Chaarly's Posts
Nairaland Forum › Chaarly's Profile › Chaarly's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 46 pages)
Mickey7: if esther bleached can we say esther is establishedhahahahaha all dis kaduna pple sef ![]() |
if i put ''ewu'' on a scale.. can i call it ''SKELEWU'' ![]() |
Ken excel: she don slap me ooeyaaa kpele ![]() |
Mehlena: lwkmdead na so dem dey beat u abilolz ![]() |
[quote author=Ken excel]hahaha...u no dy try..common 100 ok make i try...in ur eye dere is wat dy call d eyelid which is found above and below d eye.and dat eyelid av eye lashes....nw down to hw we see...dnt knw if ur own eye hav retina,bt in every normal human being's eye der is wat dy called d retina d retina is made up of d rod nd d cone...the rod are sensitive to shades of grey and d cones are sensitive to colour..they both send a signal which u knw as impulses along d optic nerve to d brain were d sensation of light is experience..... . . . .abeg hope say no be rubbish i talk..not too sure shal o if its correct[/quote]ewoooh Jesus is Lord! guy modify dis post asap b4 affrey see am ![]() if ah mark dis shii.. ur result go bloody lyk red-wine ![]() |
Mehlena: ma guy i just tire o..charlie abi u bin tink say na mouth we dey take see..?hahahahahaha lwkmdied ![]() *wheres d HOLY CANE* Mehlena oya lie down ![]() i go flog u personally ![]() ken excel.. hold her hands romantic boy.. hold her legs (dnt romance her pls smh*) if ah hear pim. . . u go hear wim! ![]() |
Miscellaneous: u ready to bring the card ? Ma go open my biology texbookhahahahahaa lolz ![]() no worry.. if i c u during clearance.. i go buy da 20naire bama icecream 4u ![]() |
Romanticboy1: Our eyes nah! Shuo!hahahahahaha lwkmd o ![]() *where is d HOLY CANE* Affrey pls bulala dis guy on his tin ![]() |
Swagalord18: LMFuckingAO ....hahahahahahahahahlolz ![]() |
Ken excel: hahahahahaha...abeg make richies come ban dis pikin o.lolz.. she go beat me fa? thank God say i dan comot my pix ![]() |
mickeyIso: lolzz wawan yarokai! ze'n ma re ka fa ![]() |
hmmmm.. dis kine family----+ frm music to literature.. to government to chemistry nw.. biology... okk.. 1 question for y'all biology studs . . . ! pls dnt look @ any textbook or google anytn pls who can explain ''HOW WE SEE'' d reward is 100naire airtym #fastest finger# no jokes ps. only dose usin mtn and etisalat pls ![]() |
Mehlena: lol wetin mickey do una dis morning fa?nating ooo.. i jez dey hail d man ![]() |
Ken excel: No i av nt seen karen..just kinky onlyhmmmmmm.. and by kinky.. u mean.. her underwear abi kai.. wallahi after i go say i b fastor fikin danboro ubanka lolzc.s.o pls giv dis man some bulala |
Affrey: gud morning to u too chaarly and my nite was gud ken thanks,have u guys seen karen?yeahh.. karen was wit ken excel last nyt.. ask him.. lemmi c wether he wil deny |
mickeyIso:lol.. boss mickey! ina kwana ina ge jia ya aiki yaya kasua yaya gi da ya ne? walahi mickey kowa de kowa i no try wey ma own share of d ram wey i follow kill ystrdy?! allah ki aye ![]() |
Ken excel: Oga chaarly me don sight u today....Affrey don comot for road..hahahahaha i dy watch ur evry move gudmornin affrey.. hw ws ur nyt ![]() |
ken excel.. i dy watch ur evry move. . . ! |
odizeey: its like u woke on d wrong syd of d mathehehehehe odizeey! ah swear ure d most hilarious guy on dis thread no worry.. ah owe u two plates of mama put.. by d tym we finish clearance ![]() and 2 bottles of 7up ah swear ![]() |
Latnok95: Dem dey queue for ur toilet ney?lol.. wix kine.. oya drop ur lines lemmi c |
Latnok95:eyaa sowwie sir oya wait lemmi poo finish u hear ![]() i dy cum nw nw... b bck in 30mins *covers face* |
Verse2 loading. . . . 50% |
rick ross- Hold me back i look in ma fridge ma shii lookn scarce i gat a few cares we nid sum shii on d shelf i get a knock on d door dey say ma rent ova due and while ma niggaz sell dope and dunno wah else 2do d only tin on ma mind i try 2 kip awt d lights i call up ma slam i nid a tilo 2nyt evrytn went well am in d state no more soup den i pop d capri i already got me a coup evrytn takes tym bt dis shii came fast niggaz standin in line... dey wnna hold me back i multiplied ma hussle stimulated ma mind motivated ma niggaz hell wil neva divide! ![]() una tink say na only una knw music abi diz jst a tip ![]() |
who wnna rapP?! #make una liv dose Q and A poo joor una dey do lyk say una dey prepare 4 another jamb ![]() |
odizeey: kip ur genuis to ursefhahaahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha lwkmd ooo rotfl ooooOdizeeey!! u b real clown michael sokoto incarnated na hall3 for uniben fit pple lyk u lol ![]() |
[quote author=Sermwell]sup guy? D truth be say I no dey 2go now but I fit open 2go acct cuz of u. I 4 giv u my BB pin buh I no no if na BB u dey use! D transfar stuff dey make sense die! I go link u up sha wen tym rich buh 1st do well 4 ur present course! No wori my guy na papa God hand e dey! Its posible joor cuz odas ar doin it! Wen I open d 2go I go let u knw[/quote]thanks very much sir! i bin dey bbm b4 ooOo.. but one unscrupulous element move ma fone.. d guy cum reduce me to nokia ![]() thanks once again.. emmm.. u dy whatsapp or facebook?? |
Ken excel: Hahahahah.....if i catch u na beat i go beat u...*i swear.*...did i just say dat?yay u get luck say u na put ur pix 4 2go. . . pple 4 dey find u nw infact sef.. ah dan dash u.. ah na want again ![]() my akwa ibom gf dan do 4me lol |
[quote author=Sermwell]guy I c u! Don't wori u ar safe nd secured in ekosodi just be loyal datz all! Abeg flex d course wey dem give u cuz e no easy 2 be uniben student! Buh u fit transfer 2 law leta sha cuz sum of my coursemate dey ur department b4! Postume dis Year get as e be! 4 our tyme na 65 I get! No be only u dem give dat course o una plenty wella! Flex![/quote]woah woah woah!! thanx xoxo much bro! realy appreciate ur reply but bro. . . abeg no vex.. u dey 2go? i go lyk get ur username.. i wan ask u abt hw doze guys wey dey ur dept nw take change frm religious studies.. thanks very mch na only God fit bless u |
Ken excel: Oga chaarly i no sight u ohahahahaha lwkmd! dis man. . . . ! ha u go sight me wen affrey dey here i go kaash u 4 2go no worry mehnn guy.. hw fa da stuff ah ask u na.. shey u cross d mssg across ![]() diz thread. . . . . chai mehhnn.. sir tunechi... i saw ur maths solution.. me dy troway cap 4u oo.. me i hate maths eh.. da time bt am beginning 2 lyk it nw... since i was made d assistant secretary in our church's sunday school ![]() |
[quote author=mhizz_bernie]'dis s mainly a questn 4 d art student on ds thread bt any1 wu has an idea kud ansa what figure of speech is 'dis is the beginnin of the end of my career' wuld rili luv 2 no cus[/quote]innuendo! |
happy sunday faithy and my fellow brothers n sisters.. hope ur day was coOL.. mine was fun-filled ![]() okk guys pls i saw on ''myschool'' dt uniben hav started accepting acceptance fee.. hw tru is dis pls? b4 una stat 2 ask me wether na frm reliable source or tomato sauce.. check myschool's website #peace# |
boy oh boy! c as arrows jez dy rain here and there lyk meteor shower.. ok ok ok!!! tis aite. happy sunday all ![]() pls am stil looking for my coursemates oo ''RELIGIOUS STUDIES'' e b lyk say i go dy rep hall3 wen ah finish clearance ![]() and as 4 ekosodin.. sermwell.. i go nid persn lyk u as paddy b4 i fit enter there oo.. #u too get mouth# ![]() well.. i applied 4 law n dy pushed me 2 religious studies coz i na reeesh 70.. na 66 b my agg ![]() pls.. is religious studies a new course in uniben?? e b lyk say na only me dem giv diz course oo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 46 pages)
Stale...




