Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 664 665 666 667 668 669 670 671 672 (of 860 pages)
fatdon2:guy na lie jor |
These abokis no get sense, an igbo or yoruba armed robber no go kill a defenceless 99yr old, no matter what |
Come see queue for uba atm 2day salah preparations, one lady withdrew 5k 5times and checked her acct balance each time she withdrew, women na him dey cause atm wahala dem supose bann women from using atm the ape come even dey claim rìght |
irokosssssss: http://ynaija.com/exclusive-tiwa-savage-relocates-hubbys-house/when ur papa and mama fight, u post am on nairaland? Abì u go líe say dem neva fight b4? Una go just dey gbèborùn and amèbò for anoda mans house |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 664 665 666 667 668 669 670 671 672 (of 860 pages)
