Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 655 656 657 658 659 660 661 662 663 (of 860 pages)
Is goodluck jonathan a nairalander? He needs to see all these comments |
Na becos dem never born me dat time that is why ojukwu lost the biafran war, i wish say we ibos dey on our own country now |
If u love ur country, dont vote for buhari, ebele jonathan or babangida. We want fresh new face. But with all the long throat naija wey i know, if dem bribe dem with one derica of rice, dem go vote for dem. Foolish nigerians |
2005 na now u just know? Na wa o! Some people suppose to dey live with adam and eve |
Whats the capacity, voltage, mah or AH ? |
Wilfem:i wonder too o!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 655 656 657 658 659 660 661 662 663 (of 860 pages)