Celebrities › Re: Chizoba Ejike Becomes Beva Products & Petals Cosmetics Ambassador by castino(m): 10:33pm On Mar 01, 2018 |
I no fall joor ...fine face_dirty pussy . |
Celebrities › Re: Face Mask: Peter Okoye, Olamide, Wizkid, Akpororo Trend For Nigerian Celebrities by castino(m): 9:41am On Feb 28, 2018 |
na so dem go wear am go rub bank |
Celebrities › Re: Segun Dangote: My Wife Escaped A Snake Attack In Our Toilet (Photos) by castino(m): 11:11pm On Feb 27, 2018 |
if snake enta ma room..as a sharp guy na to buy am cold gulder bcus i no sey b4 he comot he go surely drop something.. 36milla no b seresere |
Crime › Re: JSS 1 Pupil, Others Arrested During Cult Initiation In Lagos by castino(m): 9:35pm On Feb 27, 2018 |
until I hear sey buhari don resign..I no go talk on did matter |
Food › Re: Soldier, Faith Ogochukwu Kills African Civet In Her Farm (Photos) by castino(m): 10:40pm On Feb 22, 2018 |
una go just dey kill animals anyhow..una no even get respect for d animal kingdom |
Romance › Re: Lady Calls Off Her Wedding As Her Fiance Pours Water On Her At An Eatery by castino(m): 10:14am On Feb 22, 2018 |
wait..jekin ba e bi IFA lere....OK...u can go on with d wedding...d gods has spoken.. |
Romance › Re: Why I Left Her And Have No Intention Of Going Back by castino(m): 11:11pm On Feb 21, 2018 |
me no dey woo galz...they are alwayz available for me to bleeb anytime |
Celebrities › Re: Davido Dedicates ‘Chioma My Lover’ Song To His Girlfriend, Chioma Avril Rowland by castino(m): 9:33am On Feb 18, 2018 |
wetin una expect after he don chop crab soup finish |
Celebrities › Re: Davido Dedicates ‘Chioma My Lover’ Song To His Girlfriend, Chioma Avril Rowland by castino(m): 9:32am On Feb 18, 2018 |
wetin unexpect after he don chop crab soup finish |
Romance › Re: She Loves Me But I'm not Sure I Do Love Her by castino(m): 12:26am On Feb 18, 2018 |
because I get many chicks..I no dey ever get galfriend...always available for all of dem..me fyn boi to d fullest |
Politics › Re: APC Governors In A Group Photo With President Buhari At His Daura Home by castino(m): 9:50pm On Feb 16, 2018 |
wetin con concern mi ...make I drink ma garri jejely till 2019. b4 I go send 1 person go hin village ..I no mention name o |
Romance › Re: Man Travels From Lagos To Kogi To Propose To His Girlfriend On Valentine's Day by castino(m): 10:20pm On Feb 14, 2018 |
anoda heart attack story loading..e no kuku concern me...waiting for d story DAT touch |
Celebrities › Re: Ijeoma Okafor Celebrates Her 19th Birthday On Valentine's Day (Photos) by castino(m): 10:09pm On Feb 14, 2018 |
i think sey una don ban me ni...ah for tear DAT mod one hot spiritual slap. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Real Madrid Vs Paris Saint Germain (3 - 1) On 14th February 2018 by castino(m): 9:32pm On Feb 14, 2018 |
dey don fix d game..2-2scores loading
|
Crime › Re: Aiye, Eiye, Buccaneers Cult Groups Renounce Membership In Lagos. Photos by castino(m): 11:26am On Feb 13, 2018 |
|
Celebrities › Re: Photo Of Omotola And Dele Momodu At Her 40th Birthday Party Got Fans Talking by castino(m): 8:51am On Feb 13, 2018 |
|
Celebrities › Re: Photo Of Omotola And Dele Momodu At Her 40th Birthday Party Got Fans Talking by castino(m): 8:50am On Feb 13, 2018 |
|
Christianity Etc › Re: Vincent & Faith Nzeakor: Achieving Sexual Orgasm In A Christian Marriage (Photo) by castino(m): 12:08am On Feb 13, 2018 |
|
Politics › Re: President Buhari Presides Over Emergency Security Meeting (Photos) by castino(m): 3:52pm On Feb 12, 2018 |
after d stupid meeting,,all of dem will nw drink free bottle water...abi na take-away gift.. |
Travel › Re: Accident As Hyundai Elantra Drives Into The Gutter At Ikosi, Lagos (photos) by castino(m): 3:44pm On Feb 12, 2018 |
dis is wat happens wen u brush ur teeth with ogogoro early in the morning... well ko kan aye...just balling on ma own jejely |
Romance › Re: One Simple Way To Know If You Truly Love Someone. by castino(m): 12:13am On Feb 12, 2018 |
love is when ur girlfriend meets u drinking garri @ 8a.m and she volunteer to buy groundnut to make d garri enough for both of u to drink. |
Celebrities › Re: Death Is Closing Up On Shatta Wale - Prophet Cosmos Walker Affran by castino(m): 9:33pm On Feb 10, 2018 |
OK.me just dey dance shaku shaku wit ma friend's galfriend. |
Celebrities › Re: "The Hot Concert Live In Awka": Terry G, Olu Maintain, Vector, Storm Anambra by castino(m): 10:17pm On Jan 31, 2018 |
wallai if I go, make buhari win 2019 election  |
Music/Radio › Re: NBC Bans Olamide's "Science Student" by castino(m): 3:04am On Jan 30, 2018 |
after d hajia sef don't hear d song tire....mtweew me just passing jare jejely  |
Romance › Re: Meet Baeizbae, "The President Of Watermelon Breast Association Of Nigeria" by castino(m): 2:01am On Jan 30, 2018 |
OK. we av hear ;DOK. |