Chaarly's Posts
Nairaland Forum › Chaarly's Profile › Chaarly's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 46 pages)
[quote author=Ken excel]me i dnt knw wen nxt i will come online o..bt my id is enadken1 incase u too come online u can add me so i share him wif u[/quote]okk.. thanks sir |
[quote author=Ken excel][/quote]pls tell him 2 add me on 2go.. my id is chaarly or pls gimme his username thanks |
[quote author=Sir-Tunechi] nor b only u.... d rest dy CHURCH thanx anyway ummm.. sowwie oo.. affrey r u new here? c as u dy coz traffic.. hw yo doin?! pls hu knws d whereabouts of kolade.. m.sokoto and d rest |
ken excel.. ur own dan pass b kiaful sha evenin guys! pls am stil lookn 4 my coursemates.. ''religious studies'' e b lyk say na only me uniben giv diz course o ![]() |
great uniben! av been admitted 2 study ''religious studies'' ![]() chai.. e b lyk say na only me dem giv diz course oooOo abeg hu hav any idea abt d course ![]() |
iLLiE: U jst dey see this thread?hahahahaha i dy tell u dz thread is makn sense |
[quote author=Mexyz]Na hall 3 ur pot of beans,soup nd jollof rice go disappear for utility leavn no trace. I don see pepper for hall 3 guys hand. Persn wey wash handkerchief dry go pack 3 jeans enta wen him wan go pick him handky. Where him get d 3 jeans 4rm? Find out urself[/quote]hahahahahahahah laff iyaf finish me oooo.. chai uniben!!!!!!!! ewoooh ASUU dun fck up |
[quote author=jazinogold]@mbahchiboy na 8 o! But dose wy no get com swot wit deir fwends...it was fun anyway! Na jungle lyf tins! As u dy boi beans...ur rummate don go buy bread kip dy wait 4 ur fud 2 don. E go even dy tel u say him no lyk salt o....[/quote]hahahahahahahahaha lolzzzzzz omg! am sure gnna enjoy uniben ![]() |
[quote author=jazinogold]if d person get 'A' u go hear 'i get A' but if na 'E' na dm gv me u go hear! na wen dem dey check result i dy laff....u go c person go get EFCCDEAF my people efcc deaf?[/quote]lwkmdead ooooo!!!! ah love dis thread! boss jazinogold!! yo a great man! |
[quote author=jazinogold]na so boss....uniben studnt lyk buk eh...sum dy carry toothbrush; towel n soap go nite clas. stil yet result go bloody lyk red wine![/quote]hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha lwkmd ooOooOoo ![]() xo crackn ma ribs. lmao rotfl |
iLLiE: Congrats to the newly admitted students... Welcome to UNIBESThahahahaha lwkmd ooOoo odizeeeeeeeeeeeeey!!! lolz u neva change |
exPLIcit7: Y0u guys sh0uld answer this...ure a copy n paster lol u nid 2b sued by d facebook community! |
oluwaugo: Mwnin Adex,charlly-chin,bezally, mi oga-tunechi i dobale o make i stand up?mon sir!!!!! hw ur nyt been be |
Faith93: don't wori ah go call u..na em b sey I go miss u for dat our bbm chat..aniiow sha.i'l soon b bck.. i dy play 1 package lyk dt.. jez hopin it clicks ![]() |
Faith93: Chaarly lng tym no chat..owva na..hope all is well..Owa wif ur fone ish naaaa..!awww big sis.. ah miss u xoxo ah dun buy asha210.. ma money bin na reesh 4 bold5 *hehehepls gimme ur number.. av done welcum bck.. or flash me (07035216178) |
Adex097:i hail u boss. howdy doO *throws away 100dollar cap and lies down* gudafternoon sir!!!!! |
admission status loading on kofa #i think# |
Texzy22: Good Evening /Good Nyt In advance all... Mainly Denizsmart , Psycho Pea (m), deamon , Oghos1 (f), Detivo(m), Asakel (m) and 4 guest(s) I ve a question to ask....... During the Online Clearance Pals Can we Use the Visa/ATM Card To make Payment online ? Or its just the Inter-switch / Verve Card we can Use....... thankswen we reesh dia... u go knw |
Asakel: Long time C boygud gud gud... mawnin!!! |
woah! missd here... adex.. riley.. asakel(new act comedian).. odiezeey(hope say ur head dan cool down).. romanticboy... sylvalord? faith.. umm.. mickey? explicit.. ''metaphycist'' (pls wts d brain behind ur moniker ''metaphycist'' been wantn 2 ask u since.. beezally(my loff) pls hu has doc miss' fone number pls wts d latest abt ASUU strike?! any info on clearance?? congrats to d newly admittes studs.. detivo..(personal master) karen kinky.. ummm.. y'all.. goodday! |
exPLIcit7: which kind laf b dz...k I c...it is as a result of d intake of dinitrogen(1)0xide...Odizeey n0 mind am.Lolz! If ah catch u 4 uniben... Hehehehehhe ![]() |
exPLIcit7: haha...n0 b only biscuit...buy me MaltinA...daz my best...n0thing can separate me 4rm d love of MaltinAHahaha.. Na so pple dy take miss road oOoOo ![]() |
Asakel: Ehhm....chaarlyHeheheheheheh bros.. U dy on ur own ooOoo ![]() |
odizeey: u wan go baff for atm,c wetyn love don cosHahahahahahahahahaha lwkmd ooOoOooooOooo Odizeeeeeeeeeyyyy!!!!!!! Kai! |
exPLIcit7: Chaarly dey do lyk woman wrapper...n0...vex 0...I dey Joke 0...Lolz! Obeni precious.. Oya eyaf do sir. As u can see.. We r goin out. Thanks *dun worry I will buy biscuit 4u u hear |
beezally my loff.. Ah gtta go aite.. Remember we gtta do some shoppin 2dy.. Lemmi go 2d atm and hav my bath. Doc miss.. Takkia aite.. #peace# |
Beezally: hmmmmmmmHahahaha am nt cheating ooo.. Tis u av luv na |
Beezally: doc mis prepare choose ur wrestler cuz ℓ̊ am john cena aΩ̴̩̩̩̥d̶̲̥̅̊ cm punk aΩ̴̩̩̩̥d̶̲̥̅̊ again danielYay!!! Honey!!! What hav u done ![]() ![]() Am gnna hand u over 2d authorities |
Beezally: one peck aΩ̴̩̩̩̥d̶̲̥̅̊ 2 seconds onlyHahahhahaha.. Thanks love... Dts y ah love u ![]() Oya doc miss set ur cheek. . . * * * muah!!!!!! Oya run away.. We go meet 4 2go eh... Hehehehehehe ![]() |
[quote author=Doc_Miss][color=crimson]Chaarly . .no it's not Like that o . Chidi chidi . Chidi Oya sorry ehn[/color] .[/quote]Yay!!!! Doc miss baby okk.. Ah feel lyk doin sumtn..Emmmm.. Beezally my love.. Pls can I giv doc miss a peck? ![]() Am nt cheating ooOooOo |
Beezally: o my love tnk u dnt mind dem haters. they are jealous of our loveHahahahahahaha let's go out dearie.. Tis saturdayyyyyy!!!!! Hw mch do u nid 4ur shopping ?? ![]() |
Beezally: Chaarly when u buying ur phone tomawo or anytym buy me iphone 5 u knw na as ur loffOk sweetie.. Anytin 4u sweetie.. Muah!!!!! Hehehehehehe haters. . . . .oya ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 46 pages)


