Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 649 650 651 652 653 654 655 656 657 (of 860 pages)
Sincerely speaking, i hate being a nigerian |
After some camel go say omotola better pass genevieve |
One day she will be released and granted presidential pardon and she's about to kill hundreds o! And a poor 14yr old girl who poisoned her husband is sentenced to death sometimes it feels like crime pays in naija, dis country useless |
Dnt paint naija in nice colours, its a lie, u know wetin we dey take our eyes see in other countries |
100 horses abi na 100 cars with horse power ? Dem for buy that baby tricycle wey get three plastic tyres wey children dey ride give dem |
Saw it on a naija's newspaper, me and five guys dey wait to go dig am up, wetin concern me. Person wey don die don die, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 649 650 651 652 653 654 655 656 657 (of 860 pages)