt: *shoutin like a real market woman**poses akimbo to watch broad-daylight mojo * *grabs chinchin and kunu zaki* |
Dyt: Those guys came back here and started to tap my bumbumwhat! oh jumble-tumble! xynerise, ur own don finish today. u tap her wat? *grabs bottle of acid* |
Dyt: U call dat thing prick?*covers face* yes |
xynerise: Next time if I see you on top Third mainland bridge dey piss again, I go use my car jam your prickhahahaha...my prick go jst swallow ur car |
Crown Prince: Continue...na oyibo lady sexy voice you go dey hear:"long trunk are busy, please try again later''*falls from xyneris' shop* |
xynerise: Lamecrippled |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 977 978 979 980 981 982 983 984 985 (of 1145 pages)




. i laffed over it cos i wan make trouble, i knw how to do it. ask shollypopz and the rest.