Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 668 669 670 671 672 673 674 675 676 (of 860 pages)
Mìne is weekly bann, every week ìn technology market |
Airtel wan kill me with text msg for airtime and e don reach 3months wey i neva recharge, dem even send text to borrow airtîme but í refused' now customer care called last friday and said good morning sir, oga pls recharge na |
sademola: Govt of National Unity, GNU not GUNwhat are u trying to say now? so u dey call me itiboribo/olodo ? |
barcanista: Ngwakwe you aren't making any tangible point. What we need is not GÑU but a ç®edible election. Nigeria'§ Presidential §ystÉms makÉs GÑU Îneffective coupled with what went on.what we need is G U N |
No catholic priest go give 50k to journalist, say wetìn happen |
200 girls missíng 200 pregnant rescue 400 |
Dated my boss's daughter in 1997, dat one na taboo too ? Wetin dey worry nepa sef, if NNPC no supply una gas, make una come carry my own, i go manage firewood |
Lagusta: I'm sure CDs and DVDs will soon fade of the earth's surface, just like their predecessors (the VHS casette)if seun hear am for ur mouth again he go bann u 4 piracy |
Ìnstead ì will go and buy 1tb hdd and stil hv change |
Dis news no concern me, i be 55yrs now, by 2030 i go don die |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 668 669 670 671 672 673 674 675 676 (of 860 pages)