Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 759 760 761 762 763 764 765 766 767 (of 860 pages)
Hv u ever imagined why no body sponsors nigerian matches? These boys sabi disappoint, ordinary liberia, if we meet egypt nko? Na 5-0 |
[quote author=Mynd_44]even when I told them that mine has started working[/quote]LOUD MOUTH!! must u tell them its working? Who even put this trash 4 front page |
[quote author=Mynd_44]even when I told them that mine has started working[/quote]LOUD MOUTH!! must u tell them its working? |
Since u started dis thread, who has replied u? I ask u to upload photos and u choose to ignore! Good luck with ur sales |
Rachel wang do u have a photo? |
I rEMEMBER THE GOOD OLD DAYS WHEN DEM THEY SHOW ON TV, ARMED ROBBERS WEY DEM DEY SHOOT DEM FOR FIRING SQUAD! I think dat na the best SOLUTION |
Kai So we no go drive tokumbo moto |
I rEMEMBER THE GOOD OLD DAYS WHEN DEM THEY SHOW ON TV, ARMED ROBBERS WEY DEM DEY SHOOT DEM FOR FIRING SQUAD! I think dat na the best SOLUTION |
sir t: Vibrator na her bible wey she dey read.... May God forgive heri dnt know why many of una no dey think wella, after watching "PRISON BREAT,CSI, 24" etc, make una think, this V.I.B.rator of a thing could belong to these criminal boys and not her. Becos dem see am for her bag no mean say na her own, these b.a.stards used it on her and left it in her bag |
Na curse if we be number 1? Una dey jump up for 39th position. |
searay: How can theys broadcasted what is goods. If it was the super chickenses they would have showning it to spread heartattacking. Icon4s: . Oh My God! What kind of English is this? Abeg who sabi this guy? Pleases maked sure u gets a translators b4 u commentedses on Nairalanded.this is better than NITE OF A THOUSAND LAFF, i dosen't needed to pay money b4 i wented to watch |
1.Osama bin laden 2. Shina Rambo 3. Adolf hitler |
Let case start, then we go know the truth! Sebi those boys say dem no despoil cynthia? After we come discover say dem despoil the girl. Lets wait for the truth |
Upload Pictures |
. |
Lexusgs430: One tastes like chicken, while the other tastes like turkey!!!i.d.i.o.t LOL!! i cant stop crying hahahahahaha!! |
It has happened, there's no reverse, what i want to know now is how these 2 B.A.STARDS will die? have u seen dis movie "THE TOTURED" ,dat is how dey should die, even both parents should be executed and their entire families and also their neighbours and friends. I wish i was the magistrate, dem for hear am |
These two guys and their entire family should be executed plus their friends & neighbours too and everybody they know, the hotel should be burnt too |
Dangote na yeye big man, nigerians no even enjoy his money, go see how much e dey pay his factory workers, na only the manager level dey enjoy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 759 760 761 762 763 764 765 766 767 (of 860 pages)