Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 131 pages)
Small tin dey make me provoke ohhhhh ![]() |
Dis topic again? |
Wetin dey worry all of una ![]() ??2day dis person said/did dis 2morrow the tin no happen?9raland was known 4 having accurate facts?wats with all this bull.shi.t ![]() |
Vanneni: pls can sum1 kindly tel me waz goin on here? been getin notifications frm followers post buh I dnt seem 2 get waz goin on here? pls NOTE: no1 shud insult or yab me o! duno daz y am askin. coz I der can b very insultive pipu on NL (n evriwer in gen)just go 2 page 0,u ll understand |
Chukskalidon: okay dats gud. Baby stepsgood tin u taking 'em |
Chukskalidon: @cdamsel sendhng u ma pix is gonna b privatemy e-mail addy no hide ![]() binger: Ogbeni,what are u afraid of? Kidnappers? Abeg,show pix 4 here jarehahahahaha ikekings: This thread don tire me...unfollow na |
Chukskalidon: what is it? We ar nt 4 a sole reasn,so yarn me wella abegwhat's d topic of d thread ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
binger: Ah!Asa m, u knw i didn't mean it nah.okay,sowie oh. Its nt gonna happen again.no bad words 4 u,jokingly or not...ok ![]() |
Chukskalidon: after it what nxtthen do what we re all here 4 ![]() |
Chukskalidon: dnt u tink am cutesend me ur pix make I c ![]() 2many popcorn lovers,make una go cinema ohhhhh ![]() |
D-Explorer:close ya mouth joor ![]() Goldieluks: Cdamsel i've not seen it before, but am not really bothered about it.ok sweetie D-Explorer:y 3 more dudes,tot it was 9ladies? binger: Ah ah! Adamma,we had an agreement that its gonna be u and i next season nah.why u come dey form nw? Out of my great feelings 4 u,i asked to knw if u're happy,and u are busy acting like onye ara:-):-)me onye ara God bless u ohhhhhIdowuogbo: Moi! U talk invalid here, I bin it.y am I nt surprised ![]() |
SK no dey,post dey hide?who dey hide am abeg?another MOD dey ![]() ![]() ![]() |
binger: Lol...Omalicha,hw far? Are u satisfied with ur wooer?no ask me dat kind question again b4 I explode 4 ya face,u c me leave me go woo another person,wetin concern u 4 my mata again ![]() ![]() ![]() |
Bt ve u seen it b4?each time I see it na u dey come my mind oh,dis kind copyright no get grade ohhhh ![]() |
Idowuogbo: dat 1? he no get my time nawhere is he sef?dat girl really chased him in2 a hole ohhhh,hahaha |
Idowuogbo: do something na! nobody is wooing memazi eze nko? |
D-Explorer:dats cos u have fat ears,mtchewwwww binger: *i just received a hot chase from my neighbour's dog,only because i took its meat*onye oshi anu ![]() |
cdamsel: bros e don do na,na beg I dey ohhhhhbros y u modify my post 4 me na tot I quoted somebody just now ![]() |
Chukskalidon: am stil contemplating on one sumtin abt sumtin.I wish u were cute wit ur sarcasm ![]() |
bros e don do na,na beg I dey ohhhhh So finally dem open this thread?Dx start new thread close this 1,new beginnings ![]() |
lalaosky: dude went hard...i know how he feels....lmao...horni my nigga, i feel you dawgu still b female uj don redo her sex change ohhh ![]() |
Na wa oh,na here una dey?r231 pls come take me 2 dinner,I dey hungry |
Na me won make u understand?wats d question exactly? |
Goldieluks: And the woozing continues.fine girl u get another a/c,I dey c another goldyluks can't spell d name correctly now? |
Jesus Chukskalidon dey woo me?shey no b biscuit & groundnut paroles ohhhh ![]() |
Wetin una say dey happen here ![]() |
ayobase: Make ur eyes no pop comot o!Amen ohhh,una neva tire 4 dis thread?hw person won keep up ![]() |
Dx price dey? |
If dey can nt train a choir member(s) to bcome an instrumentalist,wat other option do dey ve? |
ItsModella: Yeah, I had to leave midway though cos I got a call from my mum telling me something was up.eya,u did very good abeg |
ItsModella: Queen VictoriaI liked u na,I was so sure she was gonna win |
Cuddlemii: 6:30 is when the debate will commencecuddle I no like my name ohhh,y u no go gimme funkified name na ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 131 pages)








