Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 131 pages)
Royal Roy:in my calabar accent* me? Yes na so I can help service oga when madam is tired also ![]() |
Ewuro707: Nanny bawo.in my calabar accent* ehhhh madam wetin I go reply abeg |
xynerise: You are with the watermelon or you are the watermelon?chei,he has finished me ![]() jay bee: Choi xynerise you go fear kweshionyes ooo,make I enter romance section again, it haf tay ![]() |
xynerise: I dey suspect you jay bee: How you take know?i am with the watermelon u guys ![]() |
xynerise: Have you shown DX where the hole is?I think his thing got lost in the watermelon ![]() |
Ewuro707: Hello FR, how are y'all. I could use a trip to Cuba right now. Saw an ad $1200 all inclusive trip.nice & warm, sipping piña colada half naked suntanning, that cool soothing beach wave sounds hmmmm. * wake up jgal & get back to work. I can't wait for summer.bring me as nanny na |
xynerise: I love your signature ![]() |
fijiano202: abeg no vex,just leave that girl with her expired Punanni,she was just Joking with uomo c who is talking? Don't even let me get started with u. Now run along lil child ![]() |
shizzle11: no, she no passpass? Na jamb she sit for? ![]() hustler anthem: i no wan release d girl name yet..i no trust boys for this thread..till laterok ooo, yemi2plus: My brother, I nor go lie oh. You too make senseS. If you can find love on nairaland, then, there is hope for the OP and other in same shoe.I dey tell u ooo,love dey every/any where ![]() |
xynerise: Go get it! ![]() |
xynerise: Don't be a coward. Cant you fight for your right?no can only fight for left ![]() |
xynerise: Ramsey Noah dey lie jare.shey madam won hack off my bobi ![]() |
xynerise: Story. You no get Uncles and ''Uncles'' for Lagos?I do now,since my sex therapist dey lagos ![]() Send me invite abeg,before I sleep under bridge like Ramsey noah ![]() |
emmadan: haha,mods,what is the meaning of kitten?y una change the tin way i type na...no ask MOD ask seun ![]() |
xynerise: Na Ajegunle make you hate Lagos abi?lack oof opportunity my brother ooooo |
D-Explorer:ur hole na ![]() |
xynerise: Which accent?I dey mad to come lagos?make I loss?i never commot aba for my life ooo ![]() |
The girl name neva come out? ![]() |
xynerise: Na Aba-Ngwa you dey?yes na,cant u pick it up from my accent? If nt I don dey improve ooo ![]() |
D-Explorer:I don confirm JB own, BIG for nothing ![]() |
xynerise: Lol. Don't worry, I will inject anesthetic in your veinna pikin I won born? ![]() xynerise: It depends where you dey come fromthem go sell me gimme change for lagos cos I'm clueless ![]() |
xynerise: You fit trek naI won lose weight oooo but that's sucidal joor |
D-Explorer:na that chain saw where oga xynerise sample before? ![]() |
Obi Okpor: your punny 4 hear am!!!my dear ehhh |
xynerise:I no dey lagos unfortunately, transport to this places no go reach the person buy 3watermelon ![]() |
xynerise: Wait na.abeg where them dey sell water melon 4 N300 or less? ![]() |
jay bee: Chei so you decoded 'em wordsblawdyyyyy smhContinues Playing my sinach |
jay bee: you wey dey cry tears of joycry ni cry ko? Shey na u way dey call ur father, grandfather, ancestors ![]() No just form abeg |
jay bee: hhehehehehehehdamn!!! |
jay bee: why are we still debating this when you've clearly provided factual evidence that i'm half kenyanedited U need one cartoon of alomo + 10 packs of viagra ![]() |
xynerise: Hmmm. Ok.obara jesu |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 131 pages)







