Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 131 pages)
[quote author=Mynd_44]E be like say cdamsel don over feed you with groundnut and you no see again[/quote] ![]() |
Ishilove: I will like to woo r231 if its possible. Thank you.me & ishiluv dis won't end well ohhhh |
[quote author=D-Explorer]Garri dey with chilled water?[/quote]so u sabi like dis?[quote author=Mynd_44]Razz girl, while we big boys are chopping pop-corn[/quote]Dx help me tell am say groundnut cost pass popcorn |
Peeling my groundnut back ![]() Who want abeg? |
r231: una don turn me to bread now wey dem dey toastnot any bread ohhhh |
r231: of cus......counting down 2 30th,let's wait till den baby[quote author=Mynd_44]What is the point in her toasting you? You don gree already na[/quote]I can neva toast d boi finish |
r231: hard to get ke......so I ll def walk over whoever challenges me abi? ![]() |
[quote author=D-Explorer]LIST OF FEMALE CONTENDERS * Jambsupport to woo Ikekings * Cdamsel to woo r231 * ItsModella to woo D-Explorer * Idowuogbo to woo Mazi premoe Keep it coming ladies [/quote]y am I no2,push me down abeg,make I dey observe others as dis is my 1st time |
r231: Right here bosssweetie,just try nt 2 play hard 2 get aiit?[quote author=D-Explorer]LIST OF FEMALE CONTENDERS * Jambsupport to woo Ikekings * Cdamsel to woo r231 * ItsModella to woo D-Explorer * Idowuogbo to woo Mazi premoe Keep it coming ladies [/quote]shey u say my hand no fit reach ![]() I go mail u,make u tell me hw it works cos I can't go thru 8.. Pages of d last challenge abeg |
[quote author=Mynd_44]I am not saying they would arrest you for it or something and I don't support the filling stations(its extortion) I was just answering hie question. There are approved filling cans for petrol[/quote]ok,u re on my side |
@OP,I ve neva paid fine ohh,bt d 1 I know is when u go 2 nnpc mega station dey won't sell fuel 2 u in jerrycan I still dey wonder d logic bhind d law |
[quote author=Mynd_44]Actually, it is illegal[/quote]bt its nt illegal 2 buy generators?mynd take ya time ohhhh,even wen storm happen 4 america den carry fuel 4 jerrycan,we already know watd fuel wld b used 4 so wats d deal?make person die where im dey suck fuel commot 4m car ![]() Wat of person way no get car nko make im no on gen again? |
Wat has d face of medusa which is on verserci's logo got 2 do wit attachment & demonic convernant ![]() OP,u sef dey biased,stick 2 ur topic Make una no dey do God work 4 am,only he knows hw he wld judge us,una no dey ever tire ![]() ![]() |
[quote author=Mynd_44]I no see r231 oo. He don go sleep again[/quote]d boi 2 like sleep |
[quote author=D-Explorer]Huh? [/quote]u know u can tell me dear |
[quote author=D-Explorer]Na wetin una hand no fit reach una dey pull. Read "LADIES PLEASE NOTE" again before i search for slap button.[/quote]u sound like u re on ya period?u need tampoon bros?[quote author=Mynd_44]Make I go call am come **runs to the general section**[/quote]abeg fast fast go call oh ItsModella: yeah hun, will still be MIA for a while and I'll be back completely...how are you doing?pls don't b MIA 4 2 long abeg |
ItsModella: ItsModella to woo D-Exploreritsmodella haf u come bk?missed ya |
Its R231 4 me,if he isn't interested den I dey sit down look mode & share popcorn wit mynd ![]() |
[quote author=D-Explorer]*searching for dislike button*[/quote]is dis sexxual tension I sense btw u & mynd?? |
firestar:firestar oya pm me ya own,u can't cheat me like dis na |
Cuddlemii: ANNOUNCEMENT:dats nice firestar: [color=#006550]Ah, but we're to present our points to be understandable, no?madam haf spoken |
firestar: [color=#006900]Why na? It'll be a lovely experience. I'll be honoured to debate with or against you my sister.debating wit u wld b more like it,hw wld I argue against some1 who speaks french ![]() |
firestar: [color=#026600]Alright Cuddles! Who's with and against me?hp I am nt against u ohhhh ![]() |
Chukskalidon: okay, am about to get dis color of a thing,c'mon get it!I already ve,thanks 2 crazyman & crazyman,bros chop am jare |
Chukskalidon: hw did u did dat?correct yaself yung man ![]() |
chineke |
I don tire abeg,my chinko fone no gree abeg |
[quote author=Mynd_44]In between the codes and bracket[/quote][/color]bt dats wat I did na,bt e get d colour way dey inbtw d codes ohhh [color=#990000] |
[quote author=Mynd_44]In between the codes and bracket[/quote][/color]bt dats wat I did na,bt e get d colour way dey inbtw d codes oh [color=#990000] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 131 pages)



[/quote]y am I no2,push me down abeg,make I dey observe others as dis is my 1st time




