Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 690 691 692 693 694 695 696 697 698 (of 860 pages)
I no fit do am, instead make i go hell |
I Super glue the tiny hole on d1ck, no releasing ,no belle. Guys check the amount of babes viewing dis thread, dem wan learn |
venorite: All of una wey wan buy gotv for 2k, how much come be star times.. ..Poverty bad shaif gotv na 2k startimes go be 350 naira |
Award winning thread, 2ice on front page |
bishop4APC: Ojb again? Never knew he survived the operation....mumu wey suppose dey praise God sti dey use style beg for money.fooll, if ur papa kidney fail and all cheque wey people donate bounce, will ù be happy? No be all beggar i dey give money and God no go purnish me for not giving and if i go give beggar, no be fake note or money wey bank and petrol station no go collect |
He should be killed when caught. I thank God say he no fit play my type 'cos i trust no one |
When u said cheapest i thought u meant 5k |
I only need the battery from the drone as inverter battery for my lcd |
[quote author=caps_peter]i am in warri delta state. how many do you need? call me now...[/quote]pls i am begging u, remove ur posts on my thread, create ur own thread so dat forum members wont mistaken u for me, or when they have problem, they wont come looking for me. Pls edit and remove ur post or i wil report to mod to remove it, u already have ur own thread,why u carry ur market come my shop ? U are looking for trouble, pls remove ur post thank u for comprehending |
Pls mod remove dis post from my thread. He should open his own thread https://www.nairaland.com/978228/1terabyte-super-movie-external-hard/45#20429073 [quote author=caps_peter]buy original 1TB seagate expansion for #9000 and more discount for bulk purchase call 08063404828, 08021118809 https://www.nairaland.com/1572393/buy-new-seagate-1tb-external [img][/img][/quote] |
Dnt sell anything on my thread, pls remove that post |
Dont blame them, blame our govt |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 690 691 692 693 694 695 696 697 698 (of 860 pages)