Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 688 689 690 691 692 693 694 695 696 (of 860 pages)
Next year election is fast approaching. I wan see how many Aboki go remain to vote after dem kill dem people finish, Aboki wan be president by force |
Ur husband na escoba |
stdavidsally: This country needs factory default settings.. ( Formatting)Factory default no go format well but using *#7370# of better still flash Nigeria with the latest firmware |
Somebody should pls send this news to yobo, na him lead the team in protest for match bonus when dey played nothing to impress us |
Since bokoharam start for naija, dem don catch about 300 of dem or more alive , wetin happen to those wey dem don catch till today we have heard nothing, our govt dey u us play kalokalo. Wasting innocent people's life and their children dey havard university in usa. I smell a rat somewhere |
From day 1 some of these people dey hide the boko haramist, refusing to report or expose dem, sebi aboki wan become president by force? I go know how many people wey go remain for north to vote next year after dem kill dem self finish. If Aboki try bomb any where in the western or eastern part of Nigeria,then it will be war, make trailer tyre burst for express road and the sound be like bomb, Aboki go die, becos we've had enuff . Allow these people to go and form their own country, wetin be all this rubbish wey we try allow for naija |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 688 689 690 691 692 693 694 695 696 (of 860 pages)