Category1's Posts
Nairaland Forum › Category1's Profile › Category1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 (of 40 pages)
G |
[size=15pt]dont know what these guys gain in killing innocent people [/size] |
[size=15pt]wetin consign amaechi for this topic [/size] |
[size=15pt]smelly budget , that thing bubu and his brothers call budget should be thrown away abeg... Corrupt hands don stain am too much. [/size] |
[size=15pt]see him bear bear sef ,I sure say plenty cockroach go full inside. [/size] |
[size=15pt]the Nigerian government is always planning to.... Abeg, start work before u start to dey yarn us. [/size] |
[size=15pt]abeg,wetin be efcc and ekweremadu? Cos we don't know them here in Galilee. [/size] |
Donvilo:Well we won 8-0 thou |
The mod wey move this to fp need to give me the weed wey him smoke, so I go surprise the area boys wey dey my street. |
[size=15pt]i know no why my prick dey always scratch me anytime I see this b*tch sef. Yessssooo my people, one MOD wey I know no if him graduate from primary school ban me because I say two tribes be like twins. Shey that one na insult?....to ban people just dey hungry all these new comers wey seun employ [/size] |
That cable up there is just for design. For goodness sake cable bridges are not mostly built for fashion, but to hold two bridges to together to become one and they mostly installed across longer water. Choi! Im from anambra, but these my niggas are embarrassing me soo bad. |
[size=15pt]mine is from anambra to Malaysia. Bruv see journey |
![]() Are we cursed? I pray we beat deportivo tomorrow, if not bye bye to la liga. |
Mufasa27:Punish ur generation join |
[size=15pt]its funny how people are starting to love buhari after going to China. .95% of people here were insulting him b4 ooo[/size] |
politricks:Learn how to read MA broda |
Burger01:[size=15pt]why ur life get X leg like this? Person dey thank God say armed robbers no do am bad thing u dey here dey jabo like fayose.[/size] |
[[size=15pt]damn! See that p*ssy!!! Are u seeing what am saw? [/size] |
[size=15pt]this na news? Mtchewwwww Their own first class dey equivalent to unilag 3rd class degree. [/size] Pple still dey live for maduguri? |
YorubaWoman:Stop to dey type like mumu abeg. If u can't type in English pls gtfo nairaland |
[size=15pt]see rich guy marry rich girl. If na all these lazy naija ladies wey we dey suffer for here, dem go dey wait make we the poor guys rich overnight, so make dem glory hunters dey answer madam for house wey dem no put 2kobo. [/size] |
Rip woman... God see you through Amen . |
Rip woman... God see you through Amen |
falconey:Thanks! ![]() |
My g/f Chioma today told me she is pregnant; she took 2 pregnancy tests about 3 days ago and they both came back positive. She was scared to tell me, cause she was afraid how i would react. I would not leave her or anything; i will stand by her through out this entire pregnancy not just for the baby because I love her. We both are going to be sophomores in university and I am not ready to be a father. I can barely take care of myself. My g/f is going to be a great mother someday but she isn't ready ether. I know she could never have it in her to abort our baby even if we aren't ready being parents. We been together for 2 years and only had sex one time about i don't know, acouple weeks ago was our first time having sex. She is really scared, i don't like seeing my baby all sad and depress cause it makes me sad inside. She literary when she told me she was pregnant, just broke down crying in my arms. I will admit, i started crying to. She doesn't know how to break this news to her parents. Hell i don't know how i am going to tell my parents that she is pregnant. She is afraid her parents are going to be disappointed in her and be furios. I tried and comfort her saying "you can never be a disappointment". Well its true, she is the most perfect, beautiful, sexy, funny, smart in the world and i love her with all my heart. Yea i am kinda afraid to tell her parents too because well her dad is overprotective of her and i am afraid he would want to kill me for getting his daughter pregnant. But like i told my g/f, i will not leave her side. I will stick by her not just because of the pregnancy but because I love her. Her dad is really an overprotective father to her, well i can't blame him. She is adorable, sexy (ok i am gushing about her to much lol) but hey i love her. She loves her parents but she doesn't know how to tell them about this news. Does anyone have any advice for us? I know i am totally lost, i never been in this situation before. This is her first time being pregnant. We are only in the university and we are not ready to be parents. I know i am not and i am pretty sure she isn't ether. someone please, ANY advice for us would be helpful. How do we tell her parents along with mine. Most people will insult me abt condom and stuff, but I know it was all a mistake.. I will appreciate insults thou. |
[size=15pt]this na the best motor wey naija police fit use. If say na those fine fine small ones wey dem donate that time, wey dem go just pack for one place make dem use am decorate the area and to dey collect a.c, that one na wash. [/size] |


