Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 651 652 653 654 655 656 657 658 659 (of 860 pages)
Do u know what seun is doing right now? THINKING!!! |
ireneony:is it not their job to block the borders? Na me dem employ put for dat place? Let dem do their job and start arresting and burning dem at the border simple, na by force to chop chicken? If ebola enter naija again, una go dey blame govt |
If don jazzy be 32yrs, then i be 17yrs |
Clone2020:wetin happen? Festac na jungle? |
This kin thing no fit happen in europe or america, the parents of the deceased should prepare for court, its rubbish na |
I wonder why those wey he won deliver to is not arrested too, na stone he wan go give the drugs to? No be human beans for malaysia he wan deliver the thing to, make dem pack all of dem and execute too |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 651 652 653 654 655 656 657 658 659 (of 860 pages)